Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now - Romance (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now (22112 Views)
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by seanwilliam(m): 9:26pm On Jun 21, 2020 |
lefulefu:bro, until you face the fact.. most girls are olosho already..the remaining na potential olosho... There is something I will tell you this night.. the shit happen 30 to 1h ago... There is this alaja girl..( see no be say dem say, this girl na PURE Alaja wey be say I respect as per her behaviour)... now tomorrow is my birthday but I go dey busy tomorrow so I kuku go celebrate for my guys side , see I just dey go house now now now as I dey post this stuff.. make I no long matter.. one of my secondary school mate wey dey UI carry him own runs girl come.. I kid u not dem enter room( the house na 4 bedroom flat).. so for sitting room we off the light so only the light from the home theater illuminated the room.. naso after some minutes Nepal offf light oo, so my main guy go ON the Gen.. by this time, that old time friend don dey comot for room and the light dey ON this time.. believe me bro, NA DIS ALAJA I SEE O.. everyone was wishing me hbd in addy, she feigned ignorance, bro I was practically DUMBFOUNDED, I did like say I no see am bro, I came outside to find mtn service.. bro bro, eno reach 2 mins, I see am for my back , she one dey do familiarity, she one kon dey use eye beg me, I quickly fake calling, I con tell am say we go see later... Normally bro, I no dey trust naija girl, but but but hahahah. This one wey happen tonight brooooooo, I'm just short of words.. like e be like dream.. she comot before us sha.. this is a very very very very religious girl soooooo.. I'm shocked to the bone marrow.. na u go be the first human being wey i go tell ... although I cant generalise ooo, but let's face it brother, all naija girls are olosho or potential olosho ... |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by Nobody: 9:27pm On Jun 21, 2020 |
schurley:I don't chase girls again I stopped that Shi since 2018 so it will be hard for a guy like me to get affected |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by Okoroawusa: 9:29pm On Jun 21, 2020 |
Why I no dey see girls like this?. No be only jazz.... nonsense |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by Nobody: 9:34pm On Jun 21, 2020 |
seanwilliam:well i agree with u on this cos this incidence wey u mention e dey always happen all the time.but there are ways u can know if ur girlfriend or a girl wey u dey with na olosho.she can never hid it completly from u.one way or the other if u observant she will give herself out .i know of girls in the daytime dem dey form holy holy but wen night don reach u go see dem for hotels hoping for a willing customer..dat one na normal tin.one quick way of klnowing girls wey dey do runz na to check the type of friends she dey move with.most girls in runz dey move in crews....dem no dey do am as a lone wolf.but having said this there still girls wey no dey involve in runz.street life no easy like that.u think its dat easy for a girl to lie down for her back and different type of guys and old men go dey mount her.na girls wey like thattype of life dey do am.its just like yahoo yahoo scams.no be every guy go dat dat interest to dey awake all night to dey scam ppl for computer.na ppl wey get interest in such a job dey do am. |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by Meedon: 9:42pm On Jun 21, 2020 |
All girls are the same |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by schurley(m): 9:43pm On Jun 21, 2020 |
ZINIBANKS:Sharp guy ![]() No time for leeches to drain ur small change |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by Olatara(f): 9:51pm On Jun 21, 2020 |
[quote author=Officialgarri post=90916549]Make person try this jazz with me na ![]() That's how 2 girls dragged me out yesterday after much persuasion. After I ordered stuffs for us, na so one of the girls vex with the other girl and said she was leaving. She eventually left angrily and left her own package there. I thought it was just a minor issue o, so I asked her friend if she would go to her friends house and drop her package for her. She bluntly said No and that she would dash it out. Stupid girls!! that's how I told her, No, I'll be going home with it instead You can't drag me out of my comfortable house only to waste my money. I carried the package I got for her and myself and jejelly came home to devour it. I just finished it this afternoon sef, na wetin make me get strength to enter Nairaland today be that [/quo |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by seanwilliam(m): 9:52pm On Jun 21, 2020 |
lefulefu:I had to agree cos of the bolded sha. But bro, no be say I dey date this girl or get interest in her oooo..no, but bro, see ehn, I could believe that I can win 100b on bet9ja than to see that girl do that kind stuff bro.. this girl dey go mandrasa ( like quranic school, her routine na mandrasa and home.. her mama get drink shop, all these shop wey go dey inside house kon get doormouth)... anyway sha, nothing surprising anymore ... I just wanna see her countenance tomorrow morning ![]() |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by Olatara(f): 9:53pm On Jun 21, 2020 |
Idonweak:I wear waist bead and I am not diabolical. My ex bought the beads for me when I refuse to buy. |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by Nobody: 9:57pm On Jun 21, 2020 |
seanwilliam:na girls wey dey wear hijab na dem spoil pass .forget that tin ![]() |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by konkonbilo(m): 9:57pm On Jun 21, 2020 |
Caramelskin:No mind that gal, she think say na small pickin full here.. |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by seanwilliam(m): 9:58pm On Jun 21, 2020 |
Olatara:let see it or adontbelieveit |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by konkonbilo(m): 9:58pm On Jun 21, 2020 |
Jossyfine:I'm sure if you have the opportunity you'll get one for yourself.. We know ona type |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by avalontony(m): 10:00pm On Jun 21, 2020 |
Thank God I belong to Jesus! |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by konkonbilo(m): 10:05pm On Jun 21, 2020 |
SATANNIST:whether its fake or not, this kind of things happen very well unless you no no wetin de happen for streets or you never de with street gals.. Things de happen my brother, some de even travel go get charm to attract politicians wey go de pay better money, some de even build house for them, buy cars for them.. Etc |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by Sixfeetbelle: 10:12pm On Jun 21, 2020 |
seanwilliam:Your narrative agrees with what he says. That girls sleep around doesn't mean all of them do it for money. Some do it because they enjoy it and are free like that |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by Jossyfine(f): 10:19pm On Jun 21, 2020 |
Bros I don't need any of those nonsense cuz I am working hard to make my legit money. konkonbilo: |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by fr3do(m): 10:22pm On Jun 21, 2020 |
wicked and perverse generation. ![]() |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by finalboss: 10:23pm On Jun 21, 2020 |
Are you advertising too ?? |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by OLDESTWARRIBOY4: 10:36pm On Jun 21, 2020 |
Na now ona just dey hear about am? Wetin don cast for warri since 2018... |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by konkonbilo(m): 10:37pm On Jun 21, 2020 |
Jossyfine:GOOD for you.. Nothing beat working legitimately.. You can sleep with your two eyes closed and not thinking of any repercussion |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by MedicH: 10:43pm On Jun 21, 2020 |
Olatara:Witch well done oo. |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by dcraeman(m): 11:18pm On Jun 21, 2020 |
Fear women |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by UncleSnr(m): 11:32pm On Jun 21, 2020 |
This is how you all get Herpes and other incurable STDs and STIs. |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by FlordFlorez(m): 11:41pm On Jun 21, 2020 |
The hussle is real. Everybody wants sinzu money. |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by meobizy(m): 12:04am On Jun 22, 2020 |
Poverty mentality is every other day in Nigeria. What's the news here again? |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by Seventy7kings: 12:05am On Jun 22, 2020 |
Officialgarri: ![]() |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by Openbusiness: 12:18am On Jun 22, 2020 |
Waist beads, ankle beads, tattoos on biceps, back, laps, incisions on different parts of their body, fake eye lashes, different containers filled with different types of fluids and perfumes, black tiro on the eyes, all kinds of piercings.......... na their logo b dat, if u know u know |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by Openbusiness: 12:31am On Jun 22, 2020 |
Olatara:Come off it joh. Na pikin u think be everyone wey dey here. Ur ex bought it, na ur ex dey force u wear am kwa? C story wey get kwashiorkor. Na so una dey talk say u no diabolical but man wey jam una now, he will be getting poorer till his life crash |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by Olatara(f): 1:07am On Jun 22, 2020 |
Openbusiness:Ok. |
| Re: Beware Guys: This Is What Girls Are Doing Now by Olatara(f): 1:07am On Jun 22, 2020 |
MedicH:Ok. |
Boys Have No Idea,what Girls Going Through. • Check Out What Girls Are Secretly Doing To Men (photos) • Beware Guys : I Had Sex 10 Times Within A Week And Now This Happened (Picture) • 2 • 3 • 4
I Got The Shock Of My Life Today: Tinder Is The Headquarters Of Gays In Nigeria • Man Stays In Tree For 9-months After Wife Refuses To Apologize • The Best Gifts For Your Val; Going Down Memory Lane
.... you never can tell au far dey can go for the little change with you 
