Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 197 198 199 200 201 202 203 204 205 (of 319 pages)
kennethbetha:Ummm e no concern me |
Na he hang himself I think so who wan muder am abi he get billions forbank |
Hahahha nigeria |
Olosho with claass |
I already bought a new androids fone but I like BlackBerry 10 weller I beg make unaa find d solution for me ooo I won't rush to sell my BlackBerry yet I |
No mind dem fish brain creatures |
Useless nation see d kind bridge dem de build when China de build glass bridge to beak records |
Dis nigga did d right tin infact dis kind of babe is an olosho Trust no girl they r all d same just Bleep her enuff na she go fear u |
una never see anytin.....small time..hotel...go be your next door neigbour..as all girls don turn olosho...the rate at which girls are prostututiong ..is alarming.....now....even guys sef..now don turn sport betting as their office...ooo |
All girls na ashawo like dis I de hotel de flex come to my hood n see wetin girl be u go fear woman trust none just Bleep as many comes ur way 35k she be fool wit 35k I go bang for two weeks oloshoo go cook for me sef both lodgin Join dis thread n see adventures https://www.nairaland.com/2536003/asewo-beer-parlour-share-ashewo/450#48939894 |
humble whiteboy unlike we black na luxury we go take show off |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 197 198 199 200 201 202 203 204 205 (of 319 pages)