Pureminded's Posts
Nairaland Forum › Pureminded's Profile › Pureminded's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 113 114 115 116 117 118 119 120 (of 120 pages)
Soul R bawo |
His marriage is one of the ffins affecting him |
cvibe:TRUE TALK, I FEEL YOU JARE |
Tranngirls:TRUE TALK |
I advice my girl friend to choose the money , yes offcos (10 Miller |
If Your Husband Doesn't Touch You Again What Will You Do? Ans - First it's not fair for any man on earth to neglect his wife. how dare you suffer your wife of sex (if that is what the poster means) it's totally unfair , well as for me i think the woman should just do whatever she likes , Honestly , |
2 face vs Kennis Music (Live Battle,Face 2 face boxing(maybe over pepper ))50 cent vs Kayne West (Live Battle,Face 2 face boxing) beyoncy vs Shakira (Live Battle,Face 2 face fight (maybe over sexiest waist )) |
Do We Have Any Hot And Spicy Female Naija Hip Hop Rnb Singers At All? I dont even Know ! |
Chelsea!Chelsea!! Chelsea, How una toto , because liverpool ffin dey hot like fire , dem Bleep the hell out of your someffin , U remember the day ? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
dani1luv: wettin come happen after the fry ? ![]() |
This topic is totally referring to me. talking to a girl for a long time , I will just fall in love . But what have been saving me is that i never showed it . I can pretend eh , or else those gurls would have turn me to a lover boy, U sabbi how our Nigerian gurls dey treat guys wey dey show dem love and dey run follow dem up and down, |
[quote author=tonye-t link=topic=224124.msg3413692#msg3413692 date=1233564362]wait a minute sef if we were to judge the two with awards, timaya never receive any recognised one till date if we were to judge the two with styles, timaya is a pimper of reggae while tu baba is a genre of his own if we were to judge the two with appearances, timaya no reach even for the next life to come if we were to judge the two with education, timaya never smell the four walls of a higher institution, but tu baba don reach even though him no finish if we were to judge the two with money, na wa o if we were to judge them with recognition, na wa o abeg if you they feel tu baba like me, make u follow add some of their differences[/quote]wa mama sori re ke , I think the topic don change to who is the most feature among timaya and tu face? abi no be so ? WHO IS THE MOST FEATURED BETWEEN TU FACE AND TIMAYA ? Ans = Tu Face Idibia (The Multi plantinum Super Star) Is Tuface The Most Featured Artist In Naija? Ans = YEEEEEeeessssssssSSSSSSSSSS |
@Martins00 Lower the price, the car is ok as i can see but the price is too high for that kind , i bet if you lower to like 650, your gonna get buyer within few days or hours sef , you can sell this kind of car for that price you are asking before but now my broda ,there's competition everywhere , u can now get a babe boy for 650k 700k, so what are we talking about !!!! just try and low that price , ok? Good luck bro |
(My Husband Does Not Like Sleeping In The Bedroom But Living Room) Something is definitely wrong o |
Ben20001:Bad Belle, |
Abeg more scopes . My Book never full bat ma ink don finish coz i dey write down all dos tantalizing scopes, brb , gat to get anoda ink , peeps continue pls ![]() |
MrCrackles:Is this grama or some's name ( Lucipher (No be devil b dat ?)? pls break in2 pieces for KG 2 student like me ![]() |
ifyalways:me too |
omo oloye:*TRUE TALK* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 113 114 115 116 117 118 119 120 (of 120 pages)
yes offcos (10 Miller
))
))