European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by prinsam30: 8:52pm On Sep 01, 2022 |
yemi1504: Balling with 1-0 scoreline and first half almost gone? As I said, 1-0 is not a scoreline! If they are really balling, a second one should be put in before halftime to really demoralize the opponent. exactly my point, we need CR7 to make that happen |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by prinsam30: 8:48pm On Sep 01, 2022 |
b4 I use to believe that dalot and the rest of the team no sabi play, na now I no say magwaya is the real problem in United |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by prinsam30: 8:27pm On Sep 01, 2022 |
abeg na Man u dey play ball like this so, aswear I am not understanding |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by prinsam30: 7:58pm On Sep 01, 2022 |
Snapchat: The woto wey e no collect when he bench the penalty merchant abi the 4-0 woto wey he collect when him start the Portuguese fraud? bros calm down, now we av Erickson and casemiro na now we need CR7 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by prinsam30: 7:29pm On Sep 01, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by prinsam30: 7:23pm On Sep 01, 2022 |
wahala dey ooo, this coach never sabi wetin go jam am laslas, rashford and elanga av been awful these couple of games buh he keeps playing them, once dem score one goal he go begin defend thereby Putin more pressure on the team. U need to score goals to win league benching CR7 will not guarantee him, he need to start playing CR7 for early goals, rashford AnD elanga ar just minus 2 in the team
|
Sports › Re: Transfer Deadline Day: Ten Hag Includes Ronaldo In Game Against Leicester by prinsam30: 7:17pm On Sep 01, 2022 |
e be like say this 10 hag don dey smoke rotten onions, rashford and elanga ar just waste of space and minus 2 in that team yet he keeps playing them, benching CR7 the goal machine.... What I observe with this man is, he doesn't care if his Team scores only one goal, he will like to defend that goal forgetting that he's only inviting more pressure on the team and you obviously need goals to win the league
|
Phones › Re: HACK ALERT! If You Are Making Use Of Facebook Lite, Please Read This!! by prinsam30: 6:39pm On Aug 31, 2022 |
Pwettylinda:

I don't think they can hack accounts with two steps verification like mine I wonder too ooo, I never experience anything hacking on my facebook, be it normal or lite |
Sports › Re: I Can't Believe There are Still Men Who Don't Watch Football. by prinsam30: 6:48pm On Aug 28, 2022 |
Aswear down this OP na confirm BET staker, to know all the football leagues, baba I bow for u oooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 2:22pm On Aug 27, 2022 |
and it is finished, weldone lads |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 2:21pm On Aug 27, 2022 |
Fred will always be fred |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 2:20pm On Aug 27, 2022 |
CR7 even with his injury he still dey hussle |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 2:17pm On Aug 27, 2022 |
Kyase: Thank god he’s injured now  the idiot still dey play ooo and him brother just enter now |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 2:13pm On Aug 27, 2022 |
make this man sub Scot since he still leave am dey play |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 2:09pm On Aug 27, 2022 |
abeg rashford dey this game so |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 2:08pm On Aug 27, 2022 |
this injury dey pepe CR7 ooo see goal |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 2:06pm On Aug 27, 2022 |
this Bruno eh |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 2:02pm On Aug 27, 2022 |
CR7 is injured oooo, mogbe |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 2:00pm On Aug 27, 2022 |
make the coach bring in casemiro na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 1:53pm On Aug 27, 2022 |
even soton fans applauds the GOAT |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 1:52pm On Aug 27, 2022 |
holluwizzy: Dem need comot Bruno and Radford asap buh 10 hag is 10 hag |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 1:50pm On Aug 27, 2022 |
Man u score one goal suddenly dem go relax, the same thing with Liverpool game, 10 hag av started playing mourinho's style of football |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 1:45pm On Aug 27, 2022 |
he should beta bring in CR7 and casemiro quickly for more goals, na goals dem dey take win league ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 1:43pm On Aug 27, 2022 |
seunny4lif: You sure say no be Ole V.2 Man Utd install as Manager   |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 1:41pm On Aug 27, 2022 |
goal at last and for those people wey dey claim say CR7 no dey respect his team mates, una see say na him Bruno go celebrate with even wen he's not in the pitch playing.... What a player |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 1:36pm On Aug 27, 2022 |
Kyase: This man no wan sub ooo his name is 10 hag |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 1:31pm On Aug 27, 2022 |
seunny4lif: The match boring like say na Sunshine Star FC vs Insurance of Benin FC seriously the coach need to act quickly, no be wen dem don score us 2 goals na that time him brain go tell am say CR7 dey bench |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 1:29pm On Aug 27, 2022 |
Emmariks: Where I am watching this match, each time a United player misses a goal scoring chance, the whole ManU fans in the hall screams aaaaah! Ronaldo and they know Ronaldo is on the bench but because those are chances he can't waste. Today, Ten Hag go hang again.  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 1:16pm On Aug 27, 2022 |
Jokerman: Pessi fan pretending to be Man UTD fan... continue  don't mind the kid jare |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 1:15pm On Aug 27, 2022 |
how far, what a boring game, to be truthful |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 1:14pm On Aug 27, 2022 |
seunny4lif: This match dey dull person I tot I was the only one feeling sleepy |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by prinsam30: 1:13pm On Aug 27, 2022 |
DryMouth: Oga stay one place with your useless opinion.
Can't you see they are playing better without Ronaldo? Y'all Ronaldo fans are the most annoying pple on earth Mr man u don't av to use ash words on me to make ur point, just counter my opinion with a beta opinion and stop behaving like a kid |