Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 9:50pm On Jun 23 |
This Ghanaian team na wa for them ooo |
Celebrities › Re: Davido, Cubana ChiefPriest, Osimhen & Victor Boniface Discuss Ronaldo's Wealth by prinsam30: 2:07pm On Jun 23 |
Na this one be the real money na WATER no be all this child's play wey Nigerian celebrities dey flaunt up and down, their papa own still dey learn for where CR7 own dey |
Celebrities › Re: Nino Mayanna Marks 1st Anniversary With White Husband by prinsam30: 9:15pm On Jun 22 |
|
Education › Re: The Boy That Stole My Economics Note Book In Secondary School by prinsam30: 7:34pm On Jun 22 |
Abeg what's the essence of this thread now cos I don't understand |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 11:16pm On Jun 20 |
Omoawoke: I know you don’t have much of energy and capacity inside your head ..
Have you forgotten how Nigeria wasted so much at the beginning of the group games.. drawing to common Lesotho, Zimbabwe, Benin and Rwanda ..
But poor qualification round happens time to time even to best of teams in the world Abeg stop answering these mumus wey no sabi anything |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 11:14pm On Jun 20 |
Angelfrost: That's good for them... Still a huge disappointment.
This is a game they had practically won... So annoyed right now.
They did all the work, just for a subsititute striker to take all the glory. Very huge disappointment I must tell U, the thing just dey pepper me for body |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 11:12pm On Jun 20 |
|
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 11:11pm On Jun 20 |
Parizz: dont let me swier for u. Same super chickens that couldn’t win a single game. If i hear you tok again i will call DSS for u Abeg shift, Una no dey tire |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 11:10pm On Jun 20 |
GanagiBitrus: Adingra failed Ivory Coast. Odinga wey wan nearly end Ola Aina Carrer at the previous nations cup, see wetin the iddiot dey play today, the thing vex me aswear |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 11:08pm On Jun 20 |
Flangelo12: They are not a mumu team.
They'll learn from this.
Would not surprise me if they make the semi-finals. Seriously they are playing good football na that striker wey dem no get spoil the whole thing haba |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 11:06pm On Jun 20 |
MT: What would Nigeria have done?
The team that couldn't beat South Africa and Congo.
I beg, don't exaggerate the super chicken Abeg clear make I see road jor, dem don start again |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 11:05pm On Jun 20 |
crazygod: If Germany wants to go far in this tournament, Leroy Sane should not be anywhere near that starting lineup The same way he was denying osimeh clear chances at galataray |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 11:04pm On Jun 20 |
Germany for chop reach 7 goals today if no be this useless players wey no sabi make use of the counter attack that comes their way multiple times |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 11:02pm On Jun 20 |
Omoawoke: In Africa , Nigeria is still the country with the best attack.. caf should have done everything to rub nigeria into this tournament..
Senegal, Ghana and Ivory Coast don’t have the strikers… waste of slots… Seriously speaking, waste of slots, see counter attack wey super eagles dey take chop market fa, na him this mumu ivroycoast dey waste anyhow |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 11:00pm On Jun 20 |
Make dem just win their last game if not na sorry for dem |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 10:58pm On Jun 20 |
That coach must be very stvpid aswear he literally killed this game, werey coach |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 10:56pm On Jun 20 |
U see their life very useless players |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 10:55pm On Jun 20 |
Spainever: Some Ivory coast players dey spoil game as if they player bet Omo the thing tire me ooo |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 10:55pm On Jun 20 |
geoworldedu: If not for the keeper, we will start saying Africa is cursed again. My brother na so ooo |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 10:53pm On Jun 20 |
Omoawoke: It will never be well with these strikers 😭 Double amen. See the kind beta beta counter attack wey this mumu players dey get oooo... Oh I dey miss Nigeria from this world cup aswear |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 10:51pm On Jun 20 |
See winning goal wey this iddiot go trowey |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 10:51pm On Jun 20 |
Look at this fuuuuul |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 10:49pm On Jun 20 |
Parachoko: The Ivory Coast number 11 is over hyped
He will rather pass to the back instead of going one on one against his marker I think say na only me dey notice am, right from first half that guy av been playing rubbish I wonder why the coach never remove him till now |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 10:47pm On Jun 20 |
Omoawoke: That number 8 is just so slow
Them give am pass for box 18 he dey wait to control ball… wtf
He did that like 3 different times and the coach couldn’t take that guy out That coach na mumu na |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 10:41pm On Jun 20 |
See as counter attack dey cry for ivroycoast hand, something wey super eagles dey take chop market |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 10:37pm On Jun 20 |
Na now e wan make changes |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 10:37pm On Jun 20 |
Cmanforall: What is Ivorian coach waiting to make Subs?
You see your opponent bring in 4 fresh players, and you think your players who played 60mins+ will match their energy That's the problem we av with most African coaches |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 10:35pm On Jun 20 |
Omoawoke: Ivory Coast doesn’t have a good coach
And that’s where this Europeans use to get african countries…
Something is wrong with the strikers Honestly speaking he should as a matter of urgency work on that front line, too much chances wasted |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 10:33pm On Jun 20 |
Ekaka14: Ivory coast keeper has taken a knock but contact was with his own man...he's ok now ...so game on! The guy sef too dey jump too much |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 10:31pm On Jun 20 |
I talk am na see am now very useless ivroycoast strikers wasting chances anyhow, I know say e go later cum hunt dem |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 10:30pm On Jun 20 |
watchindelta: They play Germany 🇩🇪 game chia. They don't know what to Play again lol The Germans are confused they meet who pass dem today |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by prinsam30: 10:27pm On Jun 20 |
Ekaka14: Germany don see red.....they've just made 3 changes at a go ....they're taking this very personal now  Dem never see anything yet, dem think say na unknown country dem dey follow play... Caracao which kind country name be that na |