European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by prinsam30: 6:09pm On Oct 06, 2022 |
una dey see those moves by CR7 na those moves we want not all these back passes and side ways football |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by prinsam30: 6:05pm On Oct 06, 2022 |
This 10 hag I no just no Wetin him dey smoke some times, sancho, Bruno and malacia no suppose dey this match at all, they are not contributing anything at all |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Manchester United (6 - 3) On 2nd October 2022 by prinsam30: 3:49pm On Oct 02, 2022 |
10 hag never no Wetin go jam am b4 December, stop relying on rashford, sancho, martial and mctominay, just bcoz dem play 2 beautiful games no mean say dey sabi play, play casemiro and CR7 make u see weda goals no go cum, u pursue Bailey bcoz of magwaya now varene is injured, 10 hag ur in trouble |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Manchester United (6 - 3) On 2nd October 2022 by prinsam30: 3:39pm On Oct 02, 2022 |
Na wa ooo na for man u head hallad dey get power |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Manchester United (6 - 3) On 2nd October 2022 by prinsam30: 3:34pm On Oct 02, 2022 |
If na me be CR7 I no go gree make dem sub me enter, 10 hag is a big foool, rashford just dey cum back from injury gbam he start am for match, the same mistake ole been dey do.... England wey no call rashford and sancho no get sense abi 10 hag u be mumuu |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Manchester United (6 - 3) On 2nd October 2022 by prinsam30: 3:29pm On Oct 02, 2022 |
I hope CR7 haters including the press and the bloggers can rest today without mentioning his name, una overhyped rashfird, sancho and mctominay cannot even string two passes together and most importantly, 10 hag is just been stupid to play a defensive game playing from the back, I've told u guys b4 that is either 10 hag com out in full force to attack city from all angles or keeps defending thereby inviting more pressure from city and that will spell doom for United, a lot of mistakes will to them conceding lot of goals and it has happened as predicted |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Manchester United (6 - 3) On 2nd October 2022 by prinsam30: 1:51pm On Oct 02, 2022 |
for this important match na him my ba3 dey read 3%, this life no balance at all, see u guys after the game |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Manchester United (6 - 3) On 2nd October 2022 by prinsam30: 1:41pm On Oct 02, 2022 |
with all this hyping and the rest I just hope say rashford deliver today ooo, bcoz sometimes I no just understand the guy |
Politics › Re: Adebayo Vows To Recover Buhari’s Alleged Stolen Oil Money If Elected President by prinsam30: 11:51am On Sep 27, 2022 |
everybody just wan talk for talking sake |
Sports › Re: Nigeria. Vs Algeria : Int'l Friendly, (1 - 2) On 27th September 2022 by prinsam30: 5:07pm On Sep 26, 2022 |
the match is inconsequential ,I'm looking forward for the match against Portugal when CR7 will finally scores against the eagles and Nigeria wins by 3 goals to 1 |
Education › Re: Bauchi Students Protest Over Separation Of Boys From Girls In Secondary Schools by prinsam30: 4:13pm On Sep 26, 2022 |
wahala no dey finish |
Foreign Affairs › Re: Fu Zhenghua: China Ex-justice Minister Jailed For Life Over $16m Bribe by prinsam30: 3:34pm On Sep 22, 2022 |
and we cannot even arraign someone that stole 109bilion naira and he was actually released on bail, can u imagine that.... this conr3 don baje patapata |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brentford Vs Arsenal (0 - 3) - Live by prinsam30: 11:52am On Sep 18, 2022 |
hustla: We should have won our first two games
Dreamt we beat City yesterday, the dream was surreal
I see it happening  yes boss we will surely beat them |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brentford Vs Arsenal (0 - 3) - Live by prinsam30: 11:46am On Sep 18, 2022 |
assnall should lose so we can catch up with man city
United fan |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FC Sheriff Vs Manchester United: Europa League (0 - 2) - Live by prinsam30: 7:36pm On Sep 15, 2022 |
3 points, 2 goals a win buh boring as hell |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FC Sheriff Vs Manchester United: Europa League (0 - 2) - Live by prinsam30: 6:46pm On Sep 15, 2022 |
Ade1177: because he can actually score it under pressure Misses some but scored over 100
Easy for Ronaldo but adds to the 3point of the team no matter how the goals come no mind this bad belle people jare |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FC Sheriff Vs Manchester United: Europa League (0 - 2) - Live by prinsam30: 6:45pm On Sep 15, 2022 |
too many back pass from the back, CR7 had to cum to the middle to fight for ball can u imagine |
Sports › Re: Court Stops Sports Minister, Pinnick From Conducting NFF Executive Election by prinsam30: 4:01pm On Sep 15, 2022 |
buh what's the problem of this peakmilk of a man, since he became president, no single achievement in our sport generally, even the recent feats ar from other countries, na by force make him just fvck off abeg |
TV/Movies › Re: Disney Releases"little DEMON" A Show About Satan & The Antichrist ! ( Video) by prinsam30: 8:44pm On Sep 09, 2022 |
what's this again ni to ri Oloun oooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 9:53pm On Sep 08, 2022 |
and that's the end of the story for 10 hag rubbish sub |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 9:52pm On Sep 08, 2022 |
this ref na confirm mumu two clean penalty the idiot no gree blow |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 9:48pm On Sep 08, 2022 |
see the way dem dey rough CR7 anyhow even in the 18 box yet he's the problem make una continue |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 9:45pm On Sep 08, 2022 |
I know eventually una go blame CR7 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 9:43pm On Sep 08, 2022 |
why this man play magwaya na always slowing the game from back |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 9:38pm On Sep 08, 2022 |
and nobody to go for the rebounce |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 9:33pm On Sep 08, 2022 |
seriously that back no make sense, how u go sub dalot and ask lindelof to play 2 for goodness sake |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 9:31pm On Sep 08, 2022 |
this our coach MA sef u for don make this sub since na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 9:30pm On Sep 08, 2022 |
the useless captain wey no fit complain for that hand ball, we for don equalise now |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 9:25pm On Sep 08, 2022 |
Kyase: The problem be say e go burry himself for offside position
Contributing nothing bros u dey watch this match so |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 9:23pm On Sep 08, 2022 |
Kyase: Fred and Ronaldo na disasters dem be Na only Europa dem go see play Rubbish abeg bros leave CR7 out of this wen dey keep playing too many back passes, Wat do u expect na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 9:20pm On Sep 08, 2022 |
this is not right at all, make this man remove magwaya, with magwaya for that back Martinez go dey do double work for that back |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by prinsam30: 9:18pm On Sep 08, 2022 |
this ref na wa ooo |