Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 2:30pm On Oct 27, 2011 |
O o where u dey run go again |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 2:25pm On Oct 27, 2011 |
Bring me fried fish with plantain or chicken and chips |
Celebrities › Re: Tonto Dikeh Tatoo's Her Whole Back [picture} ! by r231(m): 11:56am On Oct 27, 2011 |
RT @pweah: TC I wonder Wht PEEPS going to say when My LIFE MY DAMAGE comes out, choi.small Tats they r foaming, I can imagine @Tontolet headlines lmao Posted by: Tontolet using Ubersocial |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 11:53am On Oct 27, 2011 |
pass me lunch make i taste am  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 11:33am On Oct 27, 2011 |
Persin wey suppose to dey cook everyday abi u no no how to cook |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 11:19am On Oct 27, 2011 |
Nau I dey hungry I wan food wetin u get for me |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 10:48am On Oct 27, 2011 |
Morning darling. How u dey shay u no dey too tired |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 12:51am On Oct 27, 2011 |
am going to sleep |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 9:36pm On Oct 26, 2011 |
cloth don wet finish. . . why u no carry umbrella |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 9:24pm On Oct 26, 2011 |
late for class abi to go home |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 9:08pm On Oct 26, 2011 |
go where. . . i jus dey his e cold small and dis rain no dey help |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 8:52pm On Oct 26, 2011 |
food we go make me pass gas all nite |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 8:17pm On Oct 26, 2011 |
chop food now, abeg bring me something make i eat |
Fashion › Re: How Much Should You Spend On A Wedding Dress? by r231(m): 8:12pm On Oct 26, 2011 |
I can borrow you my wife's one  i am getting rdy to sell it on ebay anyways i told her its only for couple of hours. . . . but noooooo |
Fashion › Re: How Much Should You Spend On A Wedding Dress? by r231(m): 7:40pm On Oct 26, 2011 |
it depends |
Romance › Re: His Spoken English Is Giving Her Serious Problems by r231(m): 7:35pm On Oct 26, 2011 |
|
Health › Re: Cost Of IVF In Nigeria by r231(m): 6:49pm On Oct 26, 2011 |
Subscribing |
Romance › Re: How To Hook-up With Women Using Your Blackberry by r231(m): 6:15pm On Oct 26, 2011 |
|
|
Celebrities › Re: Tonto Dikeh Tatoo's Her Whole Back [picture} ! by r231(m): 10:34am On Oct 26, 2011 |
@Tontolet Tonto Dikeh
If ma Very xpensive Tattz affectz U* Kill ur fuckdup sef**N yez I said it*Yayyyyyyyyyyyyyyyyy*am such a big DEAL* |
Celebrities › Re: Baba Suwe Is Using High Level Black Magic On Us" - Ndlea Officials! by r231(m): 10:13am On Oct 26, 2011 |
Lmao  |
Family › Re: I Am Very Unhappy In My Marriage by r231(m): 10:04am On Oct 26, 2011 |
coogar: tpia is married to a white bloke, you sicko! she is??  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 9:50pm On Oct 25, 2011 |
again shay you go bring me food make i chop |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 9:27pm On Oct 25, 2011 |
time don reach make i hia news |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 9:02pm On Oct 25, 2011 |
come where u go since |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Carling Cup: Aldershot Vs Manchester United (0 - 1) On Oct 25th 2011 by r231(m): 9:01pm On Oct 25, 2011 |
dat babertov na useless guy  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Carling Cup: Arsenal Vs Bolton Wanderers (2 - 1) On Oct 25th 2011 by r231(m): 9:00pm On Oct 25, 2011 |
how come  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 8:58pm On Oct 25, 2011 |
xup na sky |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Carling Cup: Aldershot Vs Manchester United (0 - 1) On Oct 25th 2011 by r231(m): 8:53pm On Oct 25, 2011 |
|
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 8:46pm On Oct 25, 2011 |
town dey dry dis evening. . . how your day be |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Carling Cup: Aldershot Vs Manchester United (0 - 1) On Oct 25th 2011 by r231(m): 8:30pm On Oct 25, 2011 |
oh yes  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Fan Thread: Premier League Champions 2010/11 by r231(m): 8:02pm On Oct 25, 2011 |
coogar: cleverley, the master of one touch passing.
within 15 mins, he's created the first goal for dimitar berbatov! the guy is good |