RealInanz's Posts
Nairaland Forum › RealInanz's Profile › RealInanz's Posts
1 (of 1 pages)
sweetomotayo: Yea, 4th of every January is my Birthday, Fellow "FirstBankers", kindly felicitate with one of your own. sweetomotayo: Yea, 4th of every January is my Birthday, Fellow "FirstBankers", kindly felicitate with one of your own.Api bye day |
reminitears: I already received my text! Halleluyah! It is settled. Waiting for it to manifest in d physical. God remains faithful. Mau we all be favouredCom guy mind ursef o,whch kind play b dis, no dey strt ur mssges like dis nxt tym o. Last warnin. |
eddychukwu: Guys, I need 2 let ya'll no sumtin wch u either dont no or hv failed 2 consider. Workforce concluded d recruitment no later dan 2 wks after d assesment centre n hv 4wardd d succesful names 2 1st Bank. As I write ds, 1st Bank hv already composed evry1's personalisd msgs n r jst bidin dia time 2 deliver it. So al ds praya wey una d do na formality. Jst kip ur fingers crosd. If ur name is dia den its dia. If it isnt...@ Eddy u sure hv a point cos I wz well aware dt 3wiks into our AC workforce had alredy handed over succeful names to FBN, but my broda wat u fail to understnd is dt if God decides to favour u, dere is nofin dt can't change shift or move in ur light no matter wat. I bliv in miracles. |
Abeg make una talk FBN mata o, I guess dis week is possibly d last in the year for us to hear frm dem. |
Guyz jst chill cos d moment doz mssgs start dripin in dis thread will buzz to lyf, no bodi go tell u sef. I jst hope it doesn't xceed dis year, can't wait to strt arrngin my biceps in TS*wink* |
@Ussy no b joke again o, haba b4 anoda one go abeg make una call o. Una sure say dis pple neva forget us lol!. Now ani sms wey entr my fone dey mak ma hrt skip. |
Peeps let's jst try to b patient a bit*me wey dey talk am sef e no easy* I bliv d joyfull end is near. Baba God Noni. |
eddychukwu: Hw does 1st bank do dia postin. Does 1 get 2 choose or do dey post u 2 wia d lik?The posting is usually done by FBN but dey usually consider ur state of origin majorly nd less likely residence. So I wz told. |
snazzyjay: @xtanburg, its not by intelligence or who's more qualified, its by whom God choses to favour. U will agree wt me that of the over 99,000 ppl d@ applied and over 27,000 ppl who wrote d fbn test, its not d 1,200 of us called for the AC d@ truely passed, but its d favor of God as well as divine partiality. Also, u said it that fbn is full of surprises and finally, it doesn't mean that who ever didn't make it to ts is not good or not d best but may be God has somefin bigger and better and sees that if d person shd get d fbn and d bigger one comes, he may dump fbn for d bigger, thus hindering oda pplx chances. Pls be guided.By strenght shall no man prevail,pple God works in mysteriuos ways i tell. Let all Glory be His @ d end of all dis. |
FBN na hrts we carry for our chest o and na blood dey run tru our veins *smiles* sit tait guyz we r @ d verge. |
eddychukwu: #mode#And Eddy is back again,wt hv u got dis tym lol! |
@gaphary as u drop dt beer com join us in the #mode na so d favour go follw u. Lol!!! No b small tin o *1stbnk biko na hearts we carry 4 here o |
Yap I know of a vry classy one in Jos. |
Baba God stand wella for dis our mata*no shaking. Thus far He has brought us, d end go sweet. Y is evryone talking abt lag, na only lag TS dey? |
Amennnn, mentally and physically gearing up for TS. Its our tym to shine, For God has promised light @ d end of the tunnel. |
Time is jst so slow now, d hours so long... God help us *waiting |
Mr chukwu com on man u shuldnt b playin crap wit pples mind here bro. Not jst needed, we shuld spill only authentic info pls. |
Truly by Gods grace d nxt alert is for documentation not any personality test shit. |
God May humility never drift frm me wen I BLOW |
Hbd to u sir |
1 (of 1 pages)