Richkaynet87's Posts
Nairaland Forum › Richkaynet87's Profile › Richkaynet87's Posts
1 (of 1 pages)
Does Mr Linus Lai even have a shred of credibility?
Abeg make we see road jare!! |
abeg make una no vex oooo but shey na the same religion way our people for North dey practise with these ones? Local man is speechless...........just wow!! |
What a clown���� Jack way no even loose one bit of sleep over the matter sef. Bros just talk say you dey fear to loose your account or probably the blue verification tick jare. Which purpose has it achieved? Werey dey codedly disguise hahahahahhahaha |
Sometimes I wonder what these clowns masquerading as Special Advisers take before coming out to spew rubbish to the public. But then, a blind man cannot lead another blind man across an express way..................he sure is seeing what a blind man sees. Confused lots!! |
OK this really got me laughing so hard................like what the heck? Dem no wa fit place ordinary Consul General for travel ban na the President?? No offence but this Muric guy dey hide smoke something oooo cos this cannot be from normal thinking���. Trump way no even dey reason Naija matters na e bros Muric dey say make dem place on travel ban? That weed must be strong mehn��� |
Is this supposed to be some form of achievement or what? People dey make money on a daily basis this one dey village dey yan dust? Yeye dey really smell no be small |
Wisdom is profitable to lead and direct says the Lord...............no be me and una!! |
There can only be one GOAT..............CR7
and someone had to say Messi is an assistant goat�� |
Na where person want take start to dey judge this matter now? You carry your baby mama go your papa house oooo, no be say una go do introduction or whatever, your younger sister allegedly insulted her and you no talk about that one ooo, you come dey beat the girl cos of meat then proceeded to slice her like say she be chicken? I am beyond pissed honestly cos it's amazing how human life mean nothing to certain individuals anymore. If the guy get mind why he run? Now his dad is the one facing the music? This is just plain evil!! |
People way normal for this world no reach 100 Walahi��
Na wa sha |
Bros Ngige no be by statement abeg..............make una show proof of payment shikena. All this plenty grammar no be wetin we need now biko. You mean to tell us that na account number na e dey delay the payment for over 2weeks now ba? Issokay |
erm..............bros shey you no see where dem say he will also be given scholarship to any level he wants alongside the 5million Try be calming down when you dey read Biko� |
Na wa sha� God create you, give you original follow come body, you grow up talk say na artificial and photocopy body you want. Which kind low self esteem be dis one na? Na really wa� |
Just imagine say some guys gather dey dance to a song by any female artist come dey yan say dem go rape the artist............just imagine the outburst this would have caused right now. And yeah some apologists will come here to say the ladies didn't mean it that way...........I never knew rape has different meanings to people oooo SMH. this is outright nonsense and should be condemned. |
Smiles... Bros the truth is women instinctively know when and how to help out with stuffs in the house. This shouldn't be an issue at all bearing in mind you said she ticked all the right boxes. Don't let this be an issue for you at all. You're the head of the house and therefore should be able to take care of everything in the house. She will definitely contribute her own quota. This is what I've noticed and seen from a personal view sha. All the best bro!! |
1 (of 1 pages)