₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,278 members, 8,421,143 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 08:38 PM

Toggle theme

Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceWhich Matter Dem Dey Settle For Una Side? (2705 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by SSSbuster(op): 10:17pm On May 28, 2020
For here, Ashawo go use hand sanitizer sanitize customer preeq, preeq no gree stand again. Na the matter we dey settle since morning. Aseef that one never do.

Just this evening, dem come call me say house maid go call oga "Ode" for front of madam. Madam come dey para. Driver way come to seperate come tell madam "baby its okay".
Na their house I dey rush go so.

Abeg, which matter dem dey settle for una area
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by SavageBoy: 10:18pm On May 28, 2020
Idleness is real grin
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by ArticleBeast: 10:18pm On May 28, 2020
Virgin wey the gods demand for sacrifice. Babalawo don give am belle... Na shrine we dey since morning dey beg the gods o
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Nobody: 10:23pm On May 28, 2020
SSSbuster:
For here, Ashawo go use hand sanitizer sanitize customer preeq, preeq no gree stand again. Na the matter we dey settle since morning. Aseef that one never do.

Just this evening, dem come call me say house made maid go call oga "Ode" for front of madam. Madam come dey para. Driver way come to seperate come tell madam "baby its okay".
Na there house I dey rush go so.

Abeg, which matter them they settle for una area
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Nobody: 10:26pm On May 28, 2020
ArticleBeast:
Virgin wey the gods demand for sacrifice. Babalawo don give am belle... Na shrine we dey since morning dey beg the gods o

Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by lograr(m): 10:26pm On May 28, 2020
One civilian go use camouflage do facemask army come catch am. He say he use am declare war against corona. We still dey Barack like this

Na the matter we dey settle so
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by donbachi(m): 10:34pm On May 28, 2020
Mama emeka dey breastfeed emeka oo,na e their nebo mama amara waka come oo..say "dis boy can suck breast oo,Jesus! see as him dey suck like him papa"...as I dey type na,my yard dey on fire.
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by ArticleBeast: 10:36pm On May 28, 2020
Boys don use fake alert pay bride price. Since last week inlaw never see money o. Na prostrate we dey since morning o
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Weirdberg1: 10:40pm On May 28, 2020
Albino go throw my neighbor pikin up, sun no come gree am see pikin catch again.
Na for yard we don dey judge case since morning.
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Glamzwizard(m): 10:42pm On May 28, 2020
doctor wey wan help wife deliver pikin don finger woman one of d pikin eye don burst na matter we dey settle since
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Flyingngel(m): 10:51pm On May 28, 2020
hahaaa, una don carry Twitter matter come here?
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Cruseder(m): 10:52pm On May 28, 2020
doctor way wan delivere person wife don go finger dey woman burst one of the pikin eye.
I dey wit dey husband like dis. na dey matter we dey settle.
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by ArticleBeast: 10:56pm On May 28, 2020
Side chick carry oga atm card go shopping for madam boutique. Madam still dey with the atm card dey request to see de owner. Na for de matter we dey oo
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Namaskar: 11:09pm On May 28, 2020
Person go buy water melody for railway, the water melon big pass the train window.
Na the matter we dey so.

Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Nobody: 11:15pm On May 28, 2020
We carry matter go police station. Dem steal my guy phone we flash am... phone ring for DPO pocket. We wan go another station go settle the matter now. I go give una update later
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by SeverusSnape(m): 11:16pm On May 28, 2020
Namaskar:
Person go buy water melody for railway, the water melon big pass the train window.
Na the matter we dey so.
I don laugh tire grin grin grin
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Iamsegzy25: 11:18pm On May 28, 2020
Police officer don give Boko haram pikin belle, na the matter we still dey try settle for my street.

Abeg i'll be right back
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by AstroG: 11:18pm On May 28, 2020
Seminarian call Rev Sister "Hunipie" 4 inside sacristy shocked,na the matter we dy nw embarassed

Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Anijay1212(m): 11:21pm On May 28, 2020
shocked angry cheesy cheesy
donbachi:
Mama emeka dey breastfeed emeka oo,na e their nebo mama amara waka come oo..say "dis boy can suck breast oo,Jesus! see as him dey suck like him papa"...as I dey type na,my yard dey on fire.
grin
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Criptofxt10: 11:27pm On May 28, 2020
lolx

Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by AstroG: 11:28pm On May 28, 2020
Osibanjo mistakenly call Bubu "Jubril",na d matter we dy Aso rock since 2pm dy beg ooh embarassed cry

Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by LadySarah: 11:46pm On May 28, 2020
Lol

Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by oneman2k7: 11:51pm On May 28, 2020
Person mistakenly stone army general in front of barrack, na the matter we dey settle since 9:00 am
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by TheSourcerer: 1:32am On May 29, 2020
We dey do offering , music dey on aux dey play na so call enta , na so everywhere quiet as choir master no dey sef pick phone , we dey sit dey wait for choir master , we Neva pay offering finish na so we sit dey wait
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Faithfulmartins(m): 1:47am On May 29, 2020
Babalawo give older brother soap to bath younger brother use am wash canvas, nah the matter we dy settle since
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Prnx(m): 2:05am On May 29, 2020
ArticleBeast:
Virgin wey the gods demand for sacrifice. Babalawo don give am belle... Na shrine we dey since morning dey beg the gods o
honestly,Heavenly tag have eluded you.....since you've decided to kill an innocent man here....
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Ekejoestar(m): 5:12am On May 29, 2020
Girl wen dem carry 4rm village make e cum epp madam wey just born new pikin, d oga of d house don give am belle join. Na the matter we dey since yestaday oooo
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Nobody: 6:03am On May 29, 2020
Weirdberg1:
Albino go throw my neighbor pikin up, sun no come gree am see pikin catch again.
Na for yard we don dey judge case since morning.
grin grin
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Nobody: 6:30am On May 29, 2020
Namaskar:
Person go buy water melody for railway, the water melon big pass the train window.
Na the matter we dey so.
No be small matter be this oh grin
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Sunkyphil(m): 6:32am On May 29, 2020
Bola go order Love Machine from Jumia, her papa con receive the package .... since yesterday she don dey explain wetin she wan use am do, Na TheMATTER we still dey settle
1 2 Reply

Abeg, This Madness Reach Una Side?Which Matter Are They Settling In Your Area?Which Matter Dem Dey Setttle Now ?234

Am I Been Deceived?Ladies Can You Send Nude Pictures To A Guy?My Pussy Is Always Honey - Wayward Girl Is Spooking Tight Punana In Public