₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,298 members, 8,421,222 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 02:28 AM

Toggle theme

ProfessorBerlin's Posts

Nairaland ForumProfessorBerlin's ProfileProfessorBerlin's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 22 pages)

PoliticsRe: Tribute To Tolulope Arotile, By Goodluck Jonathan by ProfessorBerlin(m): 12:08pm On Jul 24, 2020
Me and you and buhari know say na kill Dem kill this girl.











She dey disturb their Boko Haram business so dem comot her for road










Make I no talk pass like this before DSS make me popular

PoliticsRe: Pastor Adeboye Endorse Peter Obi, As The Next Nigerian President by ProfessorBerlin(m): 12:05pm On Jul 24, 2020
U know how many gallon of anointing oil David oyedepo pour on top Goodluck Jonathan head.

PoliticsRe: Mali Crisis: Summit With Buhari, Others End In Deadlock by ProfessorBerlin(m): 12:01pm On Jul 24, 2020
Crises wey dey Nigeria no pass the one wey dey Mali?








I no blame them, na Marlians Dem be

TravelRe: The New Terminal, Malam Aminu Kano International Airport In Pictures by ProfessorBerlin(m): 11:58am On Jul 24, 2020
Congratulations

PoliticsRe: Auction Of 'Stolen' Nigerian Artifacts Goes Ahead In Paris by ProfessorBerlin(m): 10:53am On Jul 21, 2020
Nothing will happen.

Foreign AffairsRe: South Africa And The World Celebrate Mandela's DAY by ProfessorBerlin(m): 3:36pm On Jul 18, 2020
Mugabe is greater than Mandela

PoliticsRe: Amaechi Inspects Test-run Of Itakpe-Warri Railway Coaches (Live Updates) by ProfessorBerlin(m): 3:34pm On Jul 18, 2020
Ameachi be careful na express u dey go













My hand no dey o

PoliticsRe: Nigerians React As Rotimi Amaechi Test Run Newly Delivered Coaches by ProfessorBerlin(m): 3:32pm On Jul 18, 2020
Ameachi be careful na express u dey go

SportsRe: Cristiano Ronaldo Relaxing With His Family (Lovely Photo) by ProfessorBerlin(m): 2:14pm On Jul 15, 2020
ghettokid1:
Enjoy yourself 'deputy goat' Y.O.L.O
You go make heaven sohuh
PoliticsRe: PHOTO: Mr. President Alongside Mr. VP Preside Over The 8th Virtual FEC by ProfessorBerlin(m): 12:52pm On Jul 15, 2020
I no dey put my mouth for wetin no concern me.










Please help a brother grow by patronizing me, we deliver anywhere in the country

PoliticsRe: I’m Only Answerable To Buhari, No Political Leader Can Stop Me - Keyamo by ProfessorBerlin(m): 12:50pm On Jul 15, 2020
Nothing concern me,








My own b say make na patronize me

CelebritiesRe: Kanye West Pulls Out Of Presidential Race by ProfessorBerlin(m): 12:48pm On Jul 15, 2020
Even Rap Assistant President e no go win

HealthRe: Nigerians Lacked Enough Water, Soap For Hand Washing – NBS by ProfessorBerlin(m): 12:45pm On Jul 15, 2020
[quoOh my God.








I don tire

PoliticsRe: Lagos Government Seals Bars, Lounges, Restaurants Contravening COVID19 Protocols by ProfessorBerlin(m): 6:45pm On Jul 13, 2020
Even Mama ejiro wey dey sell ogogoro too want register

PoliticsRe: PDP Cries Out: We've Run Out Of Membership Card In Edo/Ondo, Too Much Decampees by ProfessorBerlin(m): 4:21pm On Jul 13, 2020
The results of the election dey Aso Rock










Buhari go shock una

PoliticsRe: EFCC Probe: N28million Payment To Falana, Interest Earned On Recoveries Re-loote by ProfessorBerlin(m): 10:06pm On Jul 11, 2020
Ok

PoliticsRe: 2023 : Nigerians Behold Your Next President Dan Baiwan Daura - Photos by ProfessorBerlin(m): 3:21pm On Jul 10, 2020
Emir of Biafra

PoliticsRe: I Did Not Tell The Panel l Gave Osinbajo 4 Billion Naira-Magu by ProfessorBerlin(m): 10:24am On Jul 10, 2020
Everybody na thief, na who dey catch go enter wahala

PoliticsRe: Ibrahim Magu Threatens Hunger Strike by ProfessorBerlin(m): 10:22am On Jul 10, 2020
Make na leave am make he die na












Who Hushmagu dey threaten with hunger strike

CelebritiesRe: Hushpuppi Is A Real Estate Mogul – Attorney by ProfessorBerlin(m): 5:07pm On Jul 09, 2020
The Law is an ass.












You can also day Rt Hon. Hushpuppi is also a politician

PoliticsRe: The Moment Ooni Of Ife Endorsed Governor Obaseki (video) by ProfessorBerlin(m): 5:05pm On Jul 09, 2020
The gods don collect their own share, in Yoruba language we call it 'Egunje'.













If Dem go use VAR for Edo election I swear Obaseki go lose

PoliticsRe: Magu Gets 2 Days To Prepare Legal Defence by ProfessorBerlin(m): 4:57pm On Jul 09, 2020
Ok next news pls










All this men na Aro baggars

PoliticsRe: Ganduje Dollar Video Played On Edo Biggest Roundabout Billboard by ProfessorBerlin(m): 9:18am On Jul 09, 2020
Obaseki 4- Ganduje 0

PoliticsRe: Is EFCC Chairman Only For The North? - Yul Edochie, Reno Omokri Ask by ProfessorBerlin(m): 9:17am On Jul 09, 2020
Na never see anything

PoliticsRe: Efcc Boss Magu Appeared Before Panel Not Arrested, But To Be Sacked by ProfessorBerlin(m): 5:53pm On Jul 06, 2020
Magumagu means corruption in Hausa language











Magun ahbeg do give away before u go prison

PoliticsRe: FG Is Lying, Magu Is Facing A Panel As We Speak- Reno Omokri by ProfessorBerlin(m): 5:51pm On Jul 06, 2020
Buhari wey no know wetin dey happen for Nigeria

CelebritiesRe: Kayne West Is Running For US Presidency 2020! by ProfessorBerlin(m): 7:58am On Jul 05, 2020
An average Hausa man will be like "Sai Kanye West 2020 Insha Allah"

CelebritiesRe: Celeb Gist: IGP Orders Probe Of Policemen Who Arrested D’banj’s Rape Accuser by ProfessorBerlin(m): 10:34am On Jun 30, 2020
I was also accused of rape by my neighbor just because she hear say I cash out 4.6 million naira

PoliticsRe: FG To Announce Next Phase Of Lockdown Tomorrow by ProfessorBerlin(m): 8:56pm On Jun 29, 2020
Make Dem kuku cancel the year.












Yeye people

Foreign AffairsRe: Iran Issues Warrant Of Arrest Against Trump, Others Over Death Of Its General by ProfessorBerlin(m): 8:51pm On Jun 29, 2020
supercase1:
You see despite been first to comment no body liked or shared your post.pls have sense next time okay
Check ur mail, abi u blind.

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 22 pages)