Rampant's Posts
Nairaland Forum › Rampant's Profile › Rampant's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 38 pages)
agaba123:ka wu ine fere ruby kisses ina gi chu ya ozo? uche ge gbe fu gi isi ![]() |
@ruby who dey jealous u? @uche u always stay clear fromthe thread,but mbe obuna nwanyi ofuo batara ,i bia kwa ozo |
@uche make i hear word jooooo d last time ka unu ni ne na chu manchester ibobabe,ubua iracha go manchester ya,ina chosi ira ke onye ozo,oburu ogu ,o'ge re're gi ![]() |
presido1:no mind her,if to say na wen i still dey vex,i for use vex finish her today ![]() @agaba stop deceiving ruby,u know presido is right ![]() |
keep forgiving and she will keep doing d same thing |
Ruby_Pearl:so ina cho imuta igbo okwa ya? |
romeo ,ruby bu morenike,ikwe siri ima onye obu,okwa nwanyi uche ko bu kwa,ya na uche ne me lovi lovi na nairaland ![]() |
Uche2nna:ehen o jenny ne kwu,ke di ife mere nu oji buru na ,mbo wuna nwanyi mara mma batara threadia,ka ina land ka land rover? hen ji nwanyi me gi ogwu? ![]() @romeo anu me ekene kwa ![]() |
Gonorrhea:for dream abi na for real life? ![]() |
Gonorrhea:help me tell poster well well |
mgbe obuna nwanyi mara nma batara ebea,ka uchenna ne si ebe osi abata na threadia ![]() @ruby ki lo tun se mbi bai? ![]() |
Gonorrhea:how r we so sure? ![]() |
Could This Be Love? no ,it could be stupidity |
anu ofia ![]() |
The Pope:i tire oooooo my brother ![]() |
NOLLYWOOD |
dis poster is just a mere child |
Feministic:sorry to say dis my dear but . . . . . . . . . YOU ARE VERY SICK IN THE HEAD |
sometimes i wonder what kind of evil spirit is controlling that third mainland bridge? |
dis is child abuse of the highest order ![]() |
efelestus:ok sir can u pls explain urself? |
olabowale ,do us a favour and go spew all dis nonsense u r spewing here elsewhere,cos we all dont take u serious judging from d fact that ur posts r full of shit |
beninman:ROTFLMSGBO OH GAWDDDDDDD ![]() huxley:im beginning to believe that you're not a human being,what kind of way of thinking is this one ? |
all depends on d state of ur health |
muki make u go find another houseboy ooo because spawnie don reach to go pay homeage to hell ![]() so spawnie na house boy?na waooooo,see bull,bull no fit do all those shit naw,that is y i like am,y e be say na only to scare police people dey need spawnie? ![]() but when it comes to forever murder them dey call bull, bull too much joooooooi don tell u make u ready spawnie,go buy am white mile 2 coat and black ruff rider tie,wt black shoes and no forget to ask how much them dey sell H.I.V patients coffin ooo,u knwo say their own dey small well well,so buy am down ready spawnie and watch bull save spawne from this miserable life wey him dey live by sending am to go back to him small papa wey don already set small stool for am to sit don if him reach ![]() |
muki bulldozer lepa pass spawnie before,but wt d way wey d dog begin chop tigers ,lions ,human beings ,d thing increase,y spawnie go even bark sef?when e don old and don dey reach him grave,na only to scare thieves him sabi abi ![]() bulldozer no go scare them,e dey shut them up finally for life,bulldozer is known for sending humans back to their creator ![]() and very soon e go soon send spawnie,na favour sef e wan do for spawnie judging from d fact say bull dey considerate,e go do spawnie a favour by sending am to d deepest part of hell,na there him tiny creator dey wait for am ![]() |
Dr Kitaun: ![]() |
CNN know say if them bring spawnie and bulldozer together ,bull go finish am one hand,spawnie sef no get much time to live,u know see say him dey suffer from H.I.V ,him H.I.V don dey show already ![]() |
onyinye2:but if its a medical doctor u peeps wont interview him abi? |
mukina2:see u ,my dog is known for the best little dogs like spawnie eater,e dey even chop lion,that is y them carry two of us go CNN,make spawnie come naaaaa,bulldozer(d name of my dog) go finish am one hand ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 38 pages)
uche ge gbe fu gi isi
d last time ka unu ni ne na chu manchester ibobabe,ubua iracha go manchester ya,ina chosi ira ke onye ozo,oburu ogu ,o'ge re're gi
?
