My Experience Living With An Average Nigerian Girl. - Romance (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › My Experience Living With An Average Nigerian Girl. (12597 Views)
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by RealEzee(m): 8:22pm On Jul 17, 2020 |
African time still dey dis one too? ![]() |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by SimSify(m): 8:28pm On Jul 17, 2020 |
Op are you waiting for buhari time.. Drop the hit na.. sleep e have come ooo |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by mariobalotelli09: 8:28pm On Jul 17, 2020 |
I can't believe how left the movie am watching to wait for interesting story but 8pm Don pass oo! |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by SHEAU(m): 8:36pm On Jul 17, 2020 |
It’s dead on arrival |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by Premiumwriter: 8:39pm On Jul 17, 2020 |
Nlers too mumu. How una wan take siddon on top thread wey una de bring or grab chair or askin Okada to drop? Una too mumu
|
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by Sleepaway(f): 8:40pm On Jul 17, 2020 |
2dice01:
|
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by Liposure: 8:46pm On Jul 17, 2020 |
I ve lost my patience. Iyawo jeka malole. Arrant nonsense. U will hear from my lawyer |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by lilyheaven: 8:50pm On Jul 17, 2020 |
Congregations are here, you don enter rain the come? |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by Favourprecious0: 8:54pm On Jul 17, 2020 |
Is like the op don sleep oo |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by Nobody: 9:03pm On Jul 17, 2020 |
Op 9 o clock don reach na drop ur film make we watch ![]() |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by Kwinesther: 9:16pm On Jul 17, 2020 |
Liposure: so funny |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by Alwaysachick: 9:18pm On Jul 17, 2020 |
This op need better flogging. Denique go arrange the cane na, after making you bring all those chairs haba..... |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by princetemitee(f): 9:29pm On Jul 17, 2020 |
Give that lady a chair , she don book seat 042, with one chill energy drinks ![]() |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by princetemitee(f): 9:32pm On Jul 17, 2020 |
Alwaysachick:he dey come , nah lagos traffic ![]() |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by Alwaysachick: 9:37pm On Jul 17, 2020 |
princetemitee:Okay o, but cane or koboko is ready in case ![]()
|
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by Sixfeetbelle: 9:42pm On Jul 17, 2020 |
Ariza:Why did you not save seat for me? Do you want me to miss all the gist? ![]() |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by Firstorderwizard(m): 9:45pm On Jul 17, 2020 |
Op, for wasting my time, that girl must carry unabortable pregnancy Amiiiiiiiiiiiiiiiiii |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by princetemitee(f): 9:57pm On Jul 17, 2020 |
Alwaysachick:manage am no vex
|
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by Nobody: 10:09pm On Jul 17, 2020 |
I can't stop laughing.....All of una don enter one chance... |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by Nelsonnwagbo(m): 11:38pm On Jul 17, 2020 |
the comments on this thread is making me laugh my ass out naija we too funny |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by luvlyoracle(m): 11:41pm On Jul 17, 2020 |
Nairalanders too like tory ![]() |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by Minsk24: 5:01am On Jul 18, 2020 |
Nairaland sweet pass orgasm.... We too funny for this country... |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by Carlmax(m): 5:41am On Jul 18, 2020 |
alwayssparkling:If this moniker post another comment on nairaland without completing this story... I go release evans to come kidnap you walahi... see as e just leave elders waiting. |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by Nobody: 6:08am On Jul 18, 2020 |
Sixfeetbelle:Babe no vex.. Op self no show, you no miss much ![]() |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by SirWhiteFish: 6:36am On Jul 18, 2020 |
Liposure:me when I see the op
|
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by Tonymegabush1(m): 6:51am On Jul 18, 2020 |
On queue already |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by Alfather: 7:01am On Jul 18, 2020 |
Op Day don break ontop the matter oh |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by Goldenkrezi: 7:24am On Jul 18, 2020 |
Following |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by ezik2255(m): 7:41am On Jul 18, 2020 |
Who your story help nigger? |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by RealEzee(m): 8:01am On Jul 18, 2020 |
I'm just looking for ways to report the OP to get banned for making the whole nation wait like this , how dem dey do am make i construct petition against OP, woos even if em use another Sim, email, desktop dem go still ban am . |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by GreenArrow1(m): 8:14am On Jul 18, 2020 |
Make I join d queue. |
| Re: My Experience Living With An Average Nigerian Girl. by Callie(f): 8:15am On Jul 18, 2020 |
If you know that after telling half of your story you will start doing begi begi for recharge card like [/b]Dreyton36[b], please don't even start. |
Ladies, A Fine Man Without Muscles Or An Average Looking Man With Muscles? • Dear Average Nigerian Married Men, Hope You Learned Something From Mike O Edward • Nigerian Girl Blasted For Sharing After Sex Video With Boyfriend In Bed (Photos) • 2 • 3 • 4
My First Time Experience With Hookup: A Beg Na So?? • Important Info For All Romancelanders (must Read ) • Woman With Half Body Releases Her Sextape Online 18+ (Photos & Video)


