₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,077 members, 8,433,971 topics. Date: Friday, 26 June 2026 at 01:32 AM

Toggle theme

Prinsam30's Posts

Nairaland ForumPrinsam30's ProfilePrinsam30's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 166 167 168 169 170 171 172 173 174 (of 336 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Burnley Vs Manchester United (1 - 1) On 8th February 2022 by prinsam30: 7:50pm On Feb 08, 2022
I still know say some people go still go bet ontop Man u, dem dey do una ni, these days I don't bet on Man u and it has been helping me alot, this 20K, 30K, 50K, 70K wey I dey manage dey win don do me like that, I no fit cum use Man u cum spoil my bet for me bikonu
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Middlesbrough FA Cup: 7 - 8 pens On 4th Feb 2022 by prinsam30: 12:05am On Feb 05, 2022
now I believe Ole is not the problem, starting from the management, the players needs serious overhauling
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Middlesbrough FA Cup: 7 - 8 pens On 4th Feb 2022 by prinsam30: 11:43pm On Feb 04, 2022
abeg dem never start the PK, sleep dey worry me ooo
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Middlesbrough FA Cup: 7 - 8 pens On 4th Feb 2022 by prinsam30: 11:40pm On Feb 04, 2022
so las las na PK it has finished completely, Man u is out no s doubt
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Middlesbrough FA Cup: 7 - 8 pens On 4th Feb 2022 by prinsam30: 11:30pm On Feb 04, 2022
abeg what's the lastest
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Middlesbrough FA Cup: 7 - 8 pens On 4th Feb 2022 by prinsam30: 11:25pm On Feb 04, 2022
Kingcalls:
Shaw cant cross
aswear he's the most useless in this game
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Middlesbrough FA Cup: 7 - 8 pens On 4th Feb 2022 by prinsam30: 11:24pm On Feb 04, 2022
Enemyofpeace:
Manchester United will lose if it goes into penarity
even at the bold can make them lose the match grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Middlesbrough FA Cup: 7 - 8 pens On 4th Feb 2022 by prinsam30: 11:22pm On Feb 04, 2022
slawormiir:
Damnnn niggar
That is a brilliant header from Fernandez
abeg na goal him score abi u just dey praise the heading
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Middlesbrough FA Cup: 7 - 8 pens On 4th Feb 2022 by prinsam30: 11:20pm On Feb 04, 2022
abeg CR7 never still score ni
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Middlesbrough FA Cup: 7 - 8 pens On 4th Feb 2022 by prinsam30: 11:12pm On Feb 04, 2022
thank God I don enter house, I no dey for nonsense make I dey check for update for here
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Middlesbrough FA Cup: 7 - 8 pens On 4th Feb 2022 by prinsam30: 9:52pm On Feb 04, 2022
Phock2sweet:
Jbro help me with gofundme sir.......I want to start small business Sir please
these people sef, una no dey use ear hear say person dey abroadhuh grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Middlesbrough FA Cup: 7 - 8 pens On 4th Feb 2022 by prinsam30: 9:49pm On Feb 04, 2022
these English twats sef, y dem dey boo CR7 na, na him be the fes player to miss PK
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Middlesbrough FA Cup: 7 - 8 pens On 4th Feb 2022 by prinsam30: 8:27pm On Feb 04, 2022
yetunsbay:
watch am on phone naw
I love it wen I watch match with group of folks, u go hear football analysts tire
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Middlesbrough FA Cup: 7 - 8 pens On 4th Feb 2022 by prinsam30: 8:16pm On Feb 04, 2022
Abeg ar we playing City or Liverpoolhuh coz I don't understand this lineup grin just unknown Middleborough we ar unleashing all our Arsenals na WA for this coach ooo

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Middlesbrough FA Cup: 7 - 8 pens On 4th Feb 2022 by prinsam30: 6:06pm On Feb 04, 2022
why dem go play this match by this time na, dem no sabi say harmattan still full for my area, to Comot this nite go watch match, cold go nearly kill person oooo
SportsRe: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by prinsam30: 9:56pm On Jan 23, 2022
GoodHardDick:
That okoye guy is just handsome for nothing angry

Dude shouldn't have been featured in a serious game like this. And of course, Buhari's bad luck also affected the team
wetin the keeper do na, una don start again oooo, what ar the defenders doing in the first place
SportsRe: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by prinsam30: 9:53pm On Jan 23, 2022
I don't know y them allow that failure of a fellow visit this players in the first place
SportsRe: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by prinsam30: 9:51pm On Jan 23, 2022
the ref just just spoilt the fun of this game
SportsRe: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by prinsam30: 9:00pm On Jan 23, 2022
NLPoliceWoman:
Seun Mynd44 Justwise Dominique.
Rule 1.

1. Please post all threads in the right section, and don't derail threads by posting off topic.
just shot the hell up
SportsRe: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by prinsam30: 8:58pm On Jan 23, 2022
purplekayc:
be like say dem. Don Study naija game
correctly, at this point the coach needs to change tactics, the midfield needs to put more effort in their going front, they should punish the Tunis through the middle since all eyes ar on our wingers
SportsRe: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by prinsam30: 8:49pm On Jan 23, 2022
quickly:
This match is frustrating
very very frustrating, the effect of the failure visiting them, very negative bubu
SportsRe: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by prinsam30: 8:47pm On Jan 23, 2022
our attackers ar too slow this nite, kelechi will be opening mouth like a loose preek
RomanceRe: . by prinsam30: 6:28am On Jan 22, 2022
Educated or Uneducated men will always be men, full stop
SportsRe: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by prinsam30: 8:51pm On Jan 19, 2022
abeg that long guy which club him dey play for
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester City Vs Chelsea 1 - 0 On 15th January 2022 by prinsam30: 7:25pm On Jan 15, 2022
we av VDB on the bench and Fred is playing, I no just know wetin these coaches dey smoke sef
SportsRe: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by prinsam30: 7:22pm On Jan 15, 2022
we av VDB on the bench and Fred is playing, I no just know wetin these coaches dey smoke sef
SportsRe: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by prinsam30: 6:04pm On Jan 15, 2022
they ar playing slow buh steady
SportsRe: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2021: (1 - 0) On 11th January 2022 by prinsam30: 6:55pm On Jan 11, 2022
yes oooooooo naija won
SportsRe: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2021: (1 - 0) On 11th January 2022 by prinsam30: 6:54pm On Jan 11, 2022
idexpaul1:
This Sodiq self, is he a footballer?
the thing tire me ooo, the guy no fit run at all
SportsRe: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2021: (1 - 0) On 11th January 2022 by prinsam30: 6:51pm On Jan 11, 2022
omo tension dey oo
SportsRe: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2021: (1 - 0) On 11th January 2022 by prinsam30: 6:35pm On Jan 11, 2022
as far as I'm concern every super eagles players is playing good football
SportsRe: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2021: (1 - 0) On 11th January 2022 by prinsam30: 6:19pm On Jan 11, 2022
we dey miss opportunity too much oo

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 166 167 168 169 170 171 172 173 174 (of 336 pages)