Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,241 members, 7,818,823 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 05:53 AM

Which Matter Dem Dey Setttle Now ? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Which Matter Dem Dey Setttle Now ? (1899 Views)

Which Matter Are They Settling In Your Area? / Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? / Na Dem Dey Rush Us: Girls Rushing Wizkid On Stage (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by Benlivingstone1: 5:42pm On May 28, 2020
Oga see madam wig inside security man room
Na the matter be that

1 Like

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by germaphobe(m): 5:55pm On May 28, 2020
my guy go buy iphone x wey get two sim, na d matter we de settle

1 Like

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by Maxxim: 6:21pm On May 28, 2020
Jealousness don make girlfriend go pick client video call

8 Likes

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by Galactico4ever(m): 6:30pm On May 28, 2020
Pastor's daughter don get belle.Na only the houseboy dey with am since lockdown.The guy dey 4 cell now and im come de claim say na only 2 times e don fvck am.

4 Likes

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by ayoblinks(m): 6:42pm On May 28, 2020
Yahoo boy go charge for sars room, now hangout message tone Don sound
We still dey settle the matter since yesterday
Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by Callertunez: 6:46pm On May 28, 2020
angry


my man say make him recharge 1k via him bank USSD, the nigga mistake press 10k (him last card). him come NairaLand come try to sell am give those data merchants, send the card finish, them block the guy line...na tie we tie am like dis...na the matter wey dey on ground

2 Likes

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by xioded: 7:07pm On May 28, 2020
[color=#000000][/color] grin grin

1 Like

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by JOACHINpedro: 8:22pm On May 28, 2020
Callertunez:
angry


my man say make him recharge 1k via him bank USSD, the nigga mistake press 10k (him last card). him come NairaLand come try to sell am give those data merchants, send the card finish, them block the guy line...na tie we tie am like dis...na the matter wey dey on ground
shocked

1 Like

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by Rahyberg(m): 8:29pm On May 28, 2020
My neighbor carry mama landlady daughter camp for room for 2days and her phone come ring for midnight. As per say mama sabi the ringing tone, she come carry police come search neighbor room oh. Na the matter we dey settle since morning.

2 Likes

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by luckyedgal1(m): 8:31pm On May 28, 2020
Dj don play alora music for aya party an the matter we them they settle since..

4 Likes

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by rosy1992(f): 8:32pm On May 28, 2020
Lol

1 Like

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by Nobody: 8:34pm On May 28, 2020
oga landlord wan send me packing even when govt say make I stay Home
nah d matta we dey settle since morning like this

1 Like

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by luckyedgal1(m): 8:34pm On May 28, 2020
Sars go burst soldiers for were them they smoke.we never see the matter settle an their I wan sleep

2 Likes

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by Nobody: 8:36pm On May 28, 2020
nah one ju wey go chop egede all because he no wan catch coro
d matter never settle since momo I dey tell you

1 Like

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by Tobae05(f): 8:37pm On May 28, 2020
House girl call oga "big head" in the presence of madam

Gateman too wey come settle the matter tell madam "baby please calm down"

Na so oga and madam no wan gree hear anything na the matter we dey settle since yesterday

11 Likes

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by Nelx(m): 9:14pm On May 28, 2020
One guy tie red bandana for head dey Waka for area, na so some men block am come ask am 'abobby who goes you'? The guy come answer say 'brother nobody goes me o'
na the matter we still dey settle till now

3 Likes

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by Baloranking(m): 9:27pm On May 28, 2020
Lala tell seun make him go buy snake meat grin seun buy goat meat. We still dey trek go where seun buy the meat grin grin only God go solve this one.

13 Likes

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by Callertunez: 9:29pm On May 28, 2020
angry

she promise my guy thre.esome, my man take all the burantashi wey aboki sell give am plus one rubber of alomo bitters. the girl no pick call again.. his manhood lives on, na hospital we dey dey try settle the matter

4 Likes

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by Tobae05(f): 9:34pm On May 28, 2020
Landlord put banner to sell house when tenants still de live inside.

Tenants come stop to de pay rent for 2 years for fear say make dem no come buy the house wey rent never expire

Naso oga Landlord come back say him no sell house again make tenants pay rent for all the years na the matter we de settle so since yesterday.

1 Like

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by dcrested(m): 9:38pm On May 28, 2020
I call my papa the GOAT.
Na the matter we dey settle for hospital since morning.

7 Likes

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by Darkzayn: 9:40pm On May 28, 2020
Virgin wey dey keep for sacrifice emir don go fvck am na the matter we dey on top now

1 Like

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by Darkzayn: 9:43pm On May 28, 2020
Simi don go born pikin wey resemble falz,na adekule gold house wey dey so they settle matter

4 Likes 1 Share

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by paulolee(m): 9:49pm On May 28, 2020
1.hear say angel Gabriel don sell trumpet wey him supposed blow for world to end...we de try gather matter settlers to go settle am 2..motor jam who de go settle matter and dm don hold d driver..na d matter we de try settle since under rain 3..one guy use fake alert pay bride price n d family neva see alert for 2 months now and the bride don already carry belle, we de station like this.. 4..student call lecturer baby for online class..na d matter the lecturer wife and the girl with d.p.o de settle like this 5..wife see husband with sidechick de enter hotel and sharply call d.p.o to go arrest the bea n the d.p.o kum c say na him wife be d side chick...na d matter we de settle since last nite 6..oga say madam no sabi straff and gateman say na lie she sabi wella...na d matter we de settle since last nite n d.p.o self just show

5 Likes

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by Naija246: 9:49pm On May 28, 2020
One of my guys just give him friend mama Belle.
Nah the matter wey dey settle now grin
Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by beejay501: 9:56pm On May 28, 2020
Maxxim:
Jealousness don make girlfriend go pick client video call

1 Like

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by BigDick70inch(m): 9:58pm On May 28, 2020
Pastor put 3k as offering and head usher said the total offering for that day is 500..
Na the matter we dey settle!!

11 Likes

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by ajayipeter14(m): 10:08pm On May 28, 2020
Husband AA Wife AA Children AS AS Na the matter be that oooo

1 Like

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by Nobody: 10:40pm On May 28, 2020
my guy client wey suppose pay don contract corona virus..my guy dey do fasting and prayer,the matter don tire me sef

1 Like

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by Anijay1212(m): 11:00pm On May 28, 2020
Hilarious. cheesy cheesy cheesy grin grin grin
Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by Iamsegzy25: 11:27pm On May 28, 2020
Police officer give Boko haram pikin belle, Na the matter we still dey try settle for my street.

Abeg i dey com

1 Like

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by AstroG: 12:24am On May 29, 2020
Altar boy go add Weed for Rev Father incense, the whole church don high during Mass.

Na TheMATTER we dey try settle since.

5 Likes

Re: Which Matter Dem Dey Setttle Now ? by Maxxim: 12:32am On May 29, 2020
Olosho go chop pepper soup come go give customer bluw job.
I don almost reach 7up for ikotun Mk I come give you the gist well well

1 Like

(1) (2) (Reply)

Some nairalands are kids / Demon Slayer Lounge (Sexy Anime Memes)!!! / Is It Possible To Win Back A Wife Who Has Sworn To Make You Suffer.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.