Shes Suddenly Chatting With U Over A Long Period Of Time - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Shes Suddenly Chatting With U Over A Long Period Of Time (1165 Views)
| Shes Suddenly Chatting With U Over A Long Period Of Time by bmdmixer(op): 1:34pm On Apr 13, 2020*. Modified: 2:00pm On Apr 13, 2020 |
ur mind dey sweet u she dey lol all ur jokes 15min una still dey chat u don dey imagine say if lock down no dey omo e for happen suddenly she burst the question CAN YOU PLZ HELP ME WITH MONEY AM BROKE U KNOW THERES LOCK DOWN dude shes a selfish bitch no b d same two hands u get she get ehhhh ohhh so u dont need money sheyyy i see u tell her u know every where is tight now nahh she said ok u send a msg she said she is a bit busy she want to do some cleaning fear women my brother nah on clock scammer they be |
| Re: Shes Suddenly Chatting With U Over A Long Period Of Time by Skmoda(m): 2:53pm On Apr 13, 2020 |
bmdmixer:Bros, no be today abeg..... confirm scammer em be. ![]() |
| Re: Shes Suddenly Chatting With U Over A Long Period Of Time by bmdmixer(op): 6:59am On Apr 18, 2020 |
Skmoda:as in eh |
| Re: Shes Suddenly Chatting With U Over A Long Period Of Time by Ihatefeminist: 9:47am On Apr 18, 2020 |
lol..no be today ![]() |
| Re: Shes Suddenly Chatting With U Over A Long Period Of Time by Happyguy201: 9:53am On Apr 18, 2020 |
god bless u for this bro one useless girl wey dey my Facebook friend list when i message her she will read and ignore me sometimes she wil just say hi and go off ,. wont even keep a conversation with me all of a sudden yesterday she started chatting me within 5 mins shes already asking me to help her with something to buy food. u can imagine the nonsense . so i am only remembered when she needs help. stupid girls hunger go flog them this period ![]() |
| Re: Shes Suddenly Chatting With U Over A Long Period Of Time by bmdmixer(op): 10:04am On Apr 18, 2020 |
Happyguy201:u for just dey read d msg and not reply |
| Re: Shes Suddenly Chatting With U Over A Long Period Of Time by PureGoldh(m): 10:17am On Apr 18, 2020 |
Na to just open the message and jump to the next one. I cannot come and kill myself |
| Re: Shes Suddenly Chatting With U Over A Long Period Of Time by Nobody: 11:57am On Apr 18, 2020 |
Are you her father ? Doesn't she have relatives to demand money from ? |
Young Lady Boasts That All Men Want To Sleep With Her Because Shes Too Beautiful • I Broke Up With My Girlfriend Now Shes Back But I Am Confused • The More Successful A Woman Becomes, The Lonelier Shes Going To Be • 2 • 3 • 4
Female Officers Of Nigeria Immigration Service Queried For Takepart In#bopdaddy • One Way You Can Overcome Insomnia (Pics) • Ladies, Be Proud Of Your Bodycount!

