Romance › Re: Who's Cheaper To Maintain? by r231(m): 9:13pm On Oct 27, 2011 |
Lmao let me consult the orakle  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 9:10pm On Oct 27, 2011 |
night madam. . . we go continue tomoro |
Family › Re: Help! Mine Jobless 18 Years Old Brother Just Bought A Car Worth 5million Naira by r231(m): 9:08pm On Oct 27, 2011 |
18??. . . . wow  maybe he works for an oil company in delta  or selling illegal oil to the Arabs  or Yahoo Yahoo but he must be a big time yahoo yahoo to afford all dat |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 9:02pm On Oct 27, 2011 |
sef go bsy tomoro abi u no dey go scholl tomorro |
Car Talk › Re: Which Car Is The Most Stolen In Nigeria? by r231(m): 8:57pm On Oct 27, 2011 |
Toyota Camry |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 8:53pm On Oct 27, 2011 |
days wey i dey cook don pass  . . . i wan gain weight too |
|
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 8:47pm On Oct 27, 2011 |
be like say u no dey eat too much. . . maybe i should eat indomie too sef |
Celebrities › Re: Baba Suwe Is Using High Level Black Magic On Us" - Ndlea Officials! by r231(m): 8:46pm On Oct 27, 2011 |
otunbasmtp: where is Shola Shobowale? I heard she had been Killed secretly in china for Drug tracking and it was made secret is it true anybody with good info about her cus i heard it happened about 6months ago haaaaa. . . . you people  na wa o well the poor woman is in London doing fine |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 8:42pm On Oct 27, 2011 |
today na week day now. . . and man pikin no dey drink dat kin thing sef |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 8:32pm On Oct 27, 2011 |
oh i see. . . well agbo jebi na for wen u eat too much sugar and alomo na for wen you want last whole day on top woman  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 8:27pm On Oct 27, 2011 |
bitter na agbo or alomo bitter  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 8:23pm On Oct 27, 2011 |
evening wey man pikin need pepper and small stout  |
|
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 8:11pm On Oct 27, 2011 |
o God. . . why u dey give me invisible fish in dis cold weather  |
Christianity Etc › Re: Have You Praised Him Yet, Today? by r231(m): 8:06pm On Oct 27, 2011 |
Thank you baba |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 8:03pm On Oct 27, 2011 |
vex for wia. . . i no dey vex like dat oya i dey wait for ma fish |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 7:55pm On Oct 27, 2011 |
am hungry now. . . . i just dey lazy to go find something to eat |
Autos › Re: Any Range Rover Sport User In The House ? Make Unna Read by r231(m): 7:54pm On Oct 27, 2011 |
It has Air suspension. . . . so you need to have that checked out |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 7:49pm On Oct 27, 2011 |
master for everything o madam. . . so wetin we get for dinner |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 7:43pm On Oct 27, 2011 |
abi now. . . you fit come chk am yaself  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 7:38pm On Oct 27, 2011 |
head wey i get plenty for hia |
Politics › Re: Are There More Men Than Women In Nigeria? by r231(m): 7:31pm On Oct 27, 2011 |
egbesegbe: The irony of it is that anytime there is altar call in any church in Lagos for those looking for life partner, the population of women is always higher. How come? Or is it that all our men are in the villa? maybe you should take Toba to your church  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 7:28pm On Oct 27, 2011 |
beta bring ya head make i helep u think with am  |
Nairaland General › Re: Do Wild Animals Exist In Nigeria: Not Zoos O! by r231(mod): 7:27pm On Oct 27, 2011 |
sley4life: I have eaten over 10 wild animals in Ekiti. They exist in Naija like dogs and rats  |
Nairaland General › Re: What Happened 2 Her (chidimma) ? by r231(mod): 7:22pm On Oct 27, 2011 |
Natasha,,: who is Chidimma? good question |
Nairaland General › Re: Why Must We Address Dead People As 'late' Cant We Address Them As Early? :o by r231(mod): 7:18pm On Oct 27, 2011 |
|
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 7:15pm On Oct 27, 2011 |
abi wetin persin fit do now |
|
Romance › Re: How Will You Know If Your Wife Is Cheating On You? by r231(m): 6:37pm On Oct 27, 2011 |
her shoes will bend to the side  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 3:51pm On Oct 27, 2011 |
Friend don disappear o. Even me I no fit find her |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 2:32pm On Oct 27, 2011 |
Queue for wia na primary school u dey lol |