Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,182 members, 7,821,996 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 12:20 AM

This Life No Balance - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / This Life No Balance (2455 Views)

Life No Be Nollywood -Lady Shocked To See Boyfriend Doing Well After Dumping Her / This Is Why They Say “Life No Balance.” [Pics] / This Life No Balance At All Share Your Experience (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

This Life No Balance by Easybela(f): 5:45am On Nov 01, 2019
Shey dem been dey celebrate Mercy the order day say she win 60m for BBNaija and some people come dey vex dey wish say na dem. You remember that year wey Davido buy one motor like that for Chioma,how much be the car again ,I hear say na 45m and he come use diamond ring wey worth millions again propose to am. Just the gifts alone don pass wetin Mercy win. Relax first,I no dey beef anybody, follow me to the end.
Few years back,many girls kill themselves on top BlackBerry phone matter but today,, who dey remember BlackBerry again ,chilax guys,life no balance.
Shey Dangote na the richest black man abi?but him be 100 for people wey rich for the world. No go kill yourself, life no balance.
Shey C.Ronaldo and Messi get money pass for footballers?, you know that young man Zuckerbarg, him fit pay them till them die and he no go feel am. Life no balance, even if una get same money,una no go get same children or same blessing
Oya make we check this one, you know that boxer them dey call Mayweather ,that guy watch alone worth 18m dollars.....convert am for naira and tell me how much e be, Davido net worth as Forbes take talk am na16m dollars....Mayweather watch alone don pass Davido net worth. Ordinary watch wey no fit show us the time wey angel Michael go blow trumpet.
After reading this,you go still won kill yourself because say you no get money. Chillax joor, buy cool drink,add am suya if you get money. Tell DJ make him play "can't kill myself" by Timaya for you,if DJ no dey,use you phone. As the music dey play,dey tap your feet for ground, dey nod your head like lizard,dey feel say you be Bill gate,life no dey two.
If you no get money at all to buy drink or suya, still chill,go church and thank God for good health,e no easy. Appreciate God for life,be contented with what you have,be thankful even as you work harder for more,God go answer all your prayers one day.
The summary of this massage is,"Be contented with what you have,no one has it all. Life no balance and e no fit balance, we all are going through one problem or the other,but we are all hanging unto God.

24 Likes 2 Shares

Re: This Life No Balance by essy4060: 6:18am On Nov 01, 2019
Easybela:

After reading this,you go still won kill yourself because say you no get money. Chillax joor, buy cool drink,add am suya if you get money. Tell DJ make him play "can't kill myself" by Timaya for you,if DJ no dey,use you phone. As the music dey play,dey tap your feet for ground, dey nod your head like lizard,dey feel say you be Bill gate,life no dey 2.
If you no get money at all to buy drink or suya, still chill,go church and thank God for good health,e no easy. Appreciate God for life,be contented with what you have,be thankful even as you work harder for more,God go answer all your prayers one day.
The summary of this massage is,"Be contented with what you have,no one has it all. Life no balance and e no fit balance, we all are going through one problem or the other,but we are all hanging unto God.
Thank you so much. I am relieved.

3 Likes 1 Share

Re: This Life No Balance by ShenTeh(m): 6:18am On Nov 01, 2019
Waoh. See sense.

Sense no go kee you.

3 Likes

Re: This Life No Balance by essy4060: 6:19am On Nov 01, 2019
If it were possible, I would love your post a million times.

1 Like

Re: This Life No Balance by donbachi(m): 6:21am On Nov 01, 2019
And na only GOD na him balance gidigba come tanda put for him heavenly throne....him just sit down dey knack us blessings one after the other...u just made my weekend.

1 Like

Re: This Life No Balance by IamNotWariz: 6:54am On Nov 01, 2019
Every man with his own path and pains. His own woes, glory and triumphs. May the odds of the universe favor us more often

1 Like

Re: This Life No Balance by boiz2men(m): 7:01am On Nov 01, 2019
Easybela:
Shey dem been dey celebrate Mercy the order day say she win 60m for BBNaija and some people come dey vex dey wish say na dem. You remember that year wey Davido buy one motor like that for Chioma,how much be the car again ,I hear say na 45m and he come use diamond ring wey worth millions again propose to am. Just the gifts alone don pass wetin Mercy win. Relax first,I no dey beef anybody, follow me to the end.
Few years back,many girls kill themselves on top BlackBerry phone matter but today,, who dey remember BlackBerry again ,chilax guys,life no balance.
Shey Dangote na the richest black man abi?but him be 100 for people wey rich for the world. No go kill yourself, life no balance.
Shey C.Ronaldo and Messi get money pass for footballers?, you know that young man Zuckerbarg, him fit pay them till them die and he no go feel am. Life no balance, even if una get same money,una no go get same children or same blessing
Oya make we check this one, you know that boxer them dey call Mayweather ,that guy watch alone worth 18m dollars.....convert am for naira and tell me how much e be, Davido net worth as Forbes take talk am na16m dollars....Mayweather watch alone don pass Davido net worth. Ordinary watch wey no fit show us the time wey angel Michael go blow trumpet.
After reading this,you go still won kill yourself because say you no get money. Chillax joor, buy cool drink,add am suya if you get money. Tell DJ make him play "can't kill myself" by Timaya for you,if DJ no dey,use you phone. As the music dey play,dey tap your feet for ground, dey nod your head like lizard,dey feel say you be Bill gate,life no dey 2.
If you no get money at all to buy drink or suya, still chill,go church and thank God for good health,e no easy. Appreciate God for life,be contented with what you have,be thankful even as you work harder for more,God go answer all your prayers one day.
The summary of this massage is,"Be contented with what you have,no one has it all. Life no balance and e no fit balance, we all are going through one problem or the other,but we are all hanging unto God.

If say you be woman, I for marry you already

1 Like

Re: This Life No Balance by Gofwane(m): 7:45am On Nov 01, 2019
That's how i live my life.
Once i chop food and moni still remain for hand, na to drink beer smoke siga and stagger go sleep for house.

I don't worry about tomorrow. Infact, fvck tomorrow. . . !

I'm of to work mehn...

6 Likes 1 Share

Re: This Life No Balance by Originalsly: 7:45am On Nov 01, 2019
Thumbs up!!..... sooo many of our minds carried away by riches of others... that we see ourselves as losers. Excellent comparisons.... we see Davido as being rich... but how rich is he compared to Mayweather? We are in the same position.... sooo many of us believe we are sooo poverty stricken... while so many out there in the world would see it as a blessing to be in our shoes.

@ Mod.....can you try convincing the idiots in charge of FP to do the needful?

3 Likes

Re: This Life No Balance by Stevengerd(m): 8:25am On Nov 01, 2019
Easybela:
Shey dem been dey celebrate Mercy the order day say she win 60m for BBNaija and some people come dey vex dey wish say na dem. You remember that year wey Davido buy one motor like that for Chioma,how much be the car again ,I hear say na 45m and he come use diamond ring wey worth millions again propose to am. Just the gifts alone don pass wetin Mercy win. Relax first,I no dey beef anybody, follow me to the end.
Few years back,many girls kill themselves on top BlackBerry phone matter but today,, who dey remember BlackBerry again ,chilax guys,life no balance.
Shey Dangote na the richest black man abi?but him be 100 for people wey rich for the world. No go kill yourself, life no balance.
Shey C.Ronaldo and Messi get money pass for footballers?, you know that young man Zuckerbarg, him fit pay them till them die and he no go feel am. Life no balance, even if una get same money,una no go get same children or same blessing
Oya make we check this one, you know that boxer them dey call Mayweather ,that guy watch alone worth 18m dollars.....convert am for naira and tell me how much e be, Davido net worth as Forbes take talk am na16m dollars....Mayweather watch alone don pass Davido net worth. Ordinary watch wey no fit show us the time wey angel Michael go blow trumpet.
After reading this,you go still won kill yourself because say you no get money. Chillax joor, buy cool drink,add am suya if you get money. Tell DJ make him play "can't kill myself" by Timaya for you,if DJ no dey,use you phone. As the music dey play,dey tap your feet for ground, dey nod your head like lizard,dey feel say you be Bill gate,life no dey 2.
If you no get money at all to buy drink or suya, still chill,go church and thank God for good health,e no easy. Appreciate God for life,be contented with what you have,be thankful even as you work harder for more,God go answer all your prayers one day.
The summary of this massage is,"Be contented with what you have,no one has it all. Life no balance and e no fit balance, we all are going through one problem or the other,but we are all hanging unto God.
Man, you inspired me.
writing a song titled Life no balance

1 Like

Re: This Life No Balance by Colb461: 8:33am On Nov 01, 2019
Bro GOD would bless u for this,,u just made me realised somethings abt life..tanks man

Re: This Life No Balance by horlahsunbo225(m): 8:44am On Nov 01, 2019
What a nice post

1 Like

Re: This Life No Balance by StrikeBack(m): 9:09am On Nov 01, 2019
Hmmm
Re: This Life No Balance by Akanoaaa(m): 9:20am On Nov 01, 2019
No one has it all. Grateful heart!!!

1 Like

Re: This Life No Balance by 24kmagic: 9:38am On Nov 01, 2019
Life no balance, sure, but no be me go de the wrong side of the pendulum abeg.

And about that Davido matter, that guy na just one fake dude. Him no buy anything like that. All na show biz.

Davido get 45M to commot buy mottor for another person? How much car he himself de drive? Fake dude.

Davido get money, yes, but no be as him de talk am. He's just living well, that's all!

4 Likes 1 Share

Re: This Life No Balance by ray501(m): 10:33am On Nov 01, 2019
seriously this life just no dey fair

1 Like

Re: This Life No Balance by Easybela(f): 3:55pm On Nov 02, 2019
cool when there is life,there is hope
ray501:
seriously this life just no dey fair
Re: This Life No Balance by Kinson1886: 4:36pm On Nov 02, 2019
Hahaha..., Baba , u too much ...,. I dae commot dis evening ..as u talk ,. Cold legend ..an suya
Re: This Life No Balance by Jflex07(m): 6:21pm On Nov 02, 2019
Babe/nigga no be lie you talk oh, even though man need make money l, human needs are unlimited and you can't have it all or be contented. Make I order for barbecue and hero use take watch Chelsea vs Watford match. I can't fit kill myself .
Re: This Life No Balance by skywalker240(m): 8:46pm On Nov 02, 2019
Truer words have never been spoken.
Re: This Life No Balance by Easybela(f): 10:59pm On Nov 02, 2019
cool babe rather,everybody refers to me as a guy
Jflex07:
Babe/nigga no be lie you talk oh, even though man need make money l, human needs are unlimited and you can't have it all or be contented. Make I order for barbecue and hero use take watch Chelsea vs Watford match. I can't fit kill myself .
enjoy ya self jooor cool
Re: This Life No Balance by makeherscream(m): 12:46am On Nov 03, 2019
The post make sense die
Re: This Life No Balance by Nobody: 1:15am On Nov 03, 2019
But come o op, so Zuckerberg can actually pay Ronaldo and messi? Think about it.
Re: This Life No Balance by blingxx(m): 6:17am On Nov 03, 2019
Easybela:
Shey dem been dey celebrate Mercy the order day say she win 60m for BBNaija and some people come dey vex dey wish say na dem. You remember that year wey Davido buy one motor like that for Chioma,how much be the car again ,I hear say na 45m and he come use diamond ring wey worth millions again propose to am. Just the gifts alone don pass wetin Mercy win. Relax first,I no dey beef anybody, follow me to the end.
Few years back,mantime rls kill themselves on top BlackBerry phone matter but today,, who dey remember BlackBerry again ,chilax guys,life no balance.
Shey Dangote na the richest black man abi?but him be 100 for people wey rich for the world. No go kill yourself, life no balance.
Shey C.Ronaldo and Messi get money pass for footballers?, you know that young man Zuckerbarg, him fit pay them till them die and he no go feel am. Life no balance, even if una get same money,una no go get same children or same blessing
Oya make we check this one, you know that boxer them dey call Mayweather ,that guy watch alone worth 18m dollars.....convert am for naira and tell me how much e be, Davido net worth as Forbes take talk am na16m dollars....Mayweather watch alone don pass Davido net worth. Ordinary watch wey no fit show us the time wey angel Michael go blow trumpet.
After reading this,you go still won kill yourself because say you no get money. Chillax joor, buy cool drink,add am suya if you get money. Tell DJ make him play "can't kill myself" by Timaya for you,if DJ no dey,use you phone. As the music dey play,dey tap your feet for ground, dey nod your head like lizard,dey feel say you be Bill gate,life no dey two.
If you no get money at all to buy drink or suya, still chill,go church and thank God for good health,e no easy. Appreciate God for life,be contented with what you have,be thankful even as you work harder for more,God go answer all your prayers one day.
The summary of this massage is,"Be contented with what you have,no one has it all. Life no balance and e no fit balance, we all are going through one problem or the other,but we are all hanging unto God.

I'm inspired and crushing on you at the same time

(1) (Reply)

Can You Marry A Girl Who Loves Night Party And Clubbing? / Deleted / Who’s Your All Time Favorite Nairalander?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 66
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.