Pr0ton's Posts
Nairaland Forum › Pr0ton's Profile › Pr0ton's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 113 114 115 116 117 118 119 120 121 (of 138 pages)
JSMMUYIWA: LYK U DONT GBO YORUBA WELA?I hear gan small FrancisTony: too.. Lets accept our fate bro. Sadness won't change anything..Ntwrk sucks here! |
Adedayo516: I don close cinema... Go buy coke for mama kazim sideYou must open ham bck o.. Na 10 dey wan start dat news 4 ogtv mama kazim wey dey cough one kyn funny cough.. U sure say no be ebola centre u dey direct me too ![]() |
SegunFlames: Broda Pr0ton my mouth dy like disThat's how a good younger bro behaves |
JSMMUYIWA: AS I DEY READ DIS I COM REMEMBER WETIN WE LEARN IN YORUBA WEY DEY BEAR EWI ABI NA IJALA?Thanks man.. At bolded.. Me never even hear anything like that.. I hate Yoruba like |
JSMMUYIWA: PRO...PRO...PROTON WHR U DEY?SORRY ABI NA ME?I dey chill here with my 53 jawe You? |
What do you mean by Mesopotamia wetin concern me sef ![]() Horlarbycee.. What's your score nw.. Okk check your mail. Adedayo516 who dey serve coke here ![]() Need a cold one here.. This weather too hot.. Segunflames you run for house come cinema abi.. No tell parle say we reach here oo.. Else na 2 of us enter wahala be dat..Francistony lets chat ![]() |
Adedayo516: Guy we dey serious oo... Today nah 14 nahI see ![]() |
Kingdomdaughter: Annoyed ke? I saw 53 initially. Am really grateful 2 God, also 2 u. Thanks a bunch.Ifyx and Adedayo516 keep the bobo going ![]() |
Fridayokolo: pr0ton what is de name of that girl ....................that was with us after de exams!Horlarbycee.. |
Ifyx.. Thanks for your help |
Ifyx: mehnSee my life scored 53 |
Ifyx: Pr0ton av checked ur resultHw ws it |
Adedayo516: It's well.. Why you no check am yesterday??.. I no even see for this joint at all yesterdayYh.. My ba3 dey low.. Even now na 2% |
Ifyx: guysame here ![]() ![]() |
Adedayo516: Proton... My Lugard squad pro.... Wetin you score my guyI never know ![]() |
PrinceCEE: uwc boss mi............... Hv u been able to check ur result, if not, ah guess u should wait a lil bit cos the site is certainly slow due to avalanche of checkers.ok bro.. I dey shake here |
Ifyx: chaianxiously and fearfully holding ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Ifyx.. U don help me check? |
Jsmmuyiwa.. Wetin u score |
tyheykins: the site is so so crowdedcrowded or down ![]() ![]() ![]() |
Spotless180: noo. U want put me 4 trouble?We dey protest ni |
-10 |
Spotless180: na to enter road come ibadan nw nw.kan carry vc daughter |
Spotless180: what was ur score?o boy.. Doz 1 na words of faith o |
Marc9: Join d boat!soon |
Spotless180: same here o. This is total blunder. They shud do something about it fast fast.or else ![]() |
Marc9: Prayer didn't shade d OMR sheet,,,,,,,,, You did! Don't tel me u're edgy? Cos dats unacceptable! So brace urself!I scored high ![]() |
Spotless180: pls help me check if u can. D site is really pissing me off.#samethinghere ![]() |
Marc9 (The ***** ) Adedayo516 PrinceCEE Ifeco4dons dhammyg Segunflames bitex2 zenti99 francistony (I no understand you o) savi007 obaayo2 Yusluv2014 bobolizim and the rest.....Congrats to y'll ![]() |
;Deagerly waiting for spotless180's score ![]() horlarbycee what's your score? Fridayokolo congrat man ![]() |
Marc9: Well, if dogs cld crack bones, d hyena need nt worry himself cos its obvious he'l easily grind d bones!I pray |
Marc9: "Check ur result na, ""Checkn't u?''''. Lol bro I no wan lauf at allThis one wey I never see my result |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 113 114 115 116 117 118 119 120 121 (of 138 pages)







