Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,792 members, 7,817,286 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 09:30 AM

Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k - Romance (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k (5471 Views)

Any Man That Requests For DNA Test Is A Bastard - Lady (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by Nobody: 9:10am On Jul 03, 2020
vanida6:
Why dis one come dey rant here like female dog wey born pikins nah we cut ur ticket abi we send u to go play cheesy ,,,abeg shift ur brokeness go front ooh cheesy quickly type me ur accnt no mah help u send 5k from the 45k i also win now in man city nd liverpool game cheesy
@Vanida, nah everything una sabi do ni? Chai!
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by Nobody: 9:36am On Jul 03, 2020
Danielomisco:
drop ur number
i dont do whats app! Drop ur facebook user,let me add you.
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by Curi(m): 9:46am On Jul 03, 2020
Chelsea spoilt my own ticket. well football is full of surprises especially in the premier league
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by Emmald: 9:47am On Jul 03, 2020
Tottenham no be club
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by Dreyton36: 9:56am On Jul 03, 2020
Op
Show us the ticket
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by Danielomisco(m): 10:07am On Jul 03, 2020
Ekemeze:


Mehn! I'm all new to betting. I don't know shittt in betting lol. But it looks fun from the pics u shared
fun n pain just like for the o.p
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by konkonbilo(m): 10:38am On Jul 03, 2020
Ashaka66:


My 21 million cut two days ago
wetin cut am
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by Rickmann: 10:43am On Jul 03, 2020
ChizzyBuna:


I swear if I ever near Bet9ja again, make fowl shit for my mouth.
1 game syndrome is has been following me since Monday.
The worst part is the games Wey dey cut my ticket na small odds. Why??


Relax man..i feel ur pain, I really do ok.
Better days will come.
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by ugbede69(m): 10:45am On Jul 03, 2020
Danielomisco:
drop ur number
+234 8174634309
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by ChizzyBuna(m): 10:48am On Jul 03, 2020
Thanks
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by lowkeybahdguy(m): 11:21am On Jul 03, 2020
vanida6:
no sir am booked wink

fine pikin wen dey stake, come still carry Madrid matter for head.. the gods are wise..

Omote bone that booking, lemme bookmark you.. wink
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by Jaemar: 11:27am On Jul 03, 2020
danduchi:
you have to fill a teller from AfriBank
are you very serious bro?i really need to know.It’s urgent
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by Small080(m): 11:38am On Jul 03, 2020
Where is the ticket picture or screenshot na... grin
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by Aksimple47(m): 11:43am On Jul 03, 2020
Danielomisco:
Ekemeze and Iamdavid704 I cudnt read ur mail,drop your number let me add u
this is mine........07036302123 WhatsApp
I need game seriously
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by Aksimple47(m): 11:45am On Jul 03, 2020
Danielomisco:
If you need games n small odds rollover holla me for games.
Bros help me.........
I need the game
07036302123 is my WhatsApp nos
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by Smile4mee01: 11:51am On Jul 03, 2020
Abeg,

Is there a secret to successful betting?

A friend told me its about picking maximum of 2 highly predicatbale games and start small. What do u recommend ?

1 Like

Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by chiiraq802(m): 12:44pm On Jul 03, 2020
ChizzyBuna:
Fans Fans?? If I stone you bottle from here u go feel am Which one be fans?? Na fans I go chop this night??

Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by Danielomisco(m): 1:26pm On Jul 03, 2020
Smile4mee01:
Abeg,

Is there a secret to successful betting?

A friend told me its about picking maximum of 2 highly predicatbale games and start small. What do u recommend ?
drop your whatsapp number
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by Nobody: 2:53pm On Jul 03, 2020
konkonbilo:
wetin cut am

Chelsea over draw or over 1.5 played 0:1 in favour of Chelsea
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by Puvo: 3:44pm On Jul 03, 2020
Danielomisco:
drop your whatsapp number


08051524025
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by ChizzyBuna(m): 5:07pm On Jul 03, 2020
Thanks
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by cfree14(m): 5:43pm On Jul 03, 2020
Danielomisco:
1xbet who uses bet9ja nw?
What do u do wen they re telling u d site is not available in ur country?
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by ChizzyBuna(m): 6:40pm On Jul 03, 2020
vanida6:
Why dis one come dey rant here like female dog wey born pikins nah we cut ur ticket abi we send u to go play cheesy ,,,abeg shift ur brokeness go front ooh cheesy quickly type me ur accnt no mah help u send 5k from the 45k i also win now in man city nd liverpool game cheesy

See Vanida, if you no wan help me out then tell me instead of to dey use my heart dey play.
I dey use my last card Wey be 1k to go bet right now
Abeg help a brother out
I don beg beg you since morning yet you no deliver your promise. And you dey online since. U no respond to my message

Madam if you no wan help me then stop giving me false hope. I still dey vex say my 145k cut so please no go break my heart again after you don promise me 5k.
Just let me know if you will give me 5k
If not then stop playing with my heart.
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by Nobody: 6:45am On Jul 04, 2020
ugbede69:
boss u fit dey share your booking codes with me?

B949TPTTPEEERS-4788298
See the ber Id whatsap me make we join heads pursue them
O7o64##70#@@6550
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by Edyice: 7:17am On Jul 04, 2020
Both bet9ja and nairabet do have enough odds and options


Me I can't use that betting site again .......

Others are out with good and many options ...
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by Checkarz: 7:31am On Jul 04, 2020
Danielomisco:
If you need games n small odds rollover holla me for games.
08163451469 Please add me up. Thanks in anticipation
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by fattprince(m): 7:31am On Jul 04, 2020
ChizzyBuna:


See Vanida, if you no wan help me out then tell me instead of to dey use my heart dey play.
I dey use my last card Wey be 1k to go bet right now
Abeg help a brother out
I don beg beg you since morning yet you no deliver your promise. And you dey online since. U no respond to my message

Madam if you no wan help me then stop giving me false hope. I still dey vex say my 145k cut so please no go break my heart again after you don promise me 5k.
Just let me know if you will give me 5k
If not then stop playing with my heart.
Bro you sha don win 44k today. Send small to your boy now. And how does fowl shit taste like? Since you said if you bet again fowl should shit in your mouth.
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by tunize(m): 7:34am On Jul 04, 2020
Kwili:

ogbeni shut up Jooor, u wan take ur own spoil my own? me wey carrying sheidfild straight win. u wan make my own cut abi? u want take bcoz of ur 145k make I lose 256k my guy e no fit work. as u dey vex say totleham loose, me I dey happy say sheldfield win. the game wey cut ur ticket nah still same game make person own enter.
chai u're wicked.
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by ugbede69(m): 12:04pm On Jul 04, 2020
Ashaka66:

B949TPTTPEEERS-4788298 See the ber Id whatsap me make we join heads pursue them O7o64##70#@@6550
okay boss
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by Jaemar: 12:29am On Jul 07, 2020
danduchi:
you have to fill a teller from AfriBank
are you really serious bro?have you like withdrawn from africabet before?please chat me up on WhatsApp so we could talk more 08074919392
Re: Tottenham Is A Bastard For Cutting My #145k by boiz2men(m): 12:34am On Jul 07, 2020
PERSONALGUY1:
Message me I need 07065302918

Dem wan scam u so grin

(1) (2) (3) (Reply)

Do Guys Like Pampering? / Is She A Virgin? / What Attract You Most In A Boy/girl

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.