Pureminded's Posts
Nairaland Forum › Pureminded's Profile › Pureminded's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 (of 120 pages)
lysaa:it's gud 2 be a star (true talk), |
sexytov:I beg leave ma sister alone oo , star no easy nah ,maybe she dey dream on dem and probably wanna be their ifunaya , lol, |
tmoney11:No be say the babe ,na all the babe fine , Oloun star good ooo |
Omo my guy don try ooo, Bleep anything fuckable, chaiii |
sexytov:Asewo |
Egbin oni yoro, Insult,Comparing Olu to Ojb ahahah , Oga ooo , u wan tell me say una no sabbi since when Oj baba don dey run things?u wan tell me say u no sabbi the under G work wey baba dey do for music scene![]() ![]() ![]() |
Hummer Jeep Oga oo |
I sabbi say na p'square most females go take, but as for me na Dbanj , Bcoz ongbona feli feli , Fil leeeeeeeeeeeeeeee |
Alaye go seat down jor , u no even ge work, |
75M No be small thing o |
Moyola:he go even somertomato. |
Seat dwn 4 dere ,dey argue about person's pocket , no face your work , Nonsense, |
@Aro_Chim$ You sure say hin be Homo ? if yes, na wa then |
yong babe:Abi o |
9ice bawo ,na beans ![]() |
hansum bobo, |
D Guy na eruku , Omo oro , Bad Man 4 street , lolz |
it's very much possible for him to take moni nd fail to cum perform ,maybe he got a better offer dat day ,dat;s music business 4 u,d mistake wey 100bars make be say, Hin no suppose come here dey tarnish hin imagine now ,let;s be fair ,e no good ,u suppose call am or rather hold tight to d person you carry your moni give ni ,no b say u go come here kon de tell us , wettin!!!! , behave like a professional nah ,ah ah and blackface,try and fish out if any of your aides got moni 4rm dis guy nd let da person return the moni. Abi? |
I Also heard About it briefly ,someone told me with the car he won at d Hip hop world award. me self still wan confirm sha ,but im sure it;s a minor one , if not ,we for don hear all over |
Hawkeye:Ate mi gan , Aya mi ja, say wettin be dis. !!!Bobiano!!! |
[quote author=Flakybaby link=topic=165433.msg2745938#msg2745938 date=1220394517][/quote]dat's jst the ans |
I just wonder too, The Guy is not really a business man. Just take a look at P.square those guys are very sharp and intelligent , they know how and when to drop their singles and release their works into the market. And the work sells real gud only bcoz they release at the right time, 9ice's video is more than due to be released into the market.!!! if you can remember very well ,The audio C.D is a lil bit late before the release!!! Now see the video again , |
His Originality is jst 2 good , |

if i want to meet wiht psquare or not! who cares about meeting with cece winans or curtis jackson, that maybe your ultimate dream but as for[b] moi[/b], i need a contact info of psquare, hate me or like me, its your choice! I love Psquare
this is no joke.
ahahah , Oga ooo , u wan tell me say una no sabbi since when Oj baba don dey run things?u wan tell me say u no sabbi the under G work wey baba dey do for music scene