₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,155 members, 8,429,544 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 06:30 AM

Toggle theme

Face Me I Face You Sex Experience - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceFace Me I Face You Sex Experience (24949 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

Re: Face Me I Face You Sex Experience by lincsnuel: 6:49pm On Oct 03, 2020
ArticleBeast:
Some girl dey loud while some no dey shout even if u drive dangote truck pass the kuntus... I don meet both for this life. I get one babe wey be say even finger she go dey do mummy o.... Dey do voice like parrot wey dem just comot cage. While it get another wey be say even if I dey do 200km/h full throttle, na hmm hmm hmm she go dey do...
grin
Re: Face Me I Face You Sex Experience by jericco1(m): 7:01pm On Oct 03, 2020
Lovely thread.
I don't like loud moans sha grin cheesy
Re: Face Me I Face You Sex Experience by tonydodo: 8:01pm On Oct 03, 2020
Make i siddon first cheesy
Re: Face Me I Face You Sex Experience by Nobody: 8:04pm On Oct 03, 2020
ArticleBeast:
Some girl dey loud while some no dey shout even if u drive dangote truck pass the kuntus... I don meet both for this life. I get one babe wey be say even finger she go dey do mummy o.... Dey do voice like parrot wey dem just comot cage. While it get another wey be say even if I dey do 200km/h full throttle, na hmm hmm hmm she go dey do...
This made me grin grin grin
Re: Face Me I Face You Sex Experience by heybel(m): 8:06pm On Oct 03, 2020
I remeberred that year for my uni day, e get one guy for my villa then,anytime he carry girl come house like eh,nobody go sleep for house ooo and na guys full our villa, omo con see different erections o, naxo we name the guy 'OLOKO' means Driver...as a sharp guys wey we b naxo every guys the carry girls come house for sleep over anytime OLOKO get match....the guy na motivation back then sha
Re: Face Me I Face You Sex Experience by Chudifab(m): 8:39pm On Oct 03, 2020
KOKOwonder:
During my nysc in akwa ibom, they was one lady we call landlady that do put everyone in the lodge under pressure... Na so Marcel aka head corper go the hammer landlady go the shout on up of her voice... HOC.. Where ever u are right now i jst wan tell u say na man you be. You Don chop something for this life.
angry angry grin grin grin omo
Re: Face Me I Face You Sex Experience by SaintHilary(m): 8:41pm On Oct 03, 2020
Oga give me change make I come down, na this thread I dey go

Re: Face Me I Face You Sex Experience by Adasun(m): 8:47pm On Oct 03, 2020
Kingsasian:
I remember vividly how my then lodge mate and his girlfriend at the time use to make us feel Hot each time they have sex. Na so the babe ringtone dey make we guys dey patrol the compound with erections.
hahahahahahah sex starve ouchins
Re: Face Me I Face You Sex Experience by Paromarc: 8:56pm On Oct 03, 2020
Omoh this thread get K-leg grin
Re: Face Me I Face You Sex Experience by Muna4real(f): 9:00pm On Oct 03, 2020
All the guys in this thread are really craaaaaazzy!
Re: Face Me I Face You Sex Experience by Nobody: 9:03pm On Oct 03, 2020
You that's normal, what brought you here madam lizard?
Muna4real:
All the guys in this thread are really craaaaaazzy!
Re: Face Me I Face You Sex Experience by Muna4real(f): 9:04pm On Oct 03, 2020
realokopi:
You that's normal, what brought you here madam lizard?
grin grin
Re: Face Me I Face You Sex Experience by YoungLionken(m):
Nice, interesting and hilarious thread I must say grin.

Well,back then in my University, I had a gurl called Joy(even if she's not the only gurl but, she's the best description for this topic).

To cut to the chase, she's the best Soprano then.. I literally gag her when having sex with her because I'm not the only one in the lodge.

Moans during sex,is quite embarrassing to me when others are listening...
Re: Face Me I Face You Sex Experience by seanwilliam(m): 9:37pm On Oct 03, 2020
Yomit71:
wish I can fvck em loud
mine wasn't big that can make any girl shout except she's deceiving herself
oboy u funny die..
Re: Face Me I Face You Sex Experience by SolexxBarry(m): 10:51pm On Oct 03, 2020
Yomit71:
wish I can fvck em loud
mine wasn't big that can make any girl shout except she's deceiving herself
Baba say she dey deceive herself, na so the carrot small grin grin
Re: Face Me I Face You Sex Experience by Ebenezar2021: 1:00am On Oct 04, 2020
KOKOwonder:
During my nysc in akwa ibom, they was one lady we call landlady that do put everyone in the lodge under pressure... Na so Marcel aka head corper go the hammer landlady go the shout on up of her voice... HOC.. Where ever u are right now i jst wan tell u say na man you be. You Don chop something for this life.
landlady na milf?
Re: Face Me I Face You Sex Experience by Ebenezar2021: 1:01am On Oct 04, 2020
tnerro1:
I remember that time when I Dey hammer my babe, my female neighbor go just Dey tell me Weldon any time we jam for passage, if no be say she done old small I for show her too shege grin
like how old
Re: Face Me I Face You Sex Experience by Rugaria: 2:31am On Oct 04, 2020
Them Asian gals, if you no use your palms barricade them mouths, neighbors go Sabi say you don start engine, even from one mile away..
Re: Face Me I Face You Sex Experience by sow4me(m): 2:50am On Oct 04, 2020
Kingsasian:
I remember vividly how my then lodge mate and his girlfriend at the time use to make us feel Hot each time they have sex. Na so the babe ringtone dey make we guys dey patrol the compound with erections.
Guy u maaad oh grin grin grin grin grin grin
Re: Face Me I Face You Sex Experience by Minsk24: 3:23am On Oct 04, 2020
This thread don sweet me die....
Back then i dy purposely lash my babe standing doggy so our body go dy jam together for better soundtrack, my main purpose was to get my single female neighbor Hot... It worked and i still lashed her finally.....
Re: Face Me I Face You Sex Experience by Mrscarter(f): 3:29am On Oct 04, 2020
Shabbyiyo:
I always remember when I was in school, I have a close neighbor that every time his bae is around all the compound neighbors will be jubilating to hear different sounds at night while fucking.
She will be screaming and moaning on top o her voice not minding if people are listening.

How do you cope as a woman screaming and moaning when you fully know that people are listen.

As a man how comfortable are you fucking a screaming woman in a face me I face you compound?

Please share your face me I face you sex experience.
When Ur in that moment n is so gooood....U ain't really care if ppl hear U I guess lol.
But I'd still be a lil conscious of the volume lol
Re: Face Me I Face You Sex Experience by Mrscarter(f): 3:30am On Oct 04, 2020
Kingsasian:
I remember vividly how my then lodge mate and his girlfriend at the time use to make us feel Hot each time they have sex. Na so the babe ringtone dey make we guys dey patrol the compound with erections.
grin
Re: Face Me I Face You Sex Experience by Saynotoapc(m): 4:36am On Oct 04, 2020
Smarkest:
bro not size is how to handle them better even Wit small carrot you can still make her stream louder
They have fake Orgasm for this one.

Scream louder with small John Thomas. You only hear hhhmmm, with there lips closed bro.

Don't get deceive again.
Do you thing and move on.

Some girls keep telling me size don't matter, deep down I know it does. I do my thing and move . Asap.
Re: Face Me I Face You Sex Experience by tboneyfan: 5:39am On Oct 04, 2020
Hello. Nice to meet you
fati2001:
.
Re: Face Me I Face You Sex Experience by Burgerlomo: 5:46am On Oct 04, 2020
Kobicove:
OP are you compiling different sound so you can make a ringtone? grin
Don't mind the unhonorable Minister for Home Affairs #lazyyouth cool

Re: Face Me I Face You Sex Experience by Mrscarter(f): 7:02am On Oct 04, 2020
tnerro1:
I remember that time when I Dey hammer my babe, my female neighbor go just Dey tell me Weldon any time we jam for passage, if no be say she done old small I for show her too shege grin
grin
Re: Face Me I Face You Sex Experience by Mrscarter(f): 7:04am On Oct 04, 2020
ArticleBeast:
Some girl dey loud while some no dey shout even if u drive dangote truck pass the kuntus... I don meet both for this life. I get one babe wey be say even finger she go dey do mummy o.... Dey do voice like parrot wey dem just comot cage. While it get another wey be say even if I dey do 200km/h full throttle, na hmm hmm hmm she go dey do...
gringrin
Re: Face Me I Face You Sex Experience by StPete:
Mrscarter:
gringrin
The way you're laughing, you seem like someone with a loud ringtone wink
Re: Face Me I Face You Sex Experience by elmagnifico411(m): 7:38am On Oct 04, 2020
This thread is so cool...

I remember in my NYSC days, there's this girl that was just a friend then but decided to come spend a week with me in iseyin, Oyo state. The relationship finally began on a platter of hot sex.. ewooo... Temi ringtones no be here!!! the sweet thing is, her ringtones makes u wanna pound till infinity. Na so my neighbors go dey greet me for morning like sey na me be d landlord of that compound. I go just dey smile for my belle.
Re: Face Me I Face You Sex Experience by Kobicove(m): 7:59am On Oct 04, 2020
SaintHilary:
Oga give me change make I come down, na this thread I dey go
grin
Re: Face Me I Face You Sex Experience by Iceyjayz: 8:07am On Oct 04, 2020
Rugaria:
Them Asian gals, if you no use your palms barricade them mouths, neighbors go Sabi say you don start engine, even from one mile away..
Lol Asian girls can moan for Asian, I had a room mate then that brought his Chinese girl to our room, even before dude put his banana inside her, see moan abeg. I was just observing them pretending that I was sleeping, but my prick rise sha cheesy her ringtone just dey rise my odogwu anyhow cheesy

I knew the dude did it intentionally, the kind of konji that hold me that day ehn, I decided to bring my own girlfriend too and banged her when he was busy reading, Baba just go library instead. grin
Re: Face Me I Face You Sex Experience by scottyoloye(m): 8:12am On Oct 04, 2020
I dey feel this thread

Ah Mariam, any where wey you dey no vex say we no play second leg

I remember my neighbor dah year for school na so we just dey hear Pa Pa Po Pi Poh for midnight so tail fear catch everybody naso all of us including landlady commot for our rooms o... landlady sef fear she just dey shout abeg no kill am o.. O boy Dem no born the girl make she wait till day break.. 4 am she don gbaga
1 2 3 Reply

Share Your Experience You Had In A Passage House(face Me I Face You House)Share Your Worst Sex ExperienceFace Me, I Face U Compound.234

What Is The Punishment For False Rape Accusers?The Most Wasted Money In This World Is The Money You Spent On Girlfriends - RenoWhy Are Most Nigerian Guys So Se.x Starved??????