European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 9:17pm On Sep 08, 2022 |
wetin I dey see so this is not hand ball na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 9:13pm On Sep 08, 2022 |
abeg wetin Fred dey play na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 9:10pm On Sep 08, 2022 |
Bruno don start that him stylish nonsense game again ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 9:06pm On Sep 08, 2022 |
this sub no make sense jor why not magwaya |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 9:04pm On Sep 08, 2022 |
the balls ar going back too many times |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 8:33pm On Sep 08, 2022 |
this kind back passes na WA ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 8:23pm On Sep 08, 2022 |
wetin Antony dey play like this na, make him cool down na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 8:19pm On Sep 08, 2022 |
the way this man set up this team, we need to hold the ball, we need to av more possession of the ball |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 8:13pm On Sep 08, 2022 |
this elanga na big mumu garnacho would av been beta off |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 8:06pm On Sep 08, 2022 |
this dalot don start that him yeye game again ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 8:05pm On Sep 08, 2022 |
this David Silva no Mikel Arteta mate be that |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 8:02pm On Sep 08, 2022 |
match don start ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 8:02pm On Sep 08, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 7:59pm On Sep 08, 2022 |
main24: How person go watch this match without high blood pressure anytime ball gets to the back?? I dey my house jeje with a bottle of orijin, abeg I can't fit shout.... gotv dey try these days |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 7:32pm On Sep 08, 2022 |
main24: Check your defense before saying that  I no say that defense no just make sense at all, buh I'm hopeful for the midfield to supply the ball upfront so we can av enough goals b4 magwaya does his magic |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FC Zurich Vs Arsenal: Europa League (1 - 2) On 8th September 2022 by prinsam30: 7:28pm On Sep 08, 2022 |
OBALOLA55: I HOPE SAY DEY NOR GO CANCEL MAN U MATCH SO  na only Man u dey play Europa |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 7:26pm On Sep 08, 2022 |
lagonovo: Man United 0 Real Socialdaddy 4 enemy of progress, we don't av time for vawulence this evening oooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 7:22pm On Sep 08, 2022 |
this man for play garnacho instead of elanga na, that boy dey ball wella |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 7:16pm On Sep 08, 2022 |
this one wey Man u never paste their lineup so wetin dey shelle na, abi na bcoz of the demise of the queen OK finally dem don release am buh this lineup get K leg ooo
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by prinsam30: 6:36pm On Sep 04, 2022 |
yemi1504: Seems we have gotten our new Evra niyen o! Shaw to chop bench till heaven come!  I dey tell u |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by prinsam30: 6:33pm On Sep 04, 2022 |
Kyase: That malacia na cultist   |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by prinsam30: 6:32pm On Sep 04, 2022 |
yemi1504: Abi o. Ten Hag showing up in big games, nice to see! yes ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by prinsam30: 6:23pm On Sep 04, 2022 |
finally assnall has been beated, they broke their winning strake |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by prinsam30: 6:21pm On Sep 04, 2022 |
Bruno pass ur ball in time na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by prinsam30: 6:21pm On Sep 04, 2022 |
ororo is very eager to score |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by prinsam30: 6:19pm On Sep 04, 2022 |
saka is frustrated on that left, malacia dey deal with am wella |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by prinsam30: 6:17pm On Sep 04, 2022 |
4 midfielders in the middle this 10 hag no get joy at all |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by prinsam30: 6:15pm On Sep 04, 2022 |
saka why na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by prinsam30: 6:13pm On Sep 04, 2022 |
magwaya |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by prinsam30: 6:11pm On Sep 04, 2022 |
Fred hold the ball na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by prinsam30: 6:09pm On Sep 04, 2022 |
see magwaya don start oooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by prinsam30: 6:08pm On Sep 04, 2022 |
yeh mogbe magwaya don enter God abeg oooo |