Sports › Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by prinsam30: 5:02pm On Dec 10, 2022 |
Shakitibob0: That coach is a disaster....He is not using his natural wingers..He will learn a life lesson today.. I just tire for that coach seriously |
Sports › Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by prinsam30: 5:01pm On Dec 10, 2022 |
Emu4life: they rejoined the African Union on 31 January, 2017. Sofiane Boufal too has apologized for not including his "beloved continent" during the post match interview. He said it was over excitement and nothing personal. WE ARE MORROCO. Portugal Out we are Portugal Morocco OUT |
Sports › Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by prinsam30: 4:59pm On Dec 10, 2022 |
Gangster1ms: Don't forget, 5 referees from Argentina are in charge of this match. seriously something is cooking up |
Sports › Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by prinsam30: 4:57pm On Dec 10, 2022 |
NJyoruba12: What affinity do you have with Morocco? help me ask them ooo, Morocco wey dey claim say dem no be Africa, why would I waste my time on them |
Sports › Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by prinsam30: 4:56pm On Dec 10, 2022 |
Owutuotuo: I totally agree. He had no business at that position. seriously the guy Bleep up |
Sports › Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by prinsam30: 4:52pm On Dec 10, 2022 |
ItsTutsi: Abeg shut up! Werey! If you could support senegal, Cameroon etc for being black/African country.. why can't northerners support Morocco for being Muslim/Arab! I no sure say ur mama and ur papa born u well, used condom, na u be the werey. Kids go just dey talk anyhow for this platform, nairaland should separating kids from real men in this forum, if u no like my opinion just pass na, must u show ur stupidity in public |
Sports › Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by prinsam30: 4:48pm On Dec 10, 2022 |
This coach him eyes go clear today bcoz Ramos score hat trick u begin bench CR7 |
Sports › Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by prinsam30: 4:44pm On Dec 10, 2022 |
any small thing dem go show CR7, abeg Wetin be him own na |
Sports › Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by prinsam30: 4:42pm On Dec 10, 2022 |
what a silly mistake from.that keeper |
Sports › Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by prinsam30: 4:40pm On Dec 10, 2022 |
This Portugal coach sef, him suppose play CR7 with Ramos I no see Wetin Felix dey play for this match |
Sports › Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by prinsam30: 4:37pm On Dec 10, 2022 |
Portugal ar just wasting time, make dem no think am say dem go fit win this Morocco with PK ooo |
Sports › Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by prinsam30: 4:32pm On Dec 10, 2022 |
This Bruno sef na wa ooo |
Sports › Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by prinsam30: 4:28pm On Dec 10, 2022 |
the viewing center wey I dey watch this game Hausa guys wey dey there no just like Portugal team at all, dem dey support Morocco bcoz na Muslim country, and Morocco no even send them, dem no even consider themselves as African, I just dey pity dem |
Sports › Re: Netherlands Vs Argentina FIFA World Cup Qatar 2022 (3 - 4) pens On 9th Dec 2022 by prinsam30: 10:56pm On Dec 09, 2022 |
This Netherland they really messed up, media no go allow us hear word of messi |
Sports › Re: Netherlands Vs Argentina FIFA World Cup Qatar 2022 (3 - 4) pens On 9th Dec 2022 by prinsam30: 10:33pm On Dec 09, 2022 |
aswear this ref na foool |
Sports › Re: Netherlands Vs Argentina FIFA World Cup Qatar 2022 (3 - 4) pens On 9th Dec 2022 by prinsam30: 10:25pm On Dec 09, 2022 |
This.Netherland don go.back to default setting no more pressing, very anyhow players |
Sports › Re: Netherlands Vs Argentina FIFA World Cup Qatar 2022 (3 - 4) pens On 9th Dec 2022 by prinsam30: 10:20pm On Dec 09, 2022 |
This Netherlands ar just not serious to score goal |
Sports › Re: Netherlands Vs Argentina FIFA World Cup Qatar 2022 (3 - 4) pens On 9th Dec 2022 by prinsam30: 10:11pm On Dec 09, 2022 |
This defender na big fooo I dey watch am since |
Sports › Re: Netherlands Vs Argentina FIFA World Cup Qatar 2022 (3 - 4) pens On 9th Dec 2022 by prinsam30: 10:09pm On Dec 09, 2022 |
I tell una say today Argentina go catch their plain back to their country una think say na joke, e go shoke una wey soon |
Sports › Re: Netherlands Vs Argentina FIFA World Cup Qatar 2022 (3 - 4) pens On 9th Dec 2022 by prinsam30: 7:54pm On Dec 09, 2022 |
Argentina is next to be ousted out in this round, one by one na so dem go go....  I'm loving this men |
Politics › Re: Months To Tenure Expiration, FG To Build New Medical Centre In Buhari’s Hometown by prinsam30: 6:07pm On Dec 07, 2022 |
after been fed fat with taxpayers money they want to build medical center in their home town to rubbish it in our faces, posterity will surely judge all of u |
Sports › Re: Portugal Vs Switzerland: FIFA World Cup Qatar 2022 (6 - 1) On 6th December 2022 by prinsam30: 9:57pm On Dec 06, 2022 |
big shame don catch pessi fans, they ar here to see that CR7 cry well well tonite, expecting them to.lose, buh pass them...
Portugal vs France for final by God's grace |
Sports › Re: Portugal Vs Switzerland: FIFA World Cup Qatar 2022 (6 - 1) On 6th December 2022 by prinsam30: 9:39pm On Dec 06, 2022 |
any small touch on the ball by CR7 or even make a run, the whole stadium go go crazy even the opposition supporters, what a great guy he is |
Sports › Re: Portugal Vs Switzerland: FIFA World Cup Qatar 2022 (6 - 1) On 6th December 2022 by prinsam30: 9:33pm On Dec 06, 2022 |
just bcoz CR7 wan enter the field see as people just dey hail am even the opposition, what a blessed player.... e get the stage wey u go reach for ur life even ur enemies go dey praise u genuinely |
Sports › Re: Portugal Vs Switzerland: FIFA World Cup Qatar 2022 (6 - 1) On 6th December 2022 by prinsam30: 9:30pm On Dec 06, 2022 |
man United need to cum buy this Ramos of a guy, very deadly striker like his idol CR7  |
Sports › Re: Portugal Vs Switzerland: FIFA World Cup Qatar 2022 (6 - 1) On 6th December 2022 by prinsam30: 9:24pm On Dec 06, 2022 |
Sleekcode: He's 21st century football icon
Everything he does matters
Imagine someone is on the bench yet the news is still about him I'm telling u guy |
Sports › Re: Portugal Vs Switzerland: FIFA World Cup Qatar 2022 (6 - 1) On 6th December 2022 by prinsam30: 9:17pm On Dec 06, 2022 |
these English medias don start again ooo.. say CR7 don play close to 500mins na only one goal him score while Ramos way just stArt match today less than 50mins game don score 2goals these commentators ar just hating on CR7, abeg Wetin this guy ororo do media na eh, if this guy retire I wonder Wetin dem go dey talk again |
Sports › Re: Portugal Vs Switzerland: FIFA World Cup Qatar 2022 (6 - 1) On 6th December 2022 by prinsam30: 9:12pm On Dec 06, 2022 |
I love this aswear... some people no go fit sleep this nite
|
Sports › Re: Portugal Vs Switzerland: FIFA World Cup Qatar 2022 (6 - 1) On 6th December 2022 by prinsam30: 9:03pm On Dec 06, 2022 |
Sleekcode: Cry more Pls permit me to screenshot this ur pepedem CR7 pishure...  |
Sports › Re: Portugal Vs Switzerland: FIFA World Cup Qatar 2022 (6 - 1) On 6th December 2022 by prinsam30: 9:02pm On Dec 06, 2022 |
Sleekcode: Cry more Pls permit me to screenshot this ur pepedem CR7 pishure...  |
Sports › Re: Portugal Vs Switzerland: FIFA World Cup Qatar 2022 (6 - 1) On 6th December 2022 by prinsam30: 9:00pm On Dec 06, 2022 |
and to even think of it, pepe is 39, CR7 is 37, the coach is not foolish to have senior players in his team, that's what we call experience, he definitely need their presence.....
haters can go and bug a life transformer |
Sports › Re: Portugal Vs Switzerland: FIFA World Cup Qatar 2022 (6 - 1) On 6th December 2022 by prinsam30: 8:50pm On Dec 06, 2022 |
Sleekcode: Vex in peace.
We all know u came to see them lose so u can laugh Ronaldo
Pig aswear that guy is very annoying, so some folks can actually be like this? na wa ooo |