₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,318 members, 8,421,345 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 09:54 AM

Toggle theme

Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin - Culture - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralCultureNairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin (1363 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 10:19pm On Sep 15, 2020
If you fit speak pidgin wella cool


You fit rap with pidgin grin


Sing in pidgin


Cabash and pray in pidgin smiley


Sing nigeria national anthem in pidgin.. Lolz


Oya leggo.. make we meet Here.
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by daddytime(m): 10:26pm On Sep 15, 2020
How e dey do you?
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by walex4live1(m): 10:30pm On Sep 15, 2020
Una don chop tonight?
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 10:33pm On Sep 15, 2020
walex4live1:
Una don chop tonight?
I don shop o buh d food no do me Ahswr grin
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 10:35pm On Sep 15, 2020
daddytime:
How e dey do you?
E dae do me normal normal undecided
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by walex4live1(m): 10:43pm On Sep 15, 2020
mete3:
I don shop o
buh d food no do me Ahswr grin
Drink water, he go full ur belle
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 10:48pm On Sep 15, 2020
walex4live1:
Drink water, he go full ur belle
Okay o..
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 10:54pm On Sep 15, 2020
Mr Lalasticlala
abeg help me move am go FP
Make Warri guys con dominate am wink
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by Uzomacharles: 10:57pm On Sep 15, 2020
Who belleful go hungry
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 11:00pm On Sep 15, 2020
Uzomacharles:
Who belleful go hungry
I grt u o
hw u dey
Hw una side..
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by Uzomacharles: 11:02pm On Sep 15, 2020
mete3:
I grt u o

hw u dey

Hw una side..
Na baba God dey back us up

U nko?
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 11:06pm On Sep 15, 2020
Uzomacharles:
Na baba God dey back us up
U nko?
Nah God o
man cannt man himself o
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by Uzomacharles: 11:09pm On Sep 15, 2020
mete3:
Nah God o
man cannt man himself o
Confirm Matter
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 11:12pm On Sep 15, 2020
Warri Guyz wey dey here
make una show ya face nau
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 11:14pm On Sep 15, 2020
Hope everywhere Marama for una side
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 11:24pm On Sep 15, 2020
Lalasticlala
abeg push this tin enter FP nau
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 6:30am On Sep 16, 2020
Walex4live1 Daddytime Uzomacharles
Una Good morning o
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by walex4live1(m): 6:35am On Sep 16, 2020
mete3:
Una Good morning o
Morning never reach for my side
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 6:37am On Sep 16, 2020
walex4live1:
Morning never reach for my side
No be Naija u dey
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by walex4live1(m): 6:40am On Sep 16, 2020
mete3:
No be Naija u dey
Na newNaija i dey
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by Silentgroper(m): 6:44am On Sep 16, 2020
mete3:
Mr Lalasticlala

abeg help me move am go FP

Make Warri guys con dominate am wink
Abi mke lagos boys dominate am. Na lagos boys get pidgin.


mke i fyn small trouble
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 6:45am On Sep 16, 2020
walex4live1:
Na newNaija i dey
Chil Bro.. enjoy urself o
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 6:47am On Sep 16, 2020
Silentgroper:
Abi mke lagos boys dominate am. Na lagos boys get pidgin.


mke i fyn small trouble
Okay Boss..

move dem con here abeg
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op):
Tum tum hello tim

Interviewee:Chizo, weytin be wickedness undecided

Chizo:oga.. Wickedness is wen dem say make u pay 300K as bride price nd the person wey took d virginity only pay for 1 indomie nd 2 eggsundecided

gbam lobatan!
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by LamaNewton(m): 7:17am On Sep 16, 2020
smiley
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 7:24am On Sep 16, 2020
LamaNewton:
smiley
BossMan. I doff my cap o Morning to u
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by LamaNewton(m): 7:31am On Sep 16, 2020
mete3:
BossMan. I doff my cap o Morning to u
oga himself ur boy loyal o
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 7:39am On Sep 16, 2020
LamaNewton:
oga himself ur boy loyal o
Boss mi.. whining is nt permited grin
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by LamaNewton(m): 7:52am On Sep 16, 2020
mete3:
Boss mi.. whining is nt permited grin
lol me,whine u u wey be oga kpatakpata
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by Uzomacharles: 8:21am On Sep 16, 2020
mete3:
Una Good morning o
Good Morning Gee
How your night?
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 8:30am On Sep 16, 2020
Uzomacharles:
Good Morning Gee
How your night?
Jus fine my Man.
na nau u jus de wake up
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 8:45pm On Sep 17, 2020
hello.
who dey
1 2 Reply

Cute Italian Lady Speaks Pidgin, Taught By Ex Boyfriend (Video)Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You UpOyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest234

Female CircumcisionColonizationAre The Idomas Igbos