Realmi's Posts
Nairaland Forum › Realmi's Profile › Realmi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 54 pages)
Temptee101:That is why country like naija can use us crack joke |
bmdmix21:no I am saying they should be deployed to the war front to fight boko haram.....that should be their punishment |
In which country again....follow ur friend's advice If u have a dream in nursing, abeg try commot for Nigeria before following ur dream.....with this whole strike( school and hospital strike )going on, do u know how long it will take u to finish nursing school......except u hav a school in mind where the strike is not affected.....but in all,,, do wetin dey ur mind |
Are they not the thieves....na only thief dey know thief |
, I like this woman that year sha...You are dismissing someone who knows much about the police force, someone who knows how to handle guns, Someone who has handled guns Someone who I am very sure knows where to buy guns....and u want the country to be safe That is such an expensive joke...All this police station radings I am very sure are been carried out or been supported by insiders.....God will heal the country |
....if say my pikin dey any Nigerian uni....instead of me to beg federal government,,, I go open supermarket for the pikin.....it is not like wen u graduate ur certificate will equate Harvard university....Nigerians have to beg for every thing even wen they are paying for it |
Is that not too small....make them increase the volume abeg |
Nigeria na cruise aswear the Naija sef....I reserve my comment |
All these obidient children..make una dey calm down oo.....election still be next year Meanwhile I hope obi appreciates the guy...obi wey stingy like Buhari And this was how many people were cheering Buhari that year with 'sai baba' Now sai baba don turn nightmare, even people wey trek for am no see THANKS FOR TREKKING collect..... Make I just dey observe |
Hmm |
spartachico:No be small freaky freaky ....i think say people wey dey wear glasses dey like only book,, this guy don change the philosophy ![]() |
CSTRR: , atleast he achieved something even as e no winE no fit chop virginity con still win 100m, na wickedness be that ![]() |
So wat should we do with this lies ![]() |
U just gave out the egg in between ur legs .....go check well weather that thing still dey work...na joke oo ![]() |
..so sad |
That's very good.....na man u be |
If those people are unknown gunmen, that means they are igbos too...not fulani herdsmen.....so why are the igbos killing themselves |
Even your 'bye' is contaminated, he did not want it ![]() |
They are all muslims..wat was their reason for killing those people If say na Christians enter mosque kill people like that, nobody will hear word again |
Make una dey calm down ooo |
Who did the vedio |
![]() Instead wey them go dey shame say their beauty queen na olosho,, she could not hold herself for just few weeks......came to national TV to display high level of indecency and indiscipline.....shame on all of them It just shows that the pageant breeds immoral queens |
Their assholes, their business |
Fine boy like this......make una release am o |
![]() Them no give am the list wen him just enter office, na now wey him dey commot them dey give am....this country na wah |
...who hold them from including themselves No be funke Akindele dey run for deputy governor of legos state.....just that many ladies want the easy way out, they prefer to clitocurrency way ![]() |
Popcorn time ....na to on Netflix remain |
U dont min it |
Issok |
![]() please dont corrupt sonwo Eko oo E get why....this one wey PDP dey invite APC for commissioning....hmmm, the matter be like wen lizard dey invite rat to come play for rain...make the rat remember say na him body go wet ![]() |
![]() Brotherly hatred......I no dey put mouth for family matter because wen them go settle I no go dey there ![]() Haters everywhere.....even tho i dont support any candidate, but I still believe everyone stands a chance |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 54 pages)
, I like this woman that year sha...
That is such an expensive joke...