How Can We Stop Prostitution In Edo State - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › How Can We Stop Prostitution In Edo State (4368 Views)
| Re: How Can We Stop Prostitution In Edo State by Nobody: 3:21pm On Feb 20, 2019 |
lefulefu:you are right ooh, o boy, one strip club in lagos have girls from asia, my god dem dey pay these girls pass many of the naija girls there, the difference is their visas are settled and they are not illegal but legal |
| Re: How Can We Stop Prostitution In Edo State by Nobody: 3:28pm On Feb 20, 2019 |
wetdick: in that same lagos one of my friend told me there is one high class brothel that houses european ashis from eastern europe. Its only the high and wealthy that patronizes them cos they are super expensive. Na who no know wetin dey go on go say oyibo ashawo no dey naija. There was a story some few yrs back where two indian sisters who happened to be runz girls accused some powerful men in naija who had sex with them but some of them refused paying their full fee. If i recall dem even be finger otedola. Dem say na so our politicians dey order for dem and dem go use VIP ticket take come naija for d runz job. Yes oo foreign ashawo are hell more expensive than our indegenious ashawo. Na politicians and rich CEOs dey patronize dem. |
| Re: How Can We Stop Prostitution In Edo State by Nobody: 3:31pm On Feb 20, 2019 |
xendra:who told u rich men dont patronize ashawo. They patronize but of a higher quality.not d type wey bricklayers and bus conductors dey patronize. |
| Re: How Can We Stop Prostitution In Edo State by Nobody: 3:32pm On Feb 20, 2019 |
jidenna21:for netherlands dem go put them inside showglass and u will be making ur choice ![]() |
| Re: How Can We Stop Prostitution In Edo State by xendra: 3:33pm On Feb 20, 2019 |
lefulefu:I said don't frequent like the broke ones. |
| Re: How Can We Stop Prostitution In Edo State by Nobody: 3:33pm On Feb 20, 2019 |
lefulefu:some of these our big men have low self esteem, imagine spending lot of cash to sleep with a foreign girl when you can go to their country, use tinder, chat up with them and sleep with them for free, some of their girls are curious about black dick. |
| Re: How Can We Stop Prostitution In Edo State by Nobody: 3:37pm On Feb 20, 2019 |
xendra:Rich men frequent them more.. Olosho na rich man take dey relax.. abi who dey pummell those runz girls who are the big gods?poor man no dey see money for enjoyment.. even the poor man wife and daughter na the rich man olosho.. |
| Re: How Can We Stop Prostitution In Edo State by Nobody: 3:38pm On Feb 20, 2019 |
wetdick:a whole obasanjo that i respect was accused by wole soyinka of giving one of naija's oil well to a lady cos of sex. Governor Ambode George was using part of lagos state funds to maintain Mercy Aigbe and some other nollywood actresses he was dating. Now u can imagine wetin dese men go dey spend on their asian and european mistresses . |
| Re: How Can We Stop Prostitution In Edo State by Nobody: 3:41pm On Feb 20, 2019 |
xendra:all these our nollywood actresses that prostitute around and wey dey flaunt their material things wey dem don get from their runz jobs .. Who do u think spend on them for a job well don in za oza room . |
| Re: How Can We Stop Prostitution In Edo State by Nobody: 3:41pm On Feb 20, 2019 |
lefulefu:for the oil well i dont think it is true. LOL, if it was true,m buhar would have collected the oil well back. |
| Re: How Can We Stop Prostitution In Edo State by Nobody: 3:45pm On Feb 20, 2019 |
dairykidd:biko tell her oo . When these super rich men are in their board meetings and they want to relax...who do they use to relax? No be ashawo . When they want to go on an expensive business trip to dubai,milan,dublin..etc na which females dey accompany them . Wether we call these babes runz girls,slayqueens,escorts,small girls with big gods etc...all na ashawo. |
| Re: How Can We Stop Prostitution In Edo State by xendra: 3:47pm On Feb 20, 2019 |
lefulefu:lol... you are judging by what they make? a runs girl can make in a day with one man what an ashawo will make in a month with plent broke men with different size and styles meanwhile it is wrong to patronize sex hawkers of any level y'all should stop and you will never need to make/comment on threads like this. |
| Re: How Can We Stop Prostitution In Edo State by Nobody: 3:47pm On Feb 20, 2019 |
wetdick:prof soyinka is too learned to lie .iyam sure element of truth go dey. |
| Re: How Can We Stop Prostitution In Edo State by Nobody: 3:48pm On Feb 20, 2019 |
lefulefu:it can be sarcasm |
| Re: How Can We Stop Prostitution In Edo State by Nobody: 3:50pm On Feb 20, 2019 |
lefulefu:She no know nothing ![]() |
| Re: How Can We Stop Prostitution In Edo State by Nobody: 3:53pm On Feb 20, 2019 |
xendra:all the same they are both prostitutes. Its jus that one is a high class corporate prostitute(runzgirl) and the other is an ajekpako prostitute(ashawo) ![]() . |
| Re: How Can We Stop Prostitution In Edo State by Nobody: 3:56pm On Feb 20, 2019 |
wetdick:hmm if u say so though i no fit disbelieve ambode own ![]() |
| Re: How Can We Stop Prostitution In Edo State by tck2000(m): 10:16am On Sep 18, 2019 |
xendra:deep |
Prostitution In Broad Day Light In The Streets Of Arizona • Male Prostitution In Diaspora • Nigerian Women And Prostitution In Dubai • 2 • 3 • 4
My Life Is Turning Upside Down • SUSAN WAYA: My Son Is Not A Woman Rapper, He Will Never Marry Erica {screenshot} • What Is Your Suggestion On This Naughty Thing? [Pictures]
in that same lagos one of my friend told me there is one high class brothel that houses european ashis from eastern europe. Its only the high and wealthy that patronizes them cos they are super expensive. Na who no know wetin dey go on go say oyibo ashawo no dey naija. There was a story some few yrs back where two indian sisters who happened to be runz girls accused some powerful men in naija who had sex with them but some of them refused paying their full fee. If i recall dem even be finger otedola. Dem say na so our politicians dey order for dem and dem go use VIP ticket take come naija for d runz job. Yes oo foreign ashawo are hell more expensive than our indegenious ashawo. Na politicians and rich CEOs dey patronize dem.
who are the big gods?