Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 185 186 187 188 189 190 191 192 193 (of 325 pages)
imagine dammy sef de do shady deal na jah save am...say e get people behind him if not na jail... |
instead of me to join these cult I better carry gun go rob. a bank its a very deceiving organization of senseless youth who don't see the future in western world fraternity is for those who have vision but here every body Don de fly am like say if real fight start dem go fit wait I pray make den jam one alagbara wey no send frat the guy go beat ehnnn |
which k k k again the western world will laugh at our ass k k k is a racist cult and these Nigerian are fronting it n killing themselves |
so wetin u want make we do wetin dem just de ship from apapa port |
Na Benin jazz dem Don take hold dis one |
as for me my balls armpit n ass first |
useless bitch |
get rich or die trying |
imagine d fool format Na illuminati format Na reekado banks e wan scam idiot |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 185 186 187 188 189 190 191 192 193 (of 325 pages)