Psyrus's Posts
Nairaland Forum › Psyrus's Profile › Psyrus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
That frog has started croaking again. Where my origin bitters abeg |
Ok |
How much was paid? If they can tell us about his release we should know how much of our tax was used to free him |
Pampered thief |
Watch this space |
Iberi erism |
Na wa o, another one o |
Shot for the stars not our bodies! |
And what did he do for the other kids who haven't paid their fees in the school? Or is success the only defaulter? |
Nice make I borrow am take shine ![]() |
Rochase's kenan
|
So sad |
LYRICS [Intro] Willis give dem [Bridge] Anything I talk make you talk am again Eh eh talk am again Anything I talk make you talk am again Eh eh talk am again [Verse 1] Brother Muri shout finish we no see am for court Eh eh we no see am for court Election don dey come dem go need your support Eh eh dem go need your support Since EFCC burst in, we no see you for club Eh eh we no see you for club And you get legit work o na wetin you talk Eh eh na wetin you talk [Hook] Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o [Verse 2] Four year tenure Three year holiday Eh eh, three year holiday Our senators don dey fight Kung-fu again Eh eh fight Kung-fu again Shey dem never tire? dem wan continue the race? Eh eh dem wan continue the race We buy your story but you no give us change Eh eh you no give us change [Hook] Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o [Bridge] Anything I talk make you talk am again Eh eh talk am again Anything I talk make you talk am again Eh eh talk am again [Verse 3] Month don end Oga pay salary Eh eh Oga pay salary In 2019 19,800 allawee Eh eh 19,800 allawee Instead make you work, you dey find Alhaji Eh eh, you dey find Alhaji You come turn your body to cash and carry Eh eh cash and carry [Hook] Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o [Verse 4] Three private jets You say you buy am for church Eh eh, You say you buy am for church But your congregation no dey follow fly am of course Eh eh, dem no dey follow fly am of course Why your people still dey carry carry eye for someone Eh eh carry carry eye for someone Shey I no be person Cause no be your tribe I come from? Eh eh Cause no be your tribe I come from Small man thief for market You set fire for em body Big man thief money we dey hail am like dummy We dey suffer, we dey smile We dey fear to talk My people no get chop, my people no get work These days we no know if authority dey for office Cause the yawa wey we see, no be security we you promise And the cup don full, we don tire for all the rubbish All the punishment Na me talk am o! The End!!! |
He should have just jejely paid up |
His dance alone would win him all the votes he needs |
Bet9ja? ![]() |
Waiting to learn |
Soldier go, soldier come.... Mami market must Everly open! ![]() |
Weh done |
3#endsars no be all this one |
Where she keep her guy Stanley? |
G man don show |
Congrats |
Nice one |
Pmb is high on cow piss |
God don catch am |
The armed bandits attacked a community and there are no women and children casualties? This story has another angle[color=#990000][/color] |
Na for ezenwata I wan dey do ol did wan? Na kweshun I ass o |
Na wa o |
We don hear |
Una wehdon |
Looks like my donated abunna |
