₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,805 members, 8,432,652 topics. Date: Wednesday, 24 June 2026 at 06:28 AM

Toggle theme

Prinsam30's Posts

Nairaland ForumPrinsam30's ProfilePrinsam30's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 336 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Bournemouth (3 - 0) On 3rd January 2023 by prinsam30: 9:22pm On Jan 03, 2023
Hendrixky:
So so link link una dey shout for nairaland

Una nor dey sit down for house watch match for tv
no be everybody get money to sub like u, I dey my house dey watch am live, I for go viewing center go watch am buh the cold wey dey my area no get part two buh i pray for people wey no get make God bless them too to sub
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Bournemouth (3 - 0) On 3rd January 2023 by prinsam30: 9:15pm On Jan 03, 2023
this wings ar not working at all
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Bournemouth (3 - 0) On 3rd January 2023 by prinsam30: 9:13pm On Jan 03, 2023
I talk am say this Bruno na idiot
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 3:23pm On Dec 31, 2022
all of una wey dey call me pendu fan I can't hide my identity, wetin pendu don achieve for football even if 10 hag retires from coaching at 100yrs of age e no go ever smell EPL trophy.. fact
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 3:16pm On Dec 31, 2022
Angelfrost:
Please, name that good coach...!

Young man has passed through LVG and Mourinho already... Legends of the coaching game.

Ronaldo is done and dusted sir. Move on please!... Quit hating on Ten Hag! grin
e be like say ur sense for head dey sick, who mention CR7 for this mata now
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 3:12pm On Dec 31, 2022
no be hand ball abeg
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 3:11pm On Dec 31, 2022
Rashy again the real GOAT
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 3:08pm On Dec 31, 2022
this one wey Man u cum dey ball this last mins na wa ooo
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 3:04pm On Dec 31, 2022
rashford is good player buh he need a good coach definitely not 10 hag, see clean goal abeg
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 2:58pm On Dec 31, 2022
seunny4lif:
grin grin I swear Bruno should never be compared to KDB Never again KDB is daddy
Bruno na playerhuh
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 2:56pm On Dec 31, 2022
Kyase:
We need a striker abeg
even if dem sign mbappe and Messi nothing go happen for that team, 10 hag pattern of football is ajaxious not EPL standard
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 2:56pm On Dec 31, 2022
seunny4lif:
What’s wrong with Anthony, Martial angry
Put the ball inside net
even if dem sign mbappe and Messi nothing go happen for that team, 10 pattern of football is ajaxious not EPL standard
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 2:51pm On Dec 31, 2022
the two anthonys ar just waste of space
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 2:50pm On Dec 31, 2022
Bruno is as useless as 10 hag
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 2:48pm On Dec 31, 2022
I'm still saying it CR7 and DDG ar the ones saving this useless team even the coach is useless
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 2:44pm On Dec 31, 2022
aswear this Bruno na confirm mugu grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 2:34pm On Dec 31, 2022
aswear this coach no get sense, why u go sub garnacho instead of Anthony, garnacho plays beta than martial and Anthony combine
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 2:31pm On Dec 31, 2022
Jokerman:
Tenhag or not, bro, we need striker... even if na Morata on loan... grin
make dem bring back lukaku abeg
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 2:30pm On Dec 31, 2022
Jokerman:
The coach still go bench Rashford, his best player... grin no be juju bro grin... even Pep or Mou, no go even bench Rashford, when you dey europa league spot.... grin
their eyes go soon clear
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 2:29pm On Dec 31, 2022
Indispensable85:
Antony should never cost more than 25k pounds
grin grin grin
una never Chi chum chin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 2:28pm On Dec 31, 2022
Indispensable85:
Man utd don't have a striker. Terrible!
it's too early to be complaining pls, shey na una say united is on the right path with 10 hag, oya na
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 2:25pm On Dec 31, 2022
CR7 is quietly enjoying his football and Arab monies in peace even without touching the ball, 10 hag is here scratching his bald head while his team is struggling to av a goal on target, what an irony
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 2:20pm On Dec 31, 2022
Hendrixky:
Na just two goals I need for this game
this game dey end draw 0..0
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 2:19pm On Dec 31, 2022
garnacho is a really great talent he just need a good coach to put him to that greatness path and 10 hag is not that coach
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 2:13pm On Dec 31, 2022
Man u right now na minus 2... martial don go back to default setting and that mumu Anthony I no even sabi wetin that one dey play
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 2:11pm On Dec 31, 2022
Hendrixky:
Make man u nor cut my ticket o
ur ticket is already cutted grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 2:10pm On Dec 31, 2022
Jokerman:
Ten Hag on why Marcus Rashford is on the bench: "Internal disciplinary." [
@btsportfootball


Wetin Rashford do again o grin
this is just the beginning shey CR7 don go make I see who 10 hag go blame again, I'm still saying it, this man no go last 2 season, make we dey watch and see
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 2:06pm On Dec 31, 2022
Jokerman:
Same here o... since 99, I have been a man utd fan... looking at them too
grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 12:54pm On Dec 31, 2022
Jokerman:
Honest I thought after Ronaldo left Man Utd, People will leave Man utd in peace, but na lie them still dey troll Man utd... na wa o grin
that club is a joke even b4 CR7 came in, I've been supporting that club since 2001 buh right now I'm just looking at them
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Manchester United (0 - 1) On 31st December 2022 by prinsam30: 12:50pm On Dec 31, 2022
united go chop am wotowotociously today, thank God for my GOAT he's making a lot of Arab money right now buh I want united to win..... if u know u know

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Nottingham Forest (3 - 0) On 27th December 2022 by prinsam30: 10:16pm On Dec 27, 2022
aswear this Anthony no just get football sense
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Nottingham Forest (3 - 0) On 27th December 2022 by prinsam30: 10:12pm On Dec 27, 2022
Jokerman:
Just imagine we had Osihmen or Vhalohic
God forbid make Osihmen cum Man u, u wan kill him career patapata be that, that 10 hag no go ever use am, he so much trust martial and rashford even though both ar inconsistent

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 336 pages)