10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) - Travel (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Travel › 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) (85177 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 13 Reply (Go Down)
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by luckyogor(m): 4:35pm On Jul 20, 2018 |
ALKARULEZZ:My guy carry go,nothing do you,you dey rep sha,We nor run,we dey on a staunchy level,aiiiiiiiintz. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by UNIBENDON: 4:35pm On Jul 20, 2018*. Modified: 8:29pm On Jul 20, 2018 |
1Sharon:You be correct obote or jew for travel matter! How you go expect make Bini(Edo) people force their language on Esan,Owan,Akoko Edo,Afemai etc people wey dey inside Edo state.Na im make Pidgin English come dey serve as a common language. Abeg no let me nak u belle online. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Orodje(m): 4:36pm On Jul 20, 2018 |
erico2k2:lol he nor know tell am, we dey use pigin dey brush teeth ![]() Gana, okpe road, ogun aja, urban area, shell road, cemetery, ojolu, Ugbeyi, Amukpe okirigwe, ajogodo then our Jesse,Oghara and Mosogar brothers if i hala your area make u say present uncle ![]() |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Amberon11: 4:36pm On Jul 20, 2018 |
Keep calm, I certainly wasn't shaming yorubas and nor was anyone else on the thread. It is not Pidgin English alone that is eroding our indigenous languages. English language itself is slowly eroding our languages and yes even the Yoruba you think is intact isn't very much intact because at the end of the day most yorubas cannot write in Yoruba language. It's not that deep you know, it's just a language and nothing stays the same forever. 1Sharon: |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by samigben(m): 4:37pm On Jul 20, 2018 |
ALKARULEZZ:Guy 4 you to make this list your wife go born Ejime. Kpoko 4 U. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Amberon11: 4:38pm On Jul 20, 2018 |
You're honestly too dull to be urhobo. It's no wonder you only remember curse words. justtoodark: |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Sinistami(m): 4:38pm On Jul 20, 2018 |
Amberon11:Bross thank you for dat yarn |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by UNIBENDON: 4:40pm On Jul 20, 2018 |
1Sharon:You're supposed to write extinct not exist! You be like learner for d matter. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Amberon11: 4:40pm On Jul 20, 2018 |
Yes originally Latin but widely known as English alphabet today. 1Sharon: |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by pgodson7(m): 4:41pm On Jul 20, 2018 |
Ekoro unto iyara doings. fratermathy: |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Ugosample(m): 4:42pm On Jul 20, 2018 |
Oh boy see levels for hia |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by UNIBENDON: 4:43pm On Jul 20, 2018 |
I don talk am say any place for Naija wey dem no dey yan Pidgin I no fit live their! Dem never baff!! |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by kpokpo1(m): 4:43pm On Jul 20, 2018 |
ALKARULEZZ:Kwue ke! Shoo... No kain! Ogolo must jump. As I dey sunchi u eh U get mouth na man u be! I rep Benin City. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Godsent12(m): 4:43pm On Jul 20, 2018 |
o boy I dey effurun like this sef... |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Biggybambam2: 4:44pm On Jul 20, 2018 |
ibkayee:Ibadan people started speaking pidgin in the early 1990s |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by johnmattew: 4:45pm On Jul 20, 2018 |
Acidosis:edo state shud be number 1...it's only delta central and south that speak pidgin...Edo entirely is a pidgin state |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Biggybambam2: 4:46pm On Jul 20, 2018 |
Thojan1:No mind am, Na him mind Lagos be #3. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Amberon11: 4:47pm On Jul 20, 2018 |
hahahahahaha ![]() UNIBENDON: |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by kpokpo1(m): 4:47pm On Jul 20, 2018 |
Orodje:Mudiaga! Stand fit! |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by UNIBENDON: 4:47pm On Jul 20, 2018 |
Thojan1:Yoruba na im cause am,dey no gree make Pidgin English hold ground for Lag. Dem too like their egbati gbati,kilo shell,were talk. Na,so Hausa and Ibo be,dem prefer their lingua to Pidgin English . |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Bestchisom(m): 4:47pm On Jul 20, 2018 |
lol |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by ibkayee(f): 4:47pm On Jul 20, 2018 |
Biggybambam2:Oh I see, that’s very late. Cheers |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Rosebloom: 4:47pm On Jul 20, 2018 |
fratermathy:correct talk... Anambra no suppose near the list. O boy! I remember when a de serve for Delta da year, we even de use pidgin teach if the Queens English no too de enter. Nai a go one wedding for Osubi, small thing a for no gree come back. From the keke driver to my friend's Mumsie and brother, na laugh wan Kee me. Their pidgin sweet die. Lagos de learn for waffi dem. Oya may person con teach me cos me na learner |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by 1Sharon(f): 4:48pm On Jul 20, 2018 |
UNIBENDON:Gerrout of here. So you think Yorubas don't have different dialects? |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by erico2k2(m): 4:48pm On Jul 20, 2018 |
Orodje:leave that guy, E dey learn.,E nor know say saffi boys tire pass dem for waffi |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by peacengine(m): 4:48pm On Jul 20, 2018 |
Na why ona ne de remember Ogoja pipo? Imagine de bros de mention Akwa Ibom, Anambra, Asaba? Ona need to hear Ogoja person speak ahh. Buh na wetin ona de carry pidgin do sef? English na de way for sure. English will take u far |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Nobody: 4:48pm On Jul 20, 2018*. Modified: 8:17am On Aug 17, 2019 |
Orodje:Present sir migwo for this ur post |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by johnmattew: 4:48pm On Jul 20, 2018 |
Biggybambam2:Edo state shud be number one...after all delta North is purely Ibo speaking part |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by erico2k2(m): 4:50pm On Jul 20, 2018 |
BrownRoofRep:E be like say Pidgin sef hard u, if not U nor go talk wetin U jst yan so,go bck to read wetin I write,I say dem dey struggle to speak pidgin like who mopol stand for their front. PS, I schooled in ESUTH so |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by KangaIye: 4:52pm On Jul 20, 2018 |
BiafranBushBoy:Wetin this one dey talk........ Soon dem go adopt our pidgin Sebi Super Sports don start. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by erico2k2(m): 4:52pm On Jul 20, 2018 |
johnmattew:ahahah abeg nor take laugh kill me,that akpakpava pidgin una dey speak so? , we dey talk Sapele,Warri pidgin, nor B the one tribe dey surface wen yanis take place. we dey talk coded pidgin. |
Coldest States In Nigeria • 12 Beautiful Resorts In Nigeria Where You Can Enjoy Your Honeymoon • 10 Cities In Nigeria Where Pidgin English Is Most Spoken • 2 • 3 • 4
Begging Attitude: White Man Married To Nigerian Lady Vows Never To Visit Nigeria • Broke Lady Offers Lagos Uber Driver Sex In Exchange For Payment. He Refuses • Photo Of What I Saw In India . Science Or Magic?

