₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,153 members, 8,420,585 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 04:55 AM

Toggle theme

Prophet2k2's Posts

Nairaland ForumProphet2k2's ProfileProphet2k2's Posts

1 (of 1 pages)

PoliticsRe: Governor Bindow Bows To Greet An Elderly Man (photos) by Prophet2k2(m): 3:39am On Sep 24, 2016
una tink say dat man wey him grt like dat na jst ordinary manhuh? e fit be d source to him wealth, power, or voodoo.... so mak una jst leave those pple with der own tinx..
the old man look like him fada self Bcx na like so him fada look....
EducationRe: Can I Still Continue With This CGP Or Do I Give Up On Education? by Prophet2k2(m): 7:35pm On Sep 20, 2016
Davonjagah:
boss if in your attempt to EPP. you lie like this. who you epp
lie hard broxxxx. na true qustn be dat oooo... who u Epphuh??
Car TalkRe: 11 Cars You Won’t See On Nigerian Roads by Prophet2k2(m): 7:22pm On Sep 20, 2016
birdman use dis Maybach Exelero , for one of him song like dat even Rick ross
CrimeRe: Faces Of Kidnappers Terrorizing Cross River State (see Photos) by Prophet2k2(m): 1:51am On Sep 15, 2016
non of dem self get beta face.... make dem no go find smtn do
Science/TechnologyRe: 'Rivers Of Blood' Flow In Dhaka On Eid (Photos, Video) by Prophet2k2(m): 1:49am On Sep 15, 2016
godin:
buhari why
na wetin concern buhari for d rain now,No be for Nigeria d rain happen na, Abi buhari don turn to universal presidenthuh?
TV/MoviesRe: Gunmen Burn Down NTA Onitsha Office Building by Prophet2k2(m): 1:32am On Sep 15, 2016
na wetn buhria dey make pple do be dat... abeg oooo we need our corruption bck oooo, atleast person dey see food eat....
SportsRe: Mikel Obi's Twins' 1st Birthday Is Today (Photo) by Prophet2k2(m): 1:30am On Sep 15, 2016
na rubbish abeg... him go dey marry white woman.... wen d woman go say she no fit stay for d marriage again now, say make dem give her, her own share na den him go get sense...
CelebritiesRe: Prince Odi Okojie Pays N325,000 Bill For A Man Who's Been In Hospital For Months by Prophet2k2(m): 1:27am On Sep 15, 2016
na like so d hospital expensive reachhuh? na wa ooooo.. e to mch abeg!!!!!
Science/TechnologyRe: 10.5ft Python Caught In A Farm, Near A Fish Pond (Photos) by Prophet2k2(m): 8:05pm On Sep 14, 2016
socrates007:
Don't worry i will sleep beside u tonite
@ socrates007 , u sure say na beb she behuhhuh? mak una no come do extra work oooooo.... xo mak u check if na kitty she get or na rock oooooooo!!!!!! na advise ooooo
Science/TechnologyRe: 10.5ft Python Caught In A Farm, Near A Fish Pond (Photos) by Prophet2k2(m): 8:00pm On Sep 14, 2016
na y dem go come dey shw us stolen car. na who even tell u say na stolen car selfhuh? no tal wetin u no knw ooooo
Science/TechnologyRe: 10.5ft Python Caught In A Farm, Near A Fish Pond (Photos) by Prophet2k2(m): 7:54pm On Sep 14, 2016
na wetin make d man dey close him car numbahuhhuhhuhhuh
Abi na nairaland na em go do such stuffx?? no Forgt say no be moni him shw us ooo wey una come dey hide him plate numba as if person go come thief the snake from the man car........
CelebritiesRe: Afro Candy Threatens To Release Hardcore Porn Videos (photos And Video) by Prophet2k2(m): 6:13pm On Sep 09, 2016
she's on her own oooooo. if she likes she shuld go on... there over a thousand pple waiting to see how her b oobs nd pussy lookx like... she hax ntn to offer to us.... Rock well ooooooo madam!!!!!!!
CrimeRe: Cultist "Charlie Boy" Killed In Imo During Gun Battle With Police by Prophet2k2(m): 5:58pm On Sep 09, 2016
abeg na wash, na y dem no shw us the cultists body make we for see d main coco!!!!!!
CrimeRe: 51-year-old Woman Caught With Heroin At Lagos Airport by Prophet2k2(m): 4:13am On Aug 27, 2016
queenoflafia:
She looks worse than those that take the drugs
Maybe she dey even take d drugs too. if she dy tak u go knwhuh
PhonesRe: List Of Night Plans On All Networks And Their Subscription Code by Prophet2k2(m): 4:10am On Aug 27, 2016
abeg make dem jst dey run their competition so dat we d mass go dey benefit from dis browsing stuff. na jst d way!!!!!!!!!!
EducationRe: Students Of Abdu Gusau Polytechnic Fight Over "Insult On Prophet Muhammad" by Prophet2k2(m): 10:46am On Aug 23, 2016
u see, u still dey insult person. una no be small children again oooooooo
EducationRe: Students Of Abdu Gusau Polytechnic Fight Over "Insult On Prophet Muhammad" by Prophet2k2(m): 10:30am On Aug 23, 2016
na y Muslims go dey fight for der God. e no mak any sense na. Atleast everybody dey matured, fighting for ur prophet no go carry u go heaven ooooooo, so mak una do d rite tin.
One tin I belief na be say Christians no go jst start to d abuse una prophet if una no abuse der own....So mak everybody tink well!!!!!!!!
EducationRe: IMSU Students Killed On Their Way To Jos by Prophet2k2(m): 1:46am On Aug 14, 2016
make una jst pray for dem, so dat God go accept dem for heaven
EducationRe: Uniben Releases Screening Scores,medicine Will Shock You by Prophet2k2(m): 1:35am On Aug 14, 2016
na d fact be dat oooooo. my name dey inside ooooo

1 (of 1 pages)