Ooni Of Ife, Ogunwusi Visits Governor Obaseki (Photos) - Politics (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Ooni Of Ife, Ogunwusi Visits Governor Obaseki (Photos) (40673 Views)
| Re: Ooni Of Ife, Ogunwusi Visits Governor Obaseki (Photos) by odigbosky(m): 6:52am On Sep 17, 2019 |
adelaja70:Na u dy lie bros Because una marry Yoruba no mean anything. Una go just dy form wetin I no knw. Everybody in the west can know the ooni but for here....na only few people know am. Finish |
| Re: Ooni Of Ife, Ogunwusi Visits Governor Obaseki (Photos) by Obalufon: 10:43pm On Oct 12, 2019 |
odigbosky:You be slowpoke the prominence oba of Benin has is due to tie with the western region Yoruba because his highly revered as direct son of oranmiyan and part of house of Oduduwa... ibos or Niger delta man don't give a hoot about him .. i pray the country break up you people will be merged with the ibos then you na go sabi. |
| Re: Ooni Of Ife, Ogunwusi Visits Governor Obaseki (Photos) by Obalufon: 10:13am On Oct 13, 2019 |
odigbosky:you dey lie no be small... if you no know am your ancestors know am sha.. i pity your life |
| Re: Ooni Of Ife, Ogunwusi Visits Governor Obaseki (Photos) by odigbosky(m): 9:25pm On Oct 13, 2019 |
Obalufon:Wetin u dy talk. Shay we first dy with una for western region and yet we comot. Guy if you like use your head jam wall, no body here know your Ooni. Like him no get level here at all |
Protest In Benin Over Demolition Of Houses By Governor Obaseki (Photos) • The Moment APC Screening Committee Disqualified Obaseki (Photos, Video) • Tony Kabaka's Hotel Demolished By Obaseki (Photos, Video). • 2 • 3 • 4
Obi Cubana Quickly Asks His Son To Standup For Peter Obi At His Birthday (Video) • Confusion In Kano As APC, PDP Embark On Victory Celebration • Lekki Shooting: S.O Bello Who ‘Ordered’ Shooting Rejects Lagos Panel’s Summon