Rhazur's Posts
Nairaland Forum › Rhazur's Profile › Rhazur's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 25 pages)
One question please......can I take my pet to camp?? |
See as house full.....una good evening ooo!! |
Valentinooo: Bro preparation dey o. Just remain small to be fully set. How yours?Bros I neva do any preparation oo.....Hopefully after sallah sha |
Ojestas: I am not single o. Because if God'sfavourite1 hears, she wld vex.Even you!!! |
traecey: ive stopd countn...to avoid anxiety....it wud come wen it comesHmmm....same ere oooo. I Neva even big anything sef |
[quote author=cutiepie01][/quote]NA FYT!!! |
traecey: y wud i? wen ders so many e-single guys like cutey smeeky, joyful ojestas, daring adedeji65, Resourceful rhajur...heheheits RHAZUR oooo. You jst get my mind finish |
Valentinooo: Ehn ehn... Goodmorning bro n happy sunday. How was the short sleep? Abi you never sleep at allBro Happy Sunday too.....Man pikin neva sleep ooo. How preparations?? |
traecey: yup..just waitn for my complete Result to Cancel Insults ni...hopn for first classYes ke.....how many days remain abeg?? |
NELLCY DEAR |
traecey: am gud..yo kinda scarce...anytin d mata?No mind me jare babe.....I can jst lyk to look from afar ni jare. Hope u'r gud?? |
bros valentinoo....no vex. I jst look tyme now see say 12 don pass. Oya Good Morning House |
traecey: enellcy, rhazur, debbygirly....yo sighted...Happy sundae pipz traecey: enellcy, rhazur, debbygirly....yo sighted...Happy sundae pipz traecey: enellcy, rhazur, debbygirly....yo sighted...Happy sundae pipz. sup traecey....how u dey?? |
hmmm......Evening House!! |
ojestas |
traecey: tnx...Gudnyt/gudmrnSup ma...... |
Meeky: bro which one na.dis one wey u add my name to zerray own hmmmmu see urself....see where u think go ![]() |
zerray: hellohello ma.....how u doin today?? |
***rushes into the house**....chai see as house full. Na only 3ppl i know. I hail una oo |
meeky......zerray |
oko gbogbo won@samguine |
toluxa1: No wahala, You can contact me tomorrow anything from afternoon. My contacts at my signatureNo wahala bros...wud call u by 7pm today |
toluxa1: Lol, I sleep very late. I hope I change before camp. Yes o, I'm in town. Had a hectic day yesterday. Went to the Tradefair in Chanchaga yesterday to see if I go see things buy for camp. The place was terribly dry. Had to drive to the market. Got a number of items, shoe, shorts, shirts, waste pouch, beverage, bedsheet, socks de komi de komidat trade fair.....very very dry bros..i neva load oo...na till end of the month i go start preparation oo. Make we hookup now?? |
toluxa1: You never sleep?Na wa oo....u sef nor dey sleep?? I dey awake for prayers ni jare. U dey minna?? |
TOLUXA1 |
chima ![]() |
![]() Una Gud Morning oooo!!!! |
ENIMONEY: bros as e dey be so ehn, nothing goes for nothing o. How much you go pay make I help u arrange everything you need??Wich payment pass make i carry u put for house...btw d bible say na pesin weh u go fit do help na hin be ur neighbour |
Samguine: To all of you complaining about the flirtings and raunchiness going on here..please don't mind us. It is a phase, it shall pass. We have discussed almost EVERYTHING concerning NYSC B14 here and keep discussing them as they come. We know everything we need to know and we also appreciate it if you post new info here. Kcee has been doing that lately and some others too..We are here to have fun and disseminate info. The idea of having fun is not the same for everybody. So differences are bound to occur. Our abilty to maintain our sanity and cool during those periods is what shows we are mature. |
ENIMONEY: lmaoBuy ke.....i dey lyk to procastinate o,na lyk a week 2camp i go enta market. Abi u go helep me go ni? |
ENIMONEY: oga Rhazur, I stand on top cossy orjiakor breas.t dey greet you o. I haff miss youMiss Enitan.....i comot segun arinze eyes dey look u ontop d breast. How u dey now...me ma sef i haff missin you |
traecey: gudevnin hw u?Am gud nd u? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 25 pages)

. I'll be inside school by 7pm too
I know say you don load 
#