Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,792 members, 7,855,351 topics. Date: Sunday, 09 June 2024 at 06:58 PM

Realmi's Posts

Nairaland Forum / Realmi's Profile / Realmi's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 52 pages)

Foreign Affairs / Re: Biden Loses Temper During Call With Zelensky Over Military Aid by Realmi: 10:03pm On Nov 01, 2022
cheesy.. abeg November do normal oo..this one wey we never hear one single good news today...no be so e suppose be oo...abeg....open door for goodnews to enter......enurf of the bad news and vexation everywhere

13 Likes 4 Shares

Religion / Re: Prophet, Christian Shola Vows To Bring Davido's Son, Ifeanyi Back To Life by Realmi: 9:57pm On Nov 01, 2022
Wahala no too much...Dbanj no do reach like this ooo
Everything no suppose be joke ooo...well if he feels he can do it,, he should stop vowing and go straight to the point...
Politics / Re: Orji Kalu Emerges 2022 Best Senator Of The Year In Constituency Projects by Realmi: 9:52pm On Nov 01, 2022
...on wat grounds na..where are the pictures of wat u claim he did.....shey una dey whine us nii
Crime / Re: Davido Will Likely Get To The Root Through CCTV Camera by Realmi: 9:23pm On Nov 01, 2022
Make una let this family mourn in peace abeg

1 Like

Crime / Re: Massive Golden Eagle Tries To Fly Off With An 8-year-old Girl Photos, Video by Realmi: 7:35pm On Nov 01, 2022
grin, hunger don to catch eagle,, anything wey e see na food
Events / Re: Proceeds From My Father's Funeral Goes To Charity — Prof. Onyebuchi (video) by Realmi: 7:28pm On Nov 01, 2022
...the one wey him chop for government pass the donations.....well even at that....it was thoughtful of him
Celebrities / Re: Rapper Takeoff Last Photo Before He Was Shot Dead by Realmi: 7:17pm On Nov 01, 2022
That girl in brown skirt behind him....no be her yarsh I dey see so....abi na my eye dey pain me

85 Likes 2 Shares

Celebrities / Re: Rapper Takeoff Last Photo Before He Was Shot Dead by Realmi: 7:17pm On Nov 01, 2022
grin
Crime / Re: Davido, Say Your Opinion Of What Might Have Take The Little Boy Live by Realmi: 5:17pm On Nov 01, 2022
All those crowd wey dey him house just dey for eye service..na wen David dey around them dey behave..once he is out of sight everybody go look away...

Well God knows best....parents cannot be too careful wen training a child...na God dey protect... it is well with them
Politics / Re: Ifeanyi Okowa Mourns Davido's Son, Ifeanyi Adeleke by Realmi: 3:51pm On Nov 01, 2022
Crime / Re: Prince Shola Oniru Reacts To X-rated Video Of Him At Private Event by Realmi: 4:55pm On Oct 31, 2022
I think say them say him be Saraki son,, that time wey the vedio trend..naw na oniru family
Crime / Re: Photos Of Slain Bandits In Kaduna ( Graphics) by Realmi: 1:38pm On Oct 31, 2022
Me I just wan know who be the camera man
Crime / Re: Jailed US Man Found Innocent, Set Free After 40 Years In Prison (photos) by Realmi: 1:32pm On Oct 31, 2022
Thank God he came out alive...40yrs is not 40 days

3 Likes

Politics / Re: I Will Check Excesses Of Lagos Touts – Jandor by Realmi: 12:31pm On Oct 31, 2022
grin grin...this one dey whine nii
Politics / Re: NUPENG November 6 Strike: Fuel Scarcity May Worsen In Lagos, Others by Realmi: 11:02am On Oct 31, 2022
Strike every where
Crime / Re: NSCDC Uncovers Illegal Fuel Dump In Abuja by Realmi: 9:24pm On Oct 30, 2022
Things dey happen for Nigeria ooo
Politics / Re: South-East Governors Meet In Enugu, Raise Alarm Over Insecurity, Disown ESN by Realmi: 9:20pm On Oct 30, 2022
..the insecurity in Nigeria is just to much,,, may God continue to guide us and our loved once

1 Like 1 Share

Politics / Re: FG Spends ₦‎1.8 Trillion On NASS In 13 Years by Realmi: 9:18pm On Oct 30, 2022
That is why they won die there

2 Likes

Crime / Re: GRAPHIC VIDEO: 3 Teenage Boys Suffer Fatal Injuries After Crashing A Stolen Car by Realmi: 6:50pm On Oct 28, 2022
The owner of the car serves a living God

1 Like

Culture / Re: List Of Ooni’s New Queens & Their Profiles by Realmi: 4:36pm On Oct 28, 2022
So what will happen to his ex wives....wen he married the prophetess naomi abi wetin be that woman name again...I tot that it would be for better for life....now I know better cheesy
Crime / Re: They Slice His Face Like Slicebread Blackaxe Vs Eiye Lagos PHOTOS by Realmi: 4:14pm On Oct 28, 2022
Lama70:
One would think that cultism is for small and uninformed boys. But this pics here na agbalagba nah.

Anyway, I hope others are seeing how he ended. I be strong man, I be strong man; na so e take end

Mtcheeew.
person wey dey form strong man na because him time never reach.....wen him time reach,, he go know say strong man na just title no be life jacket grin

5 Likes

Crime / Re: They Slice His Face Like Slicebread Blackaxe Vs Eiye Lagos PHOTOS by Realmi: 4:11pm On Oct 28, 2022
Jnrprince1:

Ulom bus-stop close to Alaba Int market
ok...na because I never hear that name before, na why I ask...all that side to lasu dey hot well for this cult ish....make God dey help us
Celebrities / Re: Davido Teaches His Son, Ifeanyi, How To Swim (Photo, Video) by Realmi: 4:07pm On Oct 28, 2022
Ok...how does this reduce the queue in filling station

2 Likes

Crime / Re: They Slice His Face Like Slicebread Blackaxe Vs Eiye Lagos PHOTOS by Realmi: 3:36pm On Oct 28, 2022
Jnrprince1:
You see this guy very calm you won't even know he is a cultist this issue happen on Tuesday up till now Ulom bus-stop still on shock
abeg which area be that
Crime / Re: They Slice His Face Like Slicebread Blackaxe Vs Eiye Lagos PHOTOS by Realmi: 3:35pm On Oct 28, 2022
crowbar:

Bro, abeg tell your photographers make dem dey use better camera, this your pictures dis days no dey too clear to really enjoy the viewing. Abeg.
ur own wickedness pass the cultist them own grin

5 Likes

Sports / Re: Pablo Mari, Five Others Stabbed In A Milan Shopping Centre. Suspect Arrested by Realmi: 9:17pm On Oct 27, 2022
grin..I knew he was going to hide under mental illness....this people no know say everybody get mental illness..na cloth we use dey cover am......if everyone starts showing their madness ehn....make I mo talk
Crime / Re: VIDEO: Lady Slapped To The Floor After She Punched A Man At A Club by Realmi: 5:53pm On Oct 27, 2022
Thank God say she wear pant grin grin white one for that matter...because many girls nowadays no dey wear pants

3 Likes 1 Share

Crime / Re: Facts About The Python That Swallowed A Woman by Realmi: 9:19pm On Oct 26, 2022
Borntosmoke:
When I told someone here python will kill and swallow elephant dey think say I dey lie. U dey see aam nw
I dont believe a python can swallow an elephant.....na u know where u see that one..the tusk from the elephant sef go burst the snake belle....a snake can only strangle an elephant but can never swallow it

4 Likes

Crime / Re: Facts About The Python That Swallowed A Woman by Realmi: 9:12pm On Oct 26, 2022
Rexymania:
Na fear kill that woman, not python. If you run that thing no fit reach you. But she was statled
no be fear anything...if say na fear, e no for swallow am, e for just strangle her then go

But this one dey hungry...so he see the woman as food,, that's why it went for her

1 Like

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 52 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.