Politics › Re: Buhari Asks Police To Shoot Sunday Igboho, Followers On Sight - Peoples Gazette by ProfessorBerlin(m): 4:09pm On Jan 23, 2021 |
No be small tin o.
Sunday Igboho no be Nnamdi Kanu |
Politics › Re: Why Is Tinubu Silent In The Ongoing Fracas Between The Yorubas And The Fulanis by ProfessorBerlin(m): 2:07pm On Jan 23, 2021 |
Tinubu is a slave
sunday Igboho is greater than tinubu |
Politics › Re: IGP Orders Arrest Of Sunday Igboho Over Quit Notice To Herdsmen by ProfessorBerlin(m): 1:39pm On Jan 23, 2021 |
in Fela's voice; my people too dey tfesr too much.
dem fear to fight for freedom
dem fear to fight for liberty |
Politics › Re: IGP Adamu Orders Arrest Of Sunday Igboho Over Eviction Notice by ProfessorBerlin(m): 1:36pm On Jan 23, 2021 |
Tinubu, Fulani's are killing your people and u are quiet because of your presidential ambition wey never sure for you.
Sunday Igboho, I salute your courage. may the gods be with u and protect u.
shame on Seyi Makinde, shame on Tinubu shame on Afenifere shame on Oni of Ife shame on Alafin of Oyo shame on Olubadan |
Celebrities › Re: 10 Nigerian Celebrities With The Best Houses by ProfessorBerlin(m): 6:11pm On Jan 20, 2021 |
na only u watch your tin |
Politics › Re: Buhari, Trump Won’t Be Forgotten In A Hurry – Fayose by ProfessorBerlin(m): 4:57pm On Jan 20, 2021 |
comparing Trump with Buhari is an insult and blasphemy
Buhari is a disaster |
Foreign Affairs › Re: BREAKING: Trump Has Left White House For Final Time Of His Presidency. by ProfessorBerlin(m): 3:02pm On Jan 20, 2021 |
why is Nigerian Muslim cerebrating
Abi na their Mohammad win election
|
Foreign Affairs › Re: Inauguration Of Joe Biden As US President (Live Video) by ProfessorBerlin(m): 2:55pm On Jan 20, 2021 |
Where is nairaland fake General Overseer Righteousness89.
|
|
|
Politics › Re: 2023 Election: Bamgbose Warns Tinubu Not To Run by ProfessorBerlin(m): 11:40pm On Jan 19, 2021 |
who be this one again |
Politics › Re: "Asiwaju Bola Ahmed Tinubu Is A Special Gift To Nigeria (akanda Eda)" - Ooni Ade by ProfessorBerlin(m): 11:38pm On Jan 19, 2021 |
e don tey wey I fu@k I swear |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Chelsea (2 - 0) On 19th January 2021 by ProfessorBerlin(m): 6:18pm On Jan 19, 2021 |
Quote me anywhere, Leicester 4 : 2 Chelsea
|
Dating And Meet-up Zone › Re: UNIVERSAL CODES,INVERSE WORLD,NATURE, SCIENCE ETC ASK ME WAT DISTURBS U♥ by ProfessorBerlin(m): 9:09am On Jan 18, 2021 |
SisterFire lets hook up, I'm in gwagwalada, phase 3 to be precise.
I don't talk much, my word is my pride |
Education › Re: Idowu Abbas: Kaduna University Sacks Lecturer For Sexual Harassment by ProfessorBerlin(m): 2:08pm On Jan 16, 2021 |
All the Idowu I know na wrong people
|
Phones › Re: NIMC Mobile App: You Can Verify Your NIN On The NIMC Mobile ID-App by ProfessorBerlin(m): 7:48am On Jan 06, 2021 |
Today is my bleeping birthday and I'm still broke
Have I really failed as a man?? |
Politics › Re: Musa Saleh Kwankwaso Is Dead: Rabiu Kwankwaso's Father Dies At 93 by ProfessorBerlin(m): 12:58pm On Dec 25, 2020 |
so he no follow us flex this Xmas
|
Politics › Re: Joy As Metuh Leaves Jail by ProfessorBerlin(m): 5:52pm On Dec 24, 2020 |
nothing concern me
|
Politics › Re: Budweiser Send 644 Bottles Of Beer To 160 Goalkeepers Messi Scored Against by ProfessorBerlin(m): 5:49pm On Dec 24, 2020 |
Messi is greater than Buhari
|
Sports › Re: Alaafin Tutors Scorpion On Ways To Win WBF Title In Oyo by ProfessorBerlin(m): 10:00am On Dec 22, 2020 |
Alafin don give the guy Aluwo. (blow and fall jazz) |
Christianity Etc › Re: God Told Me Buhari Not In Charge Of Nigeria- Renowned Prophet by ProfessorBerlin(m): 11:43am On Dec 21, 2020 |
Every madafu¢ker with him own God |
Politics › Re: Fulani: The Unfinished Work Of Danfodio by ProfessorBerlin(m): 11:41am On Dec 21, 2020 |
Fulani girls dey fine like mad
....
I fit die if I no marry Fulani girl. |
Celebrities › Re: Mercy Ada Jesus: How I Arrange Fake Miracles In Odumeje's Church by ProfessorBerlin(m): 11:38am On Dec 21, 2020 |
Make Indabosky hear u.
The liquid metal, the fight, the war.
my hand no dey o
|
Politics › Re: Kogi Overtakes Lagos In Investment Flow In Q3 2020 by ProfessorBerlin(m): 11:37am On Dec 21, 2020 |
Kogi the poorest state in the world.
.Mind u I'm from kogi state
|
Celebrities › Re: Fans Gift BBNaija's Ozo N5 Million For Christmas (Video) by ProfessorBerlin(m): 10:32pm On Dec 20, 2020 |
ThreeEyedRaven: Waste of loyalty is when you give N5m to someone who makes $2m a month from his Juventus deal. Oga how much Dybala come dey collect  |
Christianity Etc › Re: Paul Enenche Dedicates 4 Gigantic Dunamis Auditoriums In Benue Communities by ProfessorBerlin(m): 9:19am On Dec 20, 2020 |
Make I sing one Fela song here.
I waka many village everywhere in Africa, pastors house na em dey fine pass my people dey stay for poor surroundings.
Pastors dress na em dey clean pass e hard for my people to buy soap
Pastors na him dem give respect pass and dem dey do bad bad bad tinz.
Enenche my niqqa, cash out massively nothing concern me.
|
Christianity Etc › Re: Paul Enenche Dedicates 4 Gigantic Dunamis Auditoriums In Benue Communities by ProfessorBerlin(m): 9:17am On Dec 20, 2020 |
Make I sing one Fela song here.
I waka many village everywhere in Africa, pastors house na em dey fine pass my people dey stay for poor surroundings.
Pastors dress na em dey clean pass e hard for my people to buy soap
Pastors na him dem give respect pass and dem dey do bad bad bad tinz.
Enenche my niqqa, cash out massively nothing concern me |
Politics › Re: Kankara Boys Ignored Buhari's 'Sai Baba' Greeting (PICTURE) by ProfessorBerlin(m): 1:20am On Dec 19, 2020 |
Who sai baba help.
I was there live, what Buhari said came from a satanic mind garnished with chronic wickedness.
|
Politics › Re: Why Would Buhari Go Through Kidnapping Hassles Just To Give Money To Terrorists? by ProfessorBerlin(m): 1:13am On Dec 19, 2020 |
Buhari na hustler and every hustler get him pay day.
Buhari is the Most corrupt Nigerian ever.
|
Politics › Re: President Buhari Meets Kankara Schoolboys by ProfessorBerlin(m): 5:09pm On Dec 18, 2020 |
Buhari don cash out again
|
Politics › Re: Vice President Osinbajo Presides Over NEC Meeting In Abuja (Photos) by ProfessorBerlin(m): 6:00pm On Dec 17, 2020 |
House Boy Osinbajo. |
Politics › Re: Ibadan Set To Stand Still As Yoruba Political Leaders Set To Launch Movement by ProfessorBerlin(m): 9:28pm On Dec 13, 2020 |
Nothing concern me |