₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,464 members, 8,431,177 topics. Date: Sunday, 21 June 2026 at 09:18 PM

Toggle theme

Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcPidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. (35792 Views)

1 2 3 4 5 6 Reply (Go Down)

Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by xxxtedyxxx(op): 5:12pm On Oct 04, 2019
How has your day been fellow Nairalanders...

How Hustle?
Abeg lets forget our worries and enjoy laughter with some pidgin english proverbs. grin

Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by xxxtedyxxx(op): 5:15pm On Oct 04, 2019
No basket for rotten mango....grin

E don tey wey yansh dey back...

Eye no dey see ear, no matter how e take sharp..;

Anywhere belle face na front.

Woman wey dey find pikin no dey wear pant.

No be person wey call police dey win case.

Where dem dey sell weed no dey get signboard.

Madness no hard to form, na the trekking be wahala.



Add yours.
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Uzomavictor(m): 5:19pm On Oct 04, 2019
monkey smart monkey smart na becos tree near tree.!!!!!
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by xxxtedyxxx(op): 5:24pm On Oct 04, 2019
Pikin wey dey find party rice no suppose to fear dance.

Monkey no fine but em mama like am.


Toto water no dey plenty but e dey reach pri.ck take baff..grin

Coconut know say e dey go far, thats why e carry water join body
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by xxxtedyxxx(op): 5:30pm On Oct 04, 2019
Add yours...

Lion dey waka small small, e no mean say e dey fear, na werin to chop e dey find...

You buy your babe clothe, another man remove am...thats division of labour.

Yansh good for trumpet, but the problem be say...who go put mouth blow am?
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Agarli(m): 5:44pm On Oct 04, 2019
Cat fit swims no mean say hin be catfish


Na condition wey make crayfish bend


Garri no wan swell na water wey ginger am
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Nobody: 7:59pm On Oct 05, 2019
Road bend no mean say we go bend waka

Make I chop their money small, na so olosho take start.

As goat take stand, na so them go take price am

E don tey wey yansh get centre parting

Dem dey count meat, kpomo sef dey raise hand

With special connection, na so God and devil take rub mind
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Slawormir:
To all my real niggarrrz
Here is my quote

1)No matter the amount of weed we real niggarrrs go smoke we nor go fit be the most high
Only jah(God) na him be the most high

2) we real niggarrrs go continue to dey drink the beer because the word of God dey warm only the soul
But a good beer dey warm the belle steadily
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Philipmems(m): 5:24pm On Oct 19, 2019
Okpolo eye no be strong eye

Come chop no mean say make you come belle full

Pikin when no know im papa na im they call am uncle


grin grin
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Samsimple(m):
yansh no get teeth but e dey cut shit..

you see toto u dey find the one wey hair dey inside

one day breeze go blow we go see fowl yansh

dem no dey find black goat for night
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by nurez305(m): 5:25pm On Oct 19, 2019
Fly wey no dey listen dey follow dead body enter grave
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Young03(m): 5:25pm On Oct 19, 2019
Make I put the tip, make I put the tip, na so Osas take get belle oo
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by micgray100(m): 5:25pm On Oct 19, 2019
Na play play, labalaba dey take enter bush.... grin










I register Limited Liability Company with CAC for just 75k.. call or watsapp 0703 272 8941
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by sotall(m): 5:25pm On Oct 19, 2019
Ok
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Mutemenot(m): 5:25pm On Oct 19, 2019
Nobody know toto wey dey born twins
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by helinues: 5:26pm On Oct 19, 2019
Leave matter for Mathias, even make goat frown face , buyer go still buy am
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Roon9(m): 5:26pm On Oct 19, 2019
U cannot say cos u get too much money to buy salt then put full bag inside your ogbono soup.


Call for our 500w mobile power bank with 250AH inbuilt lithium ion battery for your TV, sound system, PCs and light for up to 12 hours uptime
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by JBoy9(m): 5:26pm On Oct 19, 2019
N
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by luminouz(m): 5:26pm On Oct 19, 2019
cheesy

Fart no get weight but e dey full belle.

If you have ever been constipated enough,you go understand the proverb.
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by 9jamag(m): 5:26pm On Oct 19, 2019
Shenk who shenk you grin grin grin grin



ARE YOU IN NEED OF A WEBSITE DESIGNER? Contact us today, let's get your job done at an affordable price

Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Hotzone(m): 5:26pm On Oct 19, 2019
Okpolo eye no be open eye
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Nobody: 5:26pm On Oct 19, 2019
Diri wey he no see front go follow Atikuloser Dubai strategy to become a failure....
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Nobody: 5:26pm On Oct 19, 2019
Funny
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by tunatrezy(m): 5:27pm On Oct 19, 2019
Pikin wey say eim mama no go sleep eim self no go close eyez
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Luckysbab: 5:27pm On Oct 19, 2019
xxxtedyxxx:
No basket for rotten mango....grin

E don tey wey yansh dey back...

Eye no dey see ear, no matter how e take sharp..;

Anywhere belle face na front.

Woman wey dey find pikin no dey wear pant.

No be person wey call police dey win case.

Where dem dey sell weed no dey get signboard.

Madness no hard to form, na the trekking be wahala.



Add yours.
No be until person dey shout Warri upandan; na correct area be this. shocked

Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by 24kmagic: 5:27pm On Oct 19, 2019
K
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by toyinjimoh(m): 5:27pm On Oct 19, 2019
No look down on anybody life na turn by turn
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by kolafolabi(m): 5:27pm On Oct 19, 2019
grin grin grin Soup wey sweet, na better money kill am
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Hotzone(m): 5:27pm On Oct 19, 2019
Everyday for the thief and one day for the owner
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Prettychichi21(f): 5:28pm On Oct 19, 2019
money nor like noise na why dem nor de play music for bank
1 2 3 4 5 6 Reply

Don't Spoil The Fun(secondary School Throwback)--definition Of Women!!! Add Yours.Just For Fun: English Vs Pidgin234

Read N Laff:- A Collection Of Hilarious JokesCopy and Paste Yahoo! Offlines IM in Here. <all The Funnies And Rumours>Dumbest Questions You've Ever Been Asked?