₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,066 members, 8,433,937 topics. Date: Thursday, 25 June 2026 at 10:37 PM

Toggle theme

Prinsam30's Posts

Nairaland ForumPrinsam30's ProfilePrinsam30's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 159 160 161 162 163 164 165 166 167 (of 336 pages)

SportsRe: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by prinsam30: 2:53pm On Jun 13, 2022
Dohn:
Shay una d see stadium for persn country, no b dat nonsense wer naija get so
the only standard stadium in naija at the moment, is Uyo stadium not that useless stadium in the capital city call abuja
SportsRe: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by prinsam30: 2:49pm On Jun 13, 2022
rattlesnake:
useless second goalllllllllllllllllllllllllllllllllll
bros goal na goal oooo which one be useless goal again
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:43pm On Jun 09, 2022
this stupid NEPA just go carry light, werey people, update abeg, I no get time to start GEN abeg
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:40pm On Jun 09, 2022
Reference:
He needs to leave Villarreal...

By the way I like Peseiro. Looks super active on the touchline. Lot better than Snow White and the Seven dwarfs.
grin grin
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:39pm On Jun 09, 2022
ekong don go injury, wahala dey oooi
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:38pm On Jun 09, 2022
make this man make changes na, we go swear for this man ooo
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:37pm On Jun 09, 2022
why chukweze so lazy like this na
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:35pm On Jun 09, 2022
Ajayi and bassey always looking lost
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:33pm On Jun 09, 2022
Bahamas95:
So they can't seal up this game with the third goal? undecided

Draw loading................
bros e no easy like that abeg
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:32pm On Jun 09, 2022
make dem change chukweze abeg
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:30pm On Jun 09, 2022
osimenh dey lift like CR7, I like that
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:29pm On Jun 09, 2022
this bassey is too slow abeg
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:27pm On Jun 09, 2022
which kind freekick be this na, which day ekong don dey play freekick
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:25pm On Jun 09, 2022
Moses is seriously waking up now, na so e suppose be since na
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:24pm On Jun 09, 2022
that ball no enter so make dem check VAR ooo
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:20pm On Jun 09, 2022
I dey talk am say our defense no good, OK ooo
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:18pm On Jun 09, 2022
this chukweze is not just serious at all
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:18pm On Jun 09, 2022
Treasure17:
Dissapointing one from Chukwueze. Even Yakubu Ayegbeni won't miss that.
grin; D
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:17pm On Jun 09, 2022
even the commentator talk am say the most worst combination Ajayi and ekong
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:14pm On Jun 09, 2022
Otasikwe:
scotland CD vs Super Eagle LD that's the problem young man
my brother forget that thing jor, Moses played well under conte from that same wing and look at this stupid boy wey no fit score simple goal
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:12pm On Jun 09, 2022
Reference:
The Calvin Bassey we see in Scotland and this one we are seeing here....are they really one and the same... what is the problem?
I think say na only me dey see am ooo
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:11pm On Jun 09, 2022
this Ajayi na WA oooo
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:08pm On Jun 09, 2022
this chukweze na idiot
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 6:08pm On Jun 09, 2022
Ndidi wey no dey this team na fvck up aswear
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 5:49pm On Jun 09, 2022
honestly this oyibo coach dey try for shouting abeg, that's the beauty of the game
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 5:45pm On Jun 09, 2022
wetin Aina dey play na
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 5:44pm On Jun 09, 2022
I no no wetin chukweze dey play this days ooo
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 5:43pm On Jun 09, 2022
yes goal osimeh
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 5:40pm On Jun 09, 2022
GarkiAccessory:
That defender gf break his heart, they shd remove him.

See clear handball
that guys mata tire me ooo
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 5:38pm On Jun 09, 2022
complexBoss12:
If it was eguavon it will be coaches fault?? The way you guys asslick anything fair in complexion is bad
no mind this children jare
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 5:37pm On Jun 09, 2022
this coach no fit see say Ajayi no good foe that back
SportsRe: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (2 - 1) On June 9th 2022 by prinsam30: 5:36pm On Jun 09, 2022
where this Aina dey always go hide na

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 159 160 161 162 163 164 165 166 167 (of 336 pages)