Olosho Don Finish All My Money!! - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Olosho Don Finish All My Money!! (5971 Views)
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by Darato: 7:05pm On Jan 01, 2019 |
Mrbolt565:Bros correct clean babes dey wey go pay you to service their kpekus since that's what you do. No need to finish your money on oloshos. |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by pythonkid(m): 7:11pm On Jan 01, 2019 |
Bb |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by Nobody: 7:11pm On Jan 01, 2019 |
Darato:that one na long thin. U still gats spend money on them one way or the other! |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by Darato: 7:26pm On Jan 01, 2019 |
Mrbolt565:Spend money on them? Na them go do all the spending as long as you are strong and sabi banger wella. |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by Nobody: 7:30pm On Jan 01, 2019 |
Darato: ![]() |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by PastorUwagba(m): 7:59pm On Jan 01, 2019 |
Mrbolt565:You are possessed with the spirit of lust and whoredom,it will destroy you physical,spiritually,financially etc In 2016,i was like you or even worse but now am free by the power of our Lord Jesus Christ,i threw away all my condoms and sex enhancers(tramadol and Vega) that I always buy and started reading the word of God, and got prayed for by a Man of God,gave my life to Jesus Christ,and cut off from the desires of the flesh. Now am free and filled with the spirit of God to deliver and heal all those oppressed by the Devil |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by Nobody: 8:03pm On Jan 01, 2019 |
PastorUwagba:Fvuck u and fvuck ur God. Stupid pastor. No pastor should come near my threads! Useless hypocrites. ![]() |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by Nobody: 8:03pm On Jan 01, 2019*. Modified: 10:17pm On Jan 01, 2019 |
PastorUwagba: |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by Oyindidi(f): 8:05pm On Jan 01, 2019 |
Mrbolt565:Why you dey vex? |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by PastorUwagba(m): 8:08pm On Jan 01, 2019 |
Mrbolt565:How am I a hypocrite? Why is your heart hardened against Jesus Christ? |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by Nobody: 8:14pm On Jan 01, 2019 |
PastorUwagba:Abeg leave this place. |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by youngds: 8:19pm On Jan 01, 2019 |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by courna(m): 8:25pm On Jan 01, 2019 |
Mrbolt565:sense far from your ancestors so no surprises..... |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by Nobody: 11:31pm On Jan 01, 2019 |
Abortions:Ah bros u dey follow play am? my niqqa
|
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by Abcruz(m): 11:38pm On Jan 01, 2019 |
Mrbolt565:Hear the word of the Sovereign Lord O simple one: There is no excuse for dishonorable conducts. Flee from sexual immorality for your body is the temple of the holy spirit. "Meats for the belly, and the belly for meats(sex): but God shall destroy both it and them. Now the body is not for fornication, but for the Lord; and the Lord for the body."-- 1 Corinthians 6:13 The times of ignorance God overlooked, but now he commands all people everywhere to repent.--Acts 17:30 Accept Jesus with your whole heart and soul, and Incline your ears to the reproves of life for your own good and for the good of the children after you.!!!" |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by Happyfela(m): 1:48am On Jan 02, 2019 |
sexy women in brothels,there are no sexy women in brothels abeg, Apako Pikin.....i see people that patronize brothels as .....,let me keep my tongue in check |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by SkinnyNigga: 2:42am On Jan 02, 2019 |
Mrbolt565:there is option... you masturbate.. it saves money and time... or you try get a girlfriend.. you will explore everything and enjoy it.. no rushing.. |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by VLongstrider(m): 5:52am On Jan 02, 2019 |
I had a damn good laugh reading through this thread. the really hilarious comments got me.bros our ticket dey gather cut ni o. Op go find babe, make sure say she no be broke girl o...no be all these baby come and sub for me girls. |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by buzoboy: 7:20am On Jan 02, 2019 |
SkinnyNigga:Exactly ![]() |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by Quality20(m): 7:22am On Jan 02, 2019 |
I wonder o! I really do wonder how a sane and responsible man would allow those dirty slugs be close to him, let alone body contact and even getting intimate . its really very bad and disgusting. As for me, I can't even imagine myself talking with loose girls let alone d ones in brothels |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by SkinnyNigga: 11:52am On Jan 02, 2019 |
Quality20:chill |
| Re: Olosho Don Finish All My Money!! by Zuluhead(m): 1:49pm On Jan 02, 2019 |
I remember giving a white club girl a $1,000 for a night in Dubai,it's was fun then but right now am much matured and thinking of settling down I can't try such and beside those we the funs and mistake of our youth days. |
Your Own Don Finish If You Register Your Woman For Gym - Xxssive advice (vid) • Scammed By A Lady. Any Chance Of Getting My Money Back? • I Would Have Spent All My Money On This Girl • 2 • 3 • 4
This Guy Discovers His Friend Is His Mother's Boyfriend • What Will Make You Cheat On Your Husband? • Is It Right For A Christian Woman To Say These Things? (photo)

