Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited (2876 Views)
| Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by Preciousgirl(op): 9:35pm On Sep 20, 2020 |
Ghana food is bae Have u tasted this yet? I am in love
|
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by saheedbadmus(m): 9:39pm On Sep 20, 2020 |
Make I no talk o .. but why dem put the thing inside that plate abi na pot I go call am ( àpeé) he come look like ipes- |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by focus7: 9:43pm On Sep 20, 2020 |
This thing wey be like ebo (sacrifice) wey dem dey put for orita (road junction) for esu (Lucifer) |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by ElexObi1: 9:44pm On Sep 20, 2020 |
Ghana food always looking like a sacrifice to a poor gods |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by Jman06(m): 9:45pm On Sep 20, 2020 |
Is that one food? Abi someone's diarrheal poo ![]() |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by ThreeEyedRaven: 9:45pm On Sep 20, 2020 |
This looks like the sacrifice I saw at one junction inside Okun Ajah |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by Preciousgirl(op): 9:53pm On Sep 20, 2020 |
Jman06:Taste and see |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by Kindness218: 9:57pm On Sep 20, 2020 |
ElexObi1:I Swear �� |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by Kindness218: 9:58pm On Sep 20, 2020 |
food for thought |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by Nobody: 10:00pm On Sep 20, 2020 |
Damn nigarrrrr Me no likey E be like sacrificey... Me nor chopeyy.. Eat your poison Anyway look my signature
|
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by Dreyton36: 10:00pm On Sep 20, 2020 |
Fvck mehnnnnnnnnn Hustle ooo , so that you'll not see afonjas sacrifice and call it food |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by Nobody: 10:01pm On Sep 20, 2020 |
Èbór |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by Nobody: 10:03pm On Sep 20, 2020 |
Dreyton36:Country hard bro |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by konkonbilo(m): 10:07pm On Sep 20, 2020 |
see as e be like ebo(sacrifice).. |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by Dreyton36: 10:09pm On Sep 20, 2020 |
OPAA6:No be lie |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by Jman06(m): 10:09pm On Sep 20, 2020 |
Preciousgirl:God forbids! |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by Nobody: 10:19pm On Sep 20, 2020 |
Dreyton36:Me self sight one when I dey come back from vigil on Saturday morning na big Turkey dem put untop am If to say I no get money for hand I go reason that sacrifice,those gods dem dey enjoy |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by Dreyton36: 10:24pm On Sep 20, 2020 |
[quote author=OPAA6 post=94141213]Me self sight one when I dey come back from vigil on Saturday morning na big Turkey dem put untop am If to say I no get money for hand I go reason that sacrifice,those gods dem dey enjoy[/quote Lol watch what you take into your system man YOLO |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by Nobody: 10:28pm On Sep 20, 2020 |
[quote author=Dreyton36 post=94141320][/quote]Laslas we go shit am comot |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by TinubuGoQuench(f): 10:31pm On Sep 20, 2020 |
Fake female account!
|
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by Texman21: 11:11pm On Sep 20, 2020 |
My question is that are those onions or.... ![]()
|
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by Nobody: 2:17am On Sep 21, 2020 |
Even the concoction I normally cook looks better than this. ![]() |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by ehinmowo: 4:15am On Sep 21, 2020 |
You should have put graphics 9r viewers discretion is advised! |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by Notatribalist(m): 4:28am On Sep 21, 2020 |
Preciousgirl:Taste and see what?The same food that almost made me throw up? |
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by Burgerlomo: 5:18am On Sep 21, 2020 |
Is that light soup or palm nut soup?
|
| Re: Supper My Husband Bought For Us From Ghana Eatery, You Are Invited by ruggedtimi(m): 7:06am On Sep 21, 2020 |
Food wey like four ghanaians go eat from one plate using their hands |
Couple Got Married With Only 2 Guests, Bought Food At Nearby Eatery (Pix, Video) • Man Caught His Girlfriend With Another Man In An Eatery Then This Happens -video • Lady Causes A Scene At An Eatery After Her Boyfriend Dumped Her After 5Years(Pix • 2 • 3 • 4
Should I Request For Send Off Knacking • Help!! My Chubby Neighbour Wants Me To Be Her Sugar-boy • Share Your Favourite Or Personal Quotes About Love And Relationships

see as e be like ebo(sacrifice)..