Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 150 151 152 153 154 155 156 157 158 (of 319 pages)
psychologist:Now to which Davido wat is wrong wit u guys so make someone no salute a much bigger brother that can get favour from una head no correct o the way you guys type on My de annoy me Now some fool went to bring his past pic of him and his wife wahala here to kill his image Shame on d person dat surface dis pic out haters mumu people |
How about some lex Steele movie |
desiregold:You. Call dem sissymen Your type na de enter 50 yrs no husband why would u call a man sissy abi have u been a man before before changing ur gender to female So a man can ot argue or fight again Al these i too know ladies Dis guy on Instagram @bara.tone don finish una pls follow him and una go shame for naija gals |
I just bang one just now I wan kill her with hammer time hahaha all naija gals na olosho |
Men dis tblak hoc ho don enter BBC interview o https://www.instagram.com/p/BmnM1tHh1gu/?utm_source=ig_share_sheet&igshid=goyuw3b3mhhu Hahaha BBC don see content Sha |
Kentnickole:Mr man u r here talking like a .......infact u de make me vex e be like say u be leaner for woman mater Look I pity you de carry women for head na there you go take wrecl go and enjoy ur life and bang as many gals as possible D only reason to keep gal friend is when you are about to Wed after a year if not bro oga abeg de bang olosho But I must tell u someone de bang dis ur gal ....not in u fit tell me ok Even married ladies people de bang dem Na wetin end one of our Bros relationship wit his wife he just do traditional marriage o d lady born two he study d babe to d fact dat as a sharp man dis babe break him up cos as d man business no de flourish again she de like de hang out with class mates D lady too de keep friends that made the man suspect say she de bang outside Na one day the man come tell her say today you are not going to that all white party Quarrel start o na there the man with anger say so Na to de go party de f.ck around abi cos I no wan talk since ....... D lady spark ....ehnn oya stop me na lazy man poor man call him all sort of name d man vex fight start o d lady say he go show the man say she be ashewo .....wtf d man head skatter ...d man nearly run mad as she talk dat statement ..I be ashewo ..so you know know say na ashewo you marry abi na wetin d lady de scream about as dem de fight ...... Till today they r divorce and the man wey be fine Bros don grow whitehead within two years I saw him last three month I weak see wetin woman do am So Bros u de put mind for gal wey u never marry I dr laff u Better go hustle n make money n buy ur woman she will be much loyal to u |
Kentnickole:Na olosho ooooooooo hahaha as long as she has s shop bro at a young age ...and if she is in insta messenger app ....... Na their new format and to top it up she de do night Waka forget her again if she like wearing leg chain ....e don finish be dat or get tatoo MsGood:Look 90% of gals who wear leg chain are prostitute I dont care I am a champion in banging olosho we Ave our thread we post if u wanna know what's up for me any lady that put such leg chain I know it's ready for easy banging ok and signal availability but not all will wear d chain Sha but if u know how to signal dem without tatoo n chains den u r a correct smart guy Almost all naija babes r now runs gals go to instamesanger app u go fear And if u find her foto here on dis olosho fanpage soon https://mobile.facebook.com/naijaolosho Join dis thread and see how we bang ur galfriend https://www.nairaland.com/2536003/ashewo-beer-parlour-share-ashewo/3097#70381616 Trust. No gal |
I wish to have dis fone wow I Ave gionee m7 64gb 4gb ram Omo I de see 245 GB yekpa na laptop space be dat |
Dis ones wan start to destroy dem lives like dis |
AfonjaSlaves:So with that you should not reason without brain and do the right thing to make life easy for everyone with true love Black mind black heart Africans like you who have no real.love for ur neighbors shame on u Wat will tribalism earn you with trolls every moment on the internet Is ur own tribe the best or wat take dose mindset out of ur mind u will mislead future generations ok |
Hey I don taya for bfn |
AfonjaSlaves:U r a problem to ur generation all u Ave upstairs is tribalism shame on you |
Hey benin style Hahhaaha |
Who. Cares everyday I de flex |
funshyboi:If u no no dem don't judge we wey no e money from ghetto before he blow we knew when over started his career with KC press when e Money was a nobody So relax ok work n try n make ur own money n stop hating on other people wealth |
funshyboi:Who tell u say e money no de help people do u k ow how much he has done abi make e kill himself for world people Did anybody know him when he was broke in ajegunle apapa did u guys ask him where is d source if his poverty now he made it una still no let am rest Dis is a man dat can give someone 500k just if he likes ur work in tin can port and showbiz also Oga dis man na man abeg and I don't understand wat u guys mean his money is illegal Someone dat imports the whole of ShopRite goods a d other top notch company good into naija should be broke abi una dr make me vex E money na man u be Ajegunle to d world |
Just look carefully now and see those who have eyes let dem see Am sure many people will fail this coming test
|
Judy Anyango Aka @dellythedream is a kenyan lady who has great attractive features and curves wow she also frequents Nigeria to have fun .. https://www.youtube.com/watch?v=F8mBUwtuAbY cc -Lalasticlala Mynd44 Ishilove Marpol Semid4lyfe Obinoscopy Seun
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 150 151 152 153 154 155 156 157 158 (of 319 pages)