Prince9137's Posts
Nairaland Forum › Prince9137's Profile › Prince9137's Posts
1 (of 1 pages)
Abeg, shay nha Nokia 2600 tha maga dey use ni, abi why all the pictures con blur like that ![]() |
Admin, e be like say u dey craze abi ur village ppl don use ur brain play bet9ja? Ugo carry pesin picx wey I don see for ig since Feb 14th, carry am com here, con go edit am...dey call dawan for us as news. Shay I don dey tell u e don tale, soon, na only u go dey com here con read ur yeye out-of-source news... mtcheeeew...u sha dey find traffic sha... |
Admin been sick since 1500BC... how on earth does dis rubbish make front-page if not stupidity. Soon, you'll be the only one coming to read your news here. Mtcheeeeeeeew |
E be like say dis Admin don take en brain play #Bet9ja... how ugo come here con tell me say dis baba wale na 21yrs old... rubbish. Me wey I graduated with 6.0, ano shout...shioor
|
So for your mind now, you don post wetin dey special...shioor...oya, com & see th real Eba here!!! ![]() ![]()
|
zinachidi:[color=#006600][/color]to you now, you've made the best comment ever...good, but seek for forgiveness else God's anger will surely come upon you. |
Hanging on a moving bus is too risky.. I think the government should compel the conductors to always reserve a seat for themselves.. Just look at the injury this man has inflicted on himself. Get well soon but stop the risky hanging. Life is too precious to be toyed with. Since 2011 i registered on #Nairaland, this is the most politeful comment have ever seen... keep it up bro. |
How on earth does th affect the price of Indomie&Egg... Foolish people, foolish post. You want to make the FP right, park your fam to Sambisa, there's enough news there to cover... rubbish, makin me waste ma mb. ![]() [color=#006600][/color] |
This is the fifth times am seeing this bleeped up topic on this platform, so tell me, who the hell is giving out this €20k that cannot bell me here: 08022405938. ![]()
|
[color=#990000][/color] FITITIRI SITITIRI SEMUTITIRI ETITIRI TA OSAN. LMM4AO...Guys,let it roll pls. |
1 (of 1 pages)
