₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,439 members, 8,422,038 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 02:54 PM

Toggle theme

Rayblinks's Posts

Nairaland ForumRayblinks's ProfileRayblinks's Posts

1 (of 1 pages)

PoliticsRe: Photos Of A Shiite Man And A Policeman Fighting by Rayblinks: 8:22am On Jan 26, 2017
9ja sha..evry1 z say *im dn skata d police blokos..kung fu master..n oda shits*..atleast,d police man ws doin his job..later,d'l say police isnt doin anytn..if dt man na una papa,una 4dy hia dy talk say d guy dn kick am 4blokos?..make una try judge tinx frm d ryt syd..dt guy get luck,if na me,i 4dn waste am sha
PoliticsRe: PDP Sharing Rice And Yam At Campaign Venue (Photo) by Rayblinks: 12:35pm On Feb 17, 2015
Lol..dis1 na bribery n corruption wey dem no dey hide
RomanceRe: Why Nigerian Girls Should NOT Be Obsessed With Men's Height? by Rayblinks: 12:06am On Sep 21, 2014
yawns#...abegi!..whu no lyk beta tin?...make dem bring short guy n tall guy wey get d same character weda u no go rush d tall 1...if una c truth make una talk...n pls,dnt generalize wen postin an article...we r al humans wit diffrnt characta n lyf style...som short dudes r hrtlx too...inft,short peepz r said 2b hot tempad...abeg..leave we wey tall muh rest..nor dey gve us bad name...biko!
RomanceRe: She Is Seriously Tempting Me by Rayblinks: 12:35am On Dec 04, 2013
nnah...so,if ur junior sis wey dey 17yrs tel u say boy dey seduce am..wetn u go tel ha to do?.... undecided
EntertainmentRe: Skelewu Dance Winner Bello Moshood Abiola Says ''thank You'' To Nairalanders by Rayblinks: 8:09pm On Oct 11, 2013
ok!
CrimeRe: Pastor Pulls-out Gun On Church Accountant In Benue by Rayblinks: 3:23pm On Jan 31, 2013
hey hey hey...jst hold am thr..wen una dey burn churches nkor?..y una no liv am make una god cum burn am by im slf...mitchew...u dey hapi say muslim no b religion of peace...fool
CrimeRe: Pastor Pulls-out Gun On Church Accountant In Benue by Rayblinks: 3:19pm On Jan 31, 2013
rugged pastor... grin
CareerRe: Learn In This Seminar How To Overcome Stage Fright And Speak Well In Public by Rayblinks: 3:07pm On Jan 31, 2013
nw,na businexx pple don dey do 4 hia...mitchew.. angry
CelebritiesRe: Photo Of Wizkid's New House by Rayblinks: 9:33pm On Jan 10, 2013
Choi...wizkid own dan beta...d house make.but wait o.i hear say im join illuminati huh

1 (of 1 pages)