This Babe For Church - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › This Babe For Church (19475 Views)
| Re: This Babe For Church by Treborblue(op): 7:24pm On Nov 02, 2020 |
Continuation coming up |
| Re: This Babe For Church by Sezzybb(m): 7:26pm On Nov 02, 2020*. Modified: 12:04am On Mar 14, 2025 |
. |
| Re: This Babe For Church by santos123(m): 7:32pm On Nov 02, 2020 |
Now more than 1.2k views ![]() Treborblue: |
| Re: This Babe For Church by tnerro1(m): 7:45pm On Nov 02, 2020 |
Hmmm |
| Re: This Babe For Church by younglleo: 7:46pm On Nov 02, 2020 |
Complete this story nah! ![]() |
| Re: This Babe For Church by Chimeugo00(m): 8:18pm On Nov 02, 2020 |
Alaye nawaoo 4 u oooo continue nah |
| Re: This Babe For Church by Treborblue(op): 9:14pm On Nov 02, 2020*. Modified: 10:39am On Nov 03, 2020 |
Okay make I resume the Tori So as I see the number I recognize am from Earlier for some reason my dick rise so hard he dey pain me cause my jeans dey bend am, Omo why my dick rise sef I no know, I pick the call this time my voice dey shake cause my heart they pound like guy wey wan ask girl out. Amaka: hello where are you am already at the filling station(one filling station like that wey no too far from the church) Me: OK I'm already coming outside Amaka: OK Naso I rush enter my bedroom throway cloths inside my cupboard ,my initial rapper dey smell cum probably from my last soapy session , naso I throway that one too for cupboard put new one, turk in the new bed sheet well con spray my senses perfume(female pef ) wey I mix with bold pef. Spray small for bed , put tiny toothpaste for mouth munch as together just incase you never know. Omo I reach outside sun don already con out around 11am plus the crash cleaning wey I do con make me dey sweat Na person wey play ball, Omo I dey sweat so profusely I had no choice but to use my cloth clean my face small naso I sight this babe from a distance she dey stand near the church stand but she no dey alone one other girl dey with am, I remember that one too , that one fair pass Amaka she fair to the point she looked like the sun but the thing be say she con thin anyhow and she no get fine face , she be like bonga fish. But from her composure I could tell she was the gossip talkative type. Chai at that moment my libido died every nervousness for my body disappear , I con return to my normal sef I Waka go meet them make I no keep them for sun As I reached I could her the other girl speaking in Igbo to Amaka and laughing loudly this made me very irritated . Me: Hey!! Amaka there you are Amaka: I thought you would come from the other side you startled me ( for my mind "ehen she better English this babe set" ![]() The other girl: ehen Amaka you no go introduce us , she then said some gibberish in Igbo and started laughing Amaka replied her also in Igbo, then the other girl said " Okay now I'll be going" Me in mind:yes thank God be going Amaka dragging the girl hand and then turning to me who was forming like I didn't see the drama said : Her name is chigozi , I said she should introduce herself but she is shy Chigozi: Nba shy ke no vex me o Me: oh Chigozi nice to meet you can we be going the sun is intense Amaka: yea I can see was going to ask why you sweating so much Chigozi: He was probably cooking for us Na , Na good guy Me in my mind: I felt like pausing the world and removing Amaka from that area then giving that girl a big dirty slap Me: hahaha (faking laugh again) why won't I sweat after seeing someone as hot as you Amaka: what do you mean brother Trebor I don't like that joke. Me: I meant hot like the sun so its making me sweat and I wasn't referring to you( big lie I just said that because I was angry that she be wan fall my hand and make me awkward) Chigozi: wow me , for real (naso this one start to dey blush) We reach my house I gave them some drinks, left my game on cause I couldn't put normal TV I no get cable plus no antenna of any kind , I excused them that I wanted to have my bath Naso I baf finish come outside Omo these girls dey play my game My FIFA wey them dey beat me for final cup match 1:0 25mins don reach 86+ and the score Na 8-0 now , the two mumu dey laugh The thing pain me ehn cause the way I set my game if I quit I go still lose. Naso I ask them in a cool voice : Wow you guys can play game Chigozi: Na Amaka oh she say she Sabi play am Amaka: My brother has a game like this although it has a wire ,he thought he how to play. Although this one looks real and harder. She said her voice was as if to laugh Me I don already dey irritated by dem cause my agenda no look possible and dem still drink from my last 3 mineral now them make me lose my game , this one dey compare ps2 with ps4 chai Trebor u don suffer .No I must collect something even if Na to touch that yansh by mistake. I con say okay oo let's practice the drama I had . I had thought of something while bathing naso she con stand adjust her jeans well (dragging it up) con sit back . Oboy this girl hips Na die gosh see hips. As I begin they tell them the story chigozi phone ring she talk for igbo con talk say she gats go home her papa dey find her Amaka con carry her purse give her 50# Omo I happy die I even wish say I fit stop Amaka from giving her money and give the girl 1k sef. Naso the girl comot o I tell Amaka the story finish sha she like the idea wella, ( Na devil wey disturb person until he start to dey pay tithes story) I know say she go like am wella cause Na igbo church Na , I just felt dem must like money. She con ask me where my girlfriend dey , I tell her say she's looking at me right now, naso the mumu begin dey look my bedroom door and kitchen door, I come stare at her she con turn back as she turn front look me again she con finally grab the joke con laugh. She con tell me say sorry about today earlier I kinda don't like people complementing me I get it alot often and it's kind of annoying as I see them as perverts. Naso I laugh con tell am say me no be pervert oh infact I have bad luck with my love life ,girls use to play with my feelings cause say am a good guy so I just decided to be alone for now(big lie Na brokenness make me dey on my own). She said you , I don't believe you that looks like a player , Omo I con laugh I say why do people always tell me that funny enough I'm not ,once I'm with someone I stick to that person they are the ones that end up cheating on mesef. Amaka:hmm keep lying Okay Amaka can I tell you a lie, the way you smile the way you look the way you talk the way you walk makes me want to love you. Awwn thank God you said it's a lie Naso I Waka close to her con sit beside her Omo this girl dey shake I could see that she was tensed , my dick con sky rocket again I con dey try arrange am with my legs codedly, my mind dey sing it's about to go down by dbanj . I now said yea lemme keep on lying from when I saw you I couldn't take my eyes of you , assuming you didn't tell me your friend was in that meeting I swear I won't have known because you shine so bright when I see you I can't see no other person. Amaka: okay let me lie to you too I kinda find you cool. I no know when I smiled my mischievous smile my mother and past babes have told me about. Amaka: please stop you're like the devil tempting me Me : how Amaka: you look like him you smile like him At this point I con remember change my smile , naso Amaka stand up unplug her phone wey she dey charge carry her purse say she dey go, during that brief moment wey she bend to unplug phone that ass was looking at me and speaking to me in tongues at that particular moment I understood the definition of "something must kill a man" naso I grab her hand when she was about opening the door i swear I no know when I do am Na konji take over. I con notice say she no fight release her hand as I bin dey expect naso I stand face her she turn dey look up at me , my heart dey beat but I no dey fear as a bad guy I know wetin to do I don do am severally, I leaned over and kissed her , damn it was sweet my dick wan tear my jeans , she put her hand across my neck kiss me back . Naso oversabi konji thinking me con try press breast , if you know me you know I'm a breast man , if you're ugly and you have moderate I repeat moderate breast not too big and not tiny I fit consider you. As I try press breast she move back and told me she has to go ,I say make I escort her she say no naso she go like person wey dey vex , actually she dey vex , I no know whether for me or for herself. Omo I con dey hail my sef for house happily , I even dey imagine how tight this girl punna go be , aswear this girl Na complete package delivered to my doorstep , as I reach fridge to drink water I con remember my guy wey promise me money at that point I was torn on whether to do it for my or do it for love cause man I no go lie I don dey fall inlove , haha u go see that kin thing u no go love . Naso I call the girl for night She sounded very cold I tell her say make we talk about what happened she said okay next week Saturday she'll comeby again as she works in the church and won't be free and also works from Monday to Friday. Damnnnn nigga where's slawormi right now Saturday is the main gist you don't wanna miss Tbc |
| Re: This Babe For Church by franklingud(m): 9:17pm On Nov 02, 2020 |
Can someone summarize this long epistle! |
| Re: This Babe For Church by rhynoemmie(m): 9:28pm On Nov 02, 2020 |
franklingud:in summary, OP Bleep up wen d girl come him hauz... but u dy miss serious jokes wey dy that write up oo |
| Re: This Babe For Church by NLSavage: 9:33pm On Nov 02, 2020 |
Following |
| Re: This Babe For Church by Silentgroper(m): 9:47pm On Nov 02, 2020 |
Treborblue:No mind am. Me wey get d receipt of her excapades on ashawo thread. |
| Re: This Babe For Church by santos123(m): 9:48pm On Nov 02, 2020 |
Laugh wan kill me. Fiction or non-fiction,this story is captivating |
| Re: This Babe For Church by Slynation(m): 10:04pm On Nov 02, 2020 |
Guys are captivated by what they see, Girls are captivated by what they hear..... I hope you chop that 15K shaaah |
| Re: This Babe For Church by Treborblue(op): 10:08pm On Nov 02, 2020 |
Silentgroper:haa no too loud am make u no spoil her market |
| Re: This Babe For Church by Treborblue(op): 10:09pm On Nov 02, 2020*. Modified: 7:27pm On Nov 04, 2020 |
franklingud: wahala for who no Sabi readFinal part on the 3page thanks for reading guys |
| Re: This Babe For Church by Treborblue(op): 10:09pm On Nov 02, 2020 |
santos123:Thanks bro I comments like this make all the typing worthwhile |
| Re: This Babe For Church by Treborblue(op): 10:10pm On Nov 02, 2020 |
Slynation:Omo no worry u go see wetin go sup |
| Re: This Babe For Church by Silentgroper(m): 10:11pm On Nov 02, 2020 |
Following |
| Re: This Babe For Church by Slynation(m): 10:12pm On Nov 02, 2020 |
Treborblue:Oya now....!! Make i dey observe from close range |
| Re: This Babe For Church by Liposure: 10:18pm On Nov 02, 2020 |
All the best my niggi |
| Re: This Babe For Church by Homeboiy: 10:22pm On Nov 02, 2020 |
Na church girls spoil pass E be like I go start to de attend different churches on different sundays I need to hunt for new babes |
| Re: This Babe For Church by Treborblue(op): 10:53pm On Nov 02, 2020 |
Liposure:Yes boss |
| Re: This Babe For Church by Treborblue(op): 10:54pm On Nov 02, 2020 |
Homeboiy:My guy as your signature says things are. Hard , pray for grace |
| Re: This Babe For Church by 360clips: 11:00pm On Nov 02, 2020 |
Na your papa go read this one. Bastard! |
| Re: This Babe For Church by Treborblue(op): 11:04pm On Nov 02, 2020 |
360clips:Guy abeg I take gawd beg you leave my family out of your tanturns u don't have to comment shit, please be going bastard |
| Re: This Babe For Church by stacyadams: 11:04pm On Nov 02, 2020 |
Treborblue: ![]() Name of church and location ..I gotta c this amaka |
| Re: This Babe For Church by 2dice01: 11:25pm On Nov 02, 2020 |
stacyadams:On a good day You think the Op will tell you ![]() |
| Re: This Babe For Church by copiescopy(m): 11:48pm On Nov 02, 2020 |
op
|
| Re: This Babe For Church by 2dice01: 12:15am On Nov 03, 2020 |
Treborblue:Well Spec differs |
| Re: This Babe For Church by stacyadams: 12:37am On Nov 03, 2020 |
| Re: This Babe For Church by devdodo: 12:47am On Nov 03, 2020 |
See wetin man dey read for midnight, nice one op! |
| Re: This Babe For Church by InfernoNig: 2:14am On Nov 03, 2020 |
I hope say she nor be nairalander, if she be nairalander just know say your registration on that ass done close be that. |
If I Catch My Babe For This Kind Place • CHOOSE WISELY! 2 Million Naira Or This Babe, Which Would You Choose? (See Photo) • Have You Met Someone More Dirtier Than This Babe?? • 2 • 3 • 4
Jamaican Female Dating A Nigerian: Advice • How To Handle Your Melancholy Husband/bf • I've Had Enough! Bet9ja Addicts Come In Here

let it reach a 1000 views first 


wahala for who no Sabi read