European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 11:00pm On Dec 30, 2021 |
this McGuire no sabi keep off at all |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 10:53pm On Dec 30, 2021 |
mctominay dey try ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 10:46pm On Dec 30, 2021 |
McGuire na seriously otu |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 10:45pm On Dec 30, 2021 |
buh na foul na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 10:39pm On Dec 30, 2021 |
that back go scatter now |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 10:39pm On Dec 30, 2021 |
aswear the village people wey dey follow Baily no try at all |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 10:01pm On Dec 30, 2021 |
wetin dey worry this greenwood na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 10:01pm On Dec 30, 2021 |
Mctominay dey ball gan this nite |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 9:54pm On Dec 30, 2021 |
this McGuire na very useless player u can't even defend that |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 9:50pm On Dec 30, 2021 |
another goal CR7 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 9:48pm On Dec 30, 2021 |
which kind McGuire be this na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 9:45pm On Dec 30, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 9:42pm On Dec 30, 2021 |
goal again |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 9:35pm On Dec 30, 2021 |
na wetin Shaw suppose to dey do be that, carry ball run |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 9:28pm On Dec 30, 2021 |
aswear Baily na defender |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 9:27pm On Dec 30, 2021 |
descartes400: Jose Mourinho would not care, he would have benched him if he was still coaching Man U. aswear very correct |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 9:25pm On Dec 30, 2021 |
this McGuire no just get sense |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 9:23pm On Dec 30, 2021 |
yes goal |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 9:21pm On Dec 30, 2021 |
this McGuire no just get sense, Baily dey keep offside him dey try enter |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 9:19pm On Dec 30, 2021 |
4222 nonsense formation, Shaw can't even run with the ball, why dem even start am this nite sef |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 9:13pm On Dec 30, 2021 |
seunny4lif: Maguire again  aswear if McGuire no be captain despite say na English dem for don bench am |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 by prinsam30: 9:06pm On Dec 30, 2021 |
I don't even know what is wrong with this coach, u av a creative midfielder buh choses to play greenwood as ur number 10, VDB should just leave next season, what kinda fuckery is that |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester United (1 - 1) On 27th December 2021 by prinsam30: 11:00pm On Dec 27, 2021 |
I never see as useless as defender like McGuire in my life always slowing down the game |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester United (1 - 1) On 27th December 2021 by prinsam30: 10:09pm On Dec 27, 2021 |
patoski39: Bailly is good but u can't bench ur captain especially when he's English, VDB can't press/tackle like either of mc-fred. Give this team to guardiola and he will still play those two ahead of VDB abeg forget that tin jor |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester United (1 - 1) On 27th December 2021 by prinsam30: 10:05pm On Dec 27, 2021 |
mvem: shutup...no be Fred wey carry motm for 2 games and everyone come talk say he is a beast ...you guys dey change mouth like underwear I have never in my life see Fred as a player, no team will ever buy Fred as their midfielder |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester United (1 - 1) On 27th December 2021 by prinsam30: 10:01pm On Dec 27, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester United (1 - 1) On 27th December 2021 by prinsam30: 10:00pm On Dec 27, 2021 |
they can't even spring two passes together |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester United (1 - 1) On 27th December 2021 by prinsam30: 9:55pm On Dec 27, 2021 |
if I be coach aswear Fred, McGuire and mactominay no go ever dey my 3rd eleven, very useless players especially McGuire and fred |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester United (1 - 1) On 27th December 2021 by prinsam30: 9:00pm On Dec 27, 2021 |
4222 again wetin dey worry this man sef |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester United (1 - 1) On 27th December 2021 by prinsam30: 7:34pm On Dec 27, 2021 |
aswear I dey envy assnall, Ole is a bastardized for killing Man united very useless coach even this coach sef, I no sabi the kind formation him dey play sef, which one be 4222222, make him go sit down abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Norwich Vs Arsenal (0 - 5) On 26th December 2021 by prinsam30: 4:33pm On Dec 26, 2021 |
the way assnall dey win games dey climb up the table these days I'm fearing oooo for my darling club Man United, Ole has really destroy Man u |
Sports › Re: Onuachu Out, Ighalo In: Eguavoen Releases Final Squad List For AFCON 2021 by prinsam30: 4:22pm On Dec 25, 2021 |
u people should stop complaining and start supporting them abeg, no be human being Messi be, h retire still cum back, ibrahimovic retire him still cum at 40yrs sef, abeg make una free those guys jor |