Sports › Re: Germany Vs Paraguay: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 4) Pens On 29th June 2026 by prinsam30: 11:48pm On Jun 29 |
They will cancel this gial |
Sports › Re: Germany Vs Paraguay: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 4) Pens On 29th June 2026 by prinsam30: 11:47pm On Jun 29 |
Wetin dem wan check again na |
Sports › Re: Germany Vs Paraguay: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 4) Pens On 29th June 2026 by prinsam30: 11:45pm On Jun 29 |
I dey tell Una something Una thinks say na joke ba shey Una see am now |
Sports › Re: Germany Vs Paraguay: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 4) Pens On 29th June 2026 by prinsam30: 11:37pm On Jun 29 |
Treasure17: Nothing really spectacular about the big teams this year. Wish Nigeria had qualify, we might just win it. I agree 1000% |
Sports › Re: Germany Vs Paraguay: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 4) Pens On 29th June 2026 by prinsam30: 11:34pm On Jun 29 |
sweetjohn: Do you mean to say witchcraft instead of winning🤔 Calm down that guy is actually telling U the gospel truth, the same thing with me, if Nigeria dey this tournament we go enter final I don't see what this so called big teams are playing honestly speaking |
Sports › Re: Germany Vs Paraguay: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 4) Pens On 29th June 2026 by prinsam30: 11:31pm On Jun 29 |
The way I'm looking at this tournament, FIFA is cooking up something, this is not some kind of conspiracy theories oo, this is just my overthinking opinion.
FIFA is trying by all means to keep the bigwigs still competing because doing that, they make a lot of money.
U will see all this small small countries will be eliminated through that system, bcoz they are insignificant. No Mata what Paraguay play now Germany will still win this match in the last minute.
Anybody still hoping for any African team to go beyond this round of 32, that person is not seeing the bigger picture. Una go see wetin go happen |
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 8:12pm On Jun 29 |
Rayjay45: God forbid.
They can have Xhaka Dey play e go clear for Ur eyes Wen it happens |
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 8:11pm On Jun 29 |
|
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 8:11pm On Jun 29 |
spencekat: Ivory Coast won't defeat Norway. Ok ooo, we dey here dey watch |
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 8:08pm On Jun 29 |
Rayjay45: What a cracking game of football!
Nelli must stay at Arsenal o He's go>Ng to chelshit next season |
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 8:07pm On Jun 29 |
Parachoko: Look at the way you're underestimating Norway  Make I tell U wetin U no know, once halland is caged that's all for Norway |
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 8:03pm On Jun 29 |
Yes we made it their fada |
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 8:02pm On Jun 29 |
Ref end this match na |
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 8:01pm On Jun 29 |
So neymer just warn up him no play, I don talk am say dem force ancelotti to include him in the squad if not I no see him use for this tournament |
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 7:58pm On Jun 29 |
It's Brazil Vs ivroycoast, that match go tough die |
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 7:57pm On Jun 29 |
Giooosoaokl their fada |
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 7:48pm On Jun 29 |
Pillar12: Omo this match sweet ooo Abeg wetin sweet for here wey Japan dey defend with 8men |
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 7:45pm On Jun 29 |
PK no go good for Brazil ooo make dem beta win this game oo |
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 7:39pm On Jun 29 |
Vini dey run with the ball na, haba |
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 7:36pm On Jun 29 |
Brazil just dey underate this endrick the guy na correct player, na PSG nightmare be that |
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 7:31pm On Jun 29 |
Angelfrost: Brazil try to score that equalizer... Cos this Japan defence strong pass United states military o. I dey tell U, those guys wan defend die |
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 7:31pm On Jun 29 |
Brazil beta win this match ooo |
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 7:28pm On Jun 29 |
Pacesetter123: Chai,see ball movement from Vini Boy, and he hit the post. That guy na confirm baller I no know why dem just hate that guy especially Barca fans |
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 7:23pm On Jun 29 |
After Portugal na Brazil get the best midfield buh they are not using that to their advantage |
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 7:20pm On Jun 29 |
This is what Portugal should've done, see game, Brazil don wake up |
Sports › Re: Brazil Vs Japan: World Cup 2026 Round Of 32 (2 - 1) On 29th June 2026 by prinsam30: 7:18pm On Jun 29 |
This is what I'm talking about since , bombard their 18yard box with enough crossing and leave the rest for casemero |
Business › Re: Petrol Import Landing Cost Drops To ₦983.92/Litre, Below Dangote’s ₦1,125 by prinsam30: 11:28am On Jun 29 |
Betterthanwalki: i will support tinubu 3rd term if this fuel can come to 260 naira Me I will support him for 5th term if the price is dropped to 180 |
Celebrities › Re: Peller & Jarvis’ ₦1M Asoebi Price List: Jide Awobona Reacts (Video) by prinsam30: 11:12am On Jun 29 |
mosho2good: For this country you fit budget 50k for a week make you spend 45k on Monday My brother U just said what I'm currently passing through right now, I budgeted exactly 50k for this week, just this morning I don buy fuel for 35k, my body just weak , I tot I had fuel I never knew my fuel gage no dey work again na so my car stop for road ooo near a filling station |
Sports › Re: Canada Vs South Africa: World Cup 2026 (1 - 0) On 28th June 2026 by prinsam30: 10:03pm On Jun 28 |
dominique: South Africa officially becomes the first country to get knocked out of the world cup. Bye boys! You had a good run! They should go berk and take over their silly jerbs |
Sports › Re: Canada Vs South Africa: World Cup 2026 (1 - 0) On 28th June 2026 by prinsam30: 10:00pm On Jun 28 |
Internet will be boozing tomorrow morning, they are in serious trouble, they will be fried like akara and roasted like corn and mould like kulikuli, thanks to remi tinubu |
Sports › Re: Canada Vs South Africa: World Cup 2026 (1 - 0) On 28th June 2026 by prinsam30: 9:57pm On Jun 28 |
And it ends in tears for the banana banana xenophobists |
Sports › Re: Canada Vs South Africa: World Cup 2026 (1 - 0) On 28th June 2026 by prinsam30: 9:56pm On Jun 28 |
The ref just signal there will be one more minute to the additional 5mins |