I Swear Na Today I Go There Oo - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I Swear Na Today I Go There Oo (711 Views)
1 Reply
| I Swear Na Today I Go There Oo by Ayomide11111(op): 9:15pm On Dec 12, 2019 |
I visited ashawo joint wey dey aduwawa road today oo. My people no be small thing oo. As i entered the street Like this:: na hin my body dey do wuruwuru, from there I know say i don enter babylon. A few trek like this...chaii come and see ukwu lining up For cassava. As i dey go i dey do like say i miss road,� turn around And turn around again as if i lost my T-fare. But he get something wey dem dey say wey me no know How to reply them. As i dey go dem dey say HW FAR NOW? But me no know what to reply... Abeg wetin be the reply If i go next time......because as my cassava go na hin he come |
| Re: I Swear Na Today I Go There Oo by bogdaddy(m): 11:06pm On Dec 12, 2019 |
Na survey work fit you Ayomide11111: |
| Re: I Swear Na Today I Go There Oo by Jefferyhi86(m): 11:21pm On Dec 12, 2019 |
Which side for aduwawa e de |
"Na Today Singleness Pain Me": Man Carries His Girlfriend Like A Baby • Nna Pawpaw Menn!! Na Today Sun Make Me Know Say, Tru Tru, Hell Is Real. • I Swear, Sperm Plus Happiness Is Good” – Lady Mocks Her Madam • 2 • 3 • 4
How Often Should You Have Sex According To Age? • There has to be a change • Premium Pulsators: The Secret Of Female Orgasms