Premlove's Posts
Nairaland Forum › Premlove's Profile › Premlove's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 (of 16 pages)
It look as if lagos is d only state in nigeria dat have constant power supply becos here in delta most especially warri and abraka here i am. Is only buy GOD Grace dat we c light and even use it for two hour u guys have a good governor unlike we dat have ............scared |
[quote author=A-town]Satellite town...haha....dat area no dey gree get light for months sha. na wa oo. Used to be one of the tushest areas in the 80's with 24/7 power. Now, well.....[/quote]were u born at dat time |
Another good speech dat lack action |
ocelot2006: What's the good news with this attack?u wan come beat am na wao e be like say eye dey pepper u o ![]() What's the good news with this attack?[/quote]u wan come beat am na wao e be like say eye dey pepper u o |
[quote author=Sunny_bobo]Jonathan is working, haters are talking.[/quote]hmm abeg make i hear word |
earthgreeners: E be like say dem wan tell us wetin we never hear before!!dat shows u are a ........... |
Akpa ife: I am nt looking 4 job next topic abegthen y wasting ur time to comment |
pDude: Rubbish!!i wounder hw u manage to graduate frm sch (if u even attend one) when u cant accept a simple correction in ur way of life |
oluwadare26: Na Aki o... But Paw Paw has been my man every every...he's more cute and handsomeha make una c o so u don dey like another person husband |
rhemal: Una wan use lafta scatter person lungs. |
chiboy11: I wanted to fight crime (police man ) wen I grew up but my parents wil disown me if I join Nigeria police, so ve started fiteng crime here n d MOD re nt helpn isue dey ban me each time I cal pple criminal who want 2 defraud nairalanders here Y:* |
Temismith: Dont know wat to say, but i just have to comment... Dats y am comentinglie |
AjanleKoko: *sigh*let see wat u have ![]() AjanleKoko: *sigh*let see wat u have |
SOUTH SOUTH: WILL NIGERIANS EVER HAVE A PRESIDENT IN SUIT?y should we imitate d white dis is africa nt europe |
She don marry |
sheedy407: My pastor doesn't need dose trash just to b heard of.He gives d congregation the words of GOD and not diverting religious matters to football just to seek attention.bad citizen |
Which kin ugly tin them don put for front page abeg she too ugly c face be like old mama abeg make them commot nonsense come from front page |
4th sha jst passing |
some bodi should pls help i dnt know hw to quote some body's wrk (dat is to highlight it and write below) |
abeg i no even laugh self bt al d same u try for ur MB |
i can't imagine nigeria losing to ivory coast there are nt GOD, we can beat them nigeria is nt inferior to any country weather u guys on NL like it or nt we are GOING to d nxt round, Bleep ALL SUPER EAGLES HATER. |
no bodi gave nigeria a chance against catalona bt we manage to spring a suprise, our super eagles are ful with surprise let jst give them a chance and more ivorians are not dat perfect |
i can't wait to c hw dis debate ends |
who told u is super man he look like bat man ![]() |
is he alive ![]() |
5hamkhan: hahahaha. I saved my ban today |
5hamkhan: hahahaha. I saved my ban todaybt i go report u ![]() 5hamkhan: hahahaha. I saved my ban todaybt i go report u |
[quote author=Barnabas_Co] First to comment Frnt page pleas childish attitude |
Ghettoguru: Smh! |
Ghettoguru: Smh!becos there are beta than ur club dat is y u think so ![]() |
my frds pls congratulate me i jst register on nairaland ![]() |






