₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,806 members, 8,519,516 topics. Date: Monday, 16 November 2026 at 11:50 AM

Toggle theme

Prinsam30's Posts

Nairaland Forum › Prinsam30's Profile › Prinsam30's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 372 pages)

Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 11:27pm On Jun 23
Aswear if to say naija go this world cup we for dey use all this oyibos dey play pinko pinko
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 11:23pm On Jun 23
SundiKeita:
If 🇨🇩 win 🇨🇴 go mean 4 of 10 Afrika teams qualify and 5 potential more Africans might qualify for round 32
Ok ooo
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 11:19pm On Jun 23
Justrite007:
Chai una spoil my ticket 😭😭😭
My own enter ooo atleast 8.5k go buy me 3 bottles of origin bear and one plate of catfish pepper soup
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 11:16pm On Jun 23
Dr Congo must chop wetin no good tomorrow morning
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 11:13pm On Jun 23
SundiKeita:
Guehi 🇨🇮
His mother is from delta state oooo, I sabi him wella
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 11:11pm On Jun 23
Kushites:
YOU'RE TALKING IGNORANT RUBBISH.

SO IF NORWAY DIDN'T QUALIFY, HAALAND WOULDN'T BE A WORLD CLASS PLAYER?

ALWAYS DISPLAYING YOUR INFERIORITY COMPLEX.

HOPELESS PEOPLE.
Abeg take am easy it's just football banter
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 11:08pm On Jun 23
kingsavage:
where you for see the five?
Saka
Madueke
Eze
Guehi
Bellingham

Sorry I forget to mention rashford, he's from Edo state I sabi him grandfather house wella
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 11:07pm On Jun 23
iznaws:
We are many indeed and happy to fact check and educate. Hope you are enjoying the way Ghana is handling England
Seriously Una don try e no easy buh e pain me say Nigeria no make am if not this England team for chop wetin no go from our hand
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 11:05pm On Jun 23
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin my dear no reason am like that na
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 11:02pm On Jun 23
Wotowotoman:
So that jazz man wey say he go use juju blind Harry Kane and stop him from scoring do him job grin grin
Omo the juju really work ooo
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 11:01pm On Jun 23
Lankybaby:
Am proud of ghana
Lankybaby abeg digit me Ur number, e get why
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 11:00pm On Jun 23
Yes finally, their fada, Ghana na their mate, abeg make Una no vex ooo Ghanaians, I dey Una back gidigba
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 10:54pm On Jun 23
So Ghanaian plenty for this nairaland like this I no know, see the way dem just dey counter check me
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 10:51pm On Jun 23
Finally dem don bring in player wey score for Ghana
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 10:48pm On Jun 23
Wotowotoman:
E be like say no score no dey hungry Ghana undecided
Ghana wey dey look for draw, who wan score for them
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 10:47pm On Jun 23
That was a clean yellow card offence
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 10:44pm On Jun 23
Angelfrost:
Lol... Boss, I disagree with you o! grin

Nothing beats getting into those group stages, even if you leave without a win.

A lot of players values don triple already, just for participating alone.

There's nothing more disgraceful than missing out on 2 consecutive World cup tournaments.

Just ask Italians... The pain is pretty DEEP.
Ur value triple and no club looking for U, wetin I gain
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 10:43pm On Jun 23
This Ghana team na serious gbefu aswear
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 10:40pm On Jun 23
FIVE Nigerian players av played for England this nite alone so far
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 10:36pm On Jun 23
Angelfrost:
Very nonsense officiating...!
That ref should've given that keeper a red card
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 10:34pm On Jun 23
Swanzi:
At least Ghana took him to the World Cup where has ur Nigerian team taken Oshimen and lukeman
E beta make I no go world cup than go there go disgrace mysef
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 10:31pm On Jun 23
Aswear this ref na big fuuul
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 10:27pm On Jun 23
This ref sef just dey blow anyhow
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 10:16pm On Jun 23
Ayew is just minus 1 for this team
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 10:14pm On Jun 23
Wasting chances anyhow
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 10:04pm On Jun 23
Janosky:
England playing under pressure.
Jude suppose collect yellow card like Rice.

Ghana can beat them if they upp their game in the 2nd half
England team is just overhyped , they have no answer to Ghana Coach Carlos "Old Fox" Quiroz smart tactics.

Make Ghana just nick 1 goal first,una go shi shom tin.
grin grin
My question since be say na who wan score for Ghana
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 10:03pm On Jun 23
Onewazobia:
France?
How
U never hear am huh huh huh
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 10:00pm On Jun 23
trytillmake:
I shock say Ghana dey hold England like this ah ah, England just dey disorganized but Ghana is defending with all they've gat
England better be careful, Ghana fit win o
I can't see that happening, the best Ghana can play tonite is draw, who go score for Ghana, ayew wey no fit even carry himself
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 9:58pm On Jun 23
Egypt, france and Cape Verde are the only African teams I dey root for in this tournament. Forget about Morocco, ivory coast, Senegal, Tunisia and Algeria
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 9:54pm On Jun 23
Xmen149:
England is playing all out defense all out attack. Ghana is doing fine but they need a fast paced striker that can push counter.... possibly fast paced wingers to support the counter when they get one.
I don't know how long they can keep up with their deep defense tactics
And sadly they don't even av any at the moment, they are depleted going forward
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 9:53pm On Jun 23
Tabletuner:
WE are proud of the black stars of Ghana 🇬🇭
U and who grin grin grin
Sports › Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 9:52pm On Jun 23
Na semenyo I just dey pity for this Ghana team, he doesn't deserve Ghana

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 372 pages)