Pureminded's Posts
Nairaland Forum › Pureminded's Profile › Pureminded's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 112 113 114 115 116 117 118 119 120 (of 120 pages)
Naija Gurlsssssssss |
People tell me ![]() |
sima:Chris na fine boy sha , |
pato , U no know say i be virgin ? ah see you , I be brand new , Cha cha , i never put my sim for any phone before , never opened, 100% new, i mean 100% brand new , wettin i fit talk again, well make i tell you , if virgin like me desV*** like you , it's a PAIN FREE action for me and you. Go ask people, dem go tell you , @Aje? wey pat virgin cert o , come rescue am , show her cert mo see , |
I no even know wettin dey wrong with this oyinbo people sef , she na slap dem come dey talk talk talk like say hin shoot am Naija wey be say some gurls no fit count the time wey their boy friends don slap dem, ABI GURLS I LIE ? shey chris don shoot am ni ? wey buzz come plenty like this, just for ordinary slap (Igbati) aha , i don see this slap story for like 3 site's , |
Lance , Abeg open the secrete mo see am , |
pAt PaT, I know say na you be #1 virgin nah, bt how you know say hin dey pain ? abi na wettin your frnds tell you be dat ? say hin dey pain ? pato pato THE VIRGIN GIRL ![]() |
@Pat, So you dont believe im a Virgin , |
@sima i havent read this b4 o , Nice One ![]() |
There's no sense in this thread at all , if you want to tell your boy friend someffin in english lang , and your not sure of the gramma , cant you speak Yoruba Ni? Like - Mio ni she ayeye ololufe yi pelu re lai jewipe mo ra aso tun tun , simple as ABC , it's even more creative , Olodo, which skool una go sef? ![]() |
This is A car, Big Up men |
My Boyfriend Of A Year Jst Told Me Over The Fone That He Has 3 Kids |
Best - GTB Worstest Opon Worstest - Skye Bank (Server always down,ATM always having error) |
yahoozey ![]() |
Hello my fellow virgins , just saying hi to you'all , Pls let's keep our virginity till our wedding day Ok? ![]() Cheers |
@poters , U dey argue whether hin be scammer or not , person wey go call the # wey hin leave don call am , i trust my fellow naija guys , dem be DESPERADO when it comes to Travelling out ![]() |
I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? ***You need to join an Armed Robbery Gang as soon as possible*** Best solution ![]() |
pureminded:Happy to Be* ![]() |
Hey My fellow Virgins . Im happy to me in the midst of virgins like me , |
@poster Hear talk for Bird mouth. go f**k am ,who you come dey ask whether you dey craze or not ? rubbish |
[quote author=Mrs.Oyibo link=topic=226987.msg3418097#msg3418097 date=1233622581]Congratulations on getting your Schengen Visa. Because the visa was issued by the French Embassy your first destination MUST be France. However, once you have entered France you are then free to travel as you wish within the Schengen area. You will find that the easiest way to travel between Paris and the Netherlands is by train. Or, if your finances are limited then you can travel by bus - Eurolines.[/quote]Exactly |
Chris brown nko ja aye e ooo, how dare him assault a gurl like Rihana? Rihana pele jaree , ![]() |
javalove:i ffink like 20 , hiseseseseses , Modnine Ko Mode15 ni, ![]() |
Im intrested in the iphone ? where are you located ? and 40k for it, how many percent new ? 60,70,80 or 100% new ? sms me on 08081437829 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 112 113 114 115 116 117 118 119 120 (of 120 pages)



Naija wey be say some gurls no fit count the time wey their boy friends don slap dem, ABI GURLS I LIE ?
shey chris don shoot am ni ? wey buzz come plenty like this, just for ordinary slap (Igbati) aha , i don see this slap story for like 3 site's ,